LOST AND FOUND T JUNCTION

Date: 03-12-2008 5:31 pm (16 years ago) | Author: Cyntygal
[1] 2
- at 3-12-2008 05:31 PM (16 years ago)
(f)
this is not a joke, e happen korokoro for my two eyez.

una know say xmas don come so people dey look for money by all means,

yesterday as i was on my way  back from work, the thing wey i see shock my body well well no be small,

i see where people gather dey shout OLE PRICK! OLE PRICK! OLE PRICK! na so i run go see wetin dey happen.

u fit imagin say one ALHAJI touch one igbo man for em T JUNCTION, na so him thing come disappear.
trust igbo man, e come quickly notice say em thing don disappear shape shape na so e start to the beat the ALHAJI, say make him return em thing now or e go kill am for there.

as ALHAJI see say all the whole igbo boyz don gather wan kill him, e come return the the T JUNCTION.

the igbo guy dey yellow(fair in complexion) but the one the alhaji return na black one
So people come dey shout "NO BE BLACK NO BE BLACK U MUST RETURN THE FAIR ONE"

na em the ALHAJI come say e pay the guy ONE BILLION NAIRA, the guy say make dem go settle for him house.
trust IGBO GUY e fit collect the money oh.

i surprise oh, so e mean say dis man dey carry people T junction(both black and white) i fear oh.

make una dey careful oh especially guyz bcos una thing dey work well well for rutualist oh.

i don talk finish oh, FOR THE BABES MAKE UNA DEY COVER UNA DOUBLE WATERMELON WELL WELL OH
OWA DECEMBER DON COME OH


Posted: at 3-12-2008 05:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac
- Jboy4shezo at 3-12-2008 06:36 PM (16 years ago)
(m)
kennycynt shey u don cover ur own water melons make sure say u use zinc take cover am o becoz this days cloth no dey too dey help
Posted: at 3-12-2008 06:36 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- HOCKIESS at 3-12-2008 06:42 PM (16 years ago)
(m)
PRICK BUSINESS don improve this days ohh the man collect the fair one abi the alaji settle am with money
Posted: at 3-12-2008 06:42 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- frenzeecool_08 at 3-12-2008 06:45 PM (16 years ago)
(m)
dis no be joke, not funny at all.

So disappointing.

xtremely appalling
Posted: at 3-12-2008 06:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennycynth at 3-12-2008 06:48 PM (16 years ago)
(f)
jboy make you too try cover your kini well well bcos as i dey see you so, if them collect ur kini na 0ne 0ne thousand naira note ur kini go dey pour out.

make you know think say na joke oh, cos na sexy guys like u, them dey quick get em kini
Posted: at 3-12-2008 06:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennycynth at 3-12-2008 07:00 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: frenzeecool_08 on  3-12-2008 06:45 PM
dis no be joke, not funny at all.

So disappointing.

xtremely appalling

wetin you sabi,

i no blame you
a whole me KENNYCYNTH dey advice u, na em dis one dey make noise.

sorry oh frenzecool, e be like say you be nigga.
if u like no put ear for ground know wetin dey happen for dis xmas or else u go be THE NEXT VICTIM.

i no pray so oh but sturborn grasshopper dey rest for bird belle
Posted: at 3-12-2008 07:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 3-12-2008 07:07 PM (16 years ago)
(m)
kennycynt e be like say dem send u comebut tell them say u no see me u hear as e be say na people private part u wan dey use take play this evening, na God go deliver u o, say amen
Posted: at 3-12-2008 07:07 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 4-12-2008 08:59 AM (16 years ago)
(m)
Jboy u dey fear???
Posted: at 4-12-2008 08:59 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 4-12-2008 11:02 AM (16 years ago)
(m)
kenny wetin be dis? even person wan lie, e still dey look back small. your own na expressway. i shame for you. by the way your watermelon no big reach na
Posted: at 4-12-2008 11:02 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 4-12-2008 11:44 AM (16 years ago)
(m)
Rezi aw u take know sey watermelon no big... U don see am B4...
Posted: at 4-12-2008 11:44 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennycynth at 4-12-2008 12:38 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on  4-12-2008 11:02 AM
kenny wetin be dis? even person wan lie, e still dey look back small. your own na expressway. i shame for you. by the way your watermelon no big reach na

REZI ejoo hang am there oh
shooh! wetin be ur own now.

na human being i dey advice no be animal abeg.
abi u see DOG or CAT name there. you na only xmas stew or pepper soup dem fit use u for, not money
so no fear bcos ur own case different.

Posted: at 4-12-2008 12:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 4-12-2008 12:58 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: orezo on  4-12-2008 11:44 AM
Rezi aw u take know sey watermelon no big... U don see am B4...
you no dey see her picture. the watermelon big for there?
Posted: at 4-12-2008 12:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 4-12-2008 01:12 PM (16 years ago)
(m)
Na watermelon tree she snap d photo or wetin... Bcos me no see anything likse watermelon ooh...LOL
Posted: at 4-12-2008 01:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennycynth at 4-12-2008 01:13 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on  4-12-2008 12:58 PM
Quote from: orezo on  4-12-2008 11:44 AM
Rezi aw u take know sey watermelon no big... U don see am B4...
you no dey see her picture. the watermelon big for there?

i no blame oh!
Ur Babe own reach my own?
Posted: at 4-12-2008 01:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennycynth at 4-12-2008 01:20 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: orezo on  4-12-2008 01:12 PM
Na watermelon tree she snap d photo or wetin... Bcos me no see anything likse watermelon ooh...LOL

how you and rezi go take see well, when una babe na "Nwanyi Asaba"(Asaba Woman)
Posted: at 4-12-2008 01:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 4-12-2008 01:29 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kennycynth on  4-12-2008 01:20 PM
Quote from: orezo on  4-12-2008 01:12 PM
Na watermelon tree she snap d photo or wetin... Bcos me no see anything likse watermelon ooh...LOL

how you and rezi go take see well, when una babe na "Nwanyi Asaba"(Asaba Woman)

Hey... U wan talk sey we dey share one babe??? Huh? Huh? U no know sey u suppose add s to Babes... And u suppose say Chicks not woman... Grin Grin Grin But mind u sha my babe na queen...
Posted: at 4-12-2008 01:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 4-12-2008 01:33 PM (16 years ago)
(m)
kenny, i beg wetin be water melon?... i be small boy... ask orezo... Grin Grin
Posted: at 4-12-2008 01:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 4-12-2008 01:34 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kennycynth on  4-12-2008 01:13 PM
Quote from: rezimero on  4-12-2008 12:58 PM
Quote from: orezo on  4-12-2008 11:44 AM
Rezi aw u take know sey watermelon no big... U don see am B4...
you no dey see her picture. the watermelon big for there?

i no blame oh!
Ur Babe own reach my own?
So na true rezi talk...
Posted: at 4-12-2008 01:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 4-12-2008 01:35 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  4-12-2008 01:33 PM
kenny, i beg wetin be water melon?... i be small boy... ask orezo... Grin Grin

Na me be ur reference centre Huh? Huh? Huh?
Posted: at 4-12-2008 01:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 4-12-2008 01:39 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  4-12-2008 01:33 PM
kenny, i beg wetin be water melon?... i be small boy... ask orezo... Grin Grin

Habi na me be ur referee Huh? Huh? Huh?
Posted: at 4-12-2008 01:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "How My Mother’s Lover Rap3d Me" — 12 Year Old Victim Narrates Ordeal

  2. Fresh Wave of Violence In Benue As Herdsmen Attacks Leave Nine Farmers Dead

  3. Federal Government Sets Plans In Motion To Repatriate 15,000 Stranded Nigerians Abroad

  4. El-Rufai &Peter Obi Meet At Cambridge Conference, Sparking Political Speculation Ahead Of 2027

  5. Football Star, Lionel Messi-Marriage Rumours Stir Online Frenzy As Divorce Speculations Grow

  6. Female Kidnapper, Three Others Nabbed in Police Raid on Notorious Anambra Criminal Hideout

  7. NDLEA Officer Arrested After Failed Armed Robbery Attempt, Shooting Of Bolt Driver in Abuja

  8. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)


THIS WEEK
  1. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  2. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  3. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  4. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  5. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  6. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  7. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  8. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

  9. What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo

  10. Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos


TOP MEMBERS:

Featured Discussions