at 30-05-2011 10:17 PM (13 years ago) any one wey you like , make you be,na you sabi. Posted: at 30-05-2011 10:17 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 30-05-2011 10:32 PM (13 years ago) (m) calabar man like u
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-05-2011 10:32 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 30-05-2011 10:34 PM (13 years ago) hahaha na you sabi Posted: at 30-05-2011 10:34 PM (13 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 31-05-2011 03:25 AM (13 years ago) (m) Aye.............
wetin? na ur name be that?  yes, na your native name  them tell u say i be yoruba man?  wetin com concern me if you be Agbor person?? Posted: at 31-05-2011 03:25 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 31-05-2011 07:14 AM (13 years ago) (m) why u com det talk say Aye na my native name? abakiliki man like you
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-05-2011 07:14 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
brightossy at 31-05-2011 09:38 AM (13 years ago) (m) I don show. Who go summarize wetin dey happn here 4 me? Posted: at 31-05-2011 09:38 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 31-05-2011 09:58 PM (13 years ago) (m) no let me deal with you ooooo Posted: at 31-05-2011 09:58 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 31-05-2011 09:59 PM (13 years ago) (m) I don show. Who go summarize wetin dey happn here 4 me?
make you go chop come back because you dey hungry Posted: at 31-05-2011 09:59 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 31-05-2011 11:52 PM (13 years ago) (m) no let me deal with you ooooo  deal with me? na there fight go start nah!
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-05-2011 11:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 1-06-2011 02:02 AM (13 years ago) (m) make i pull my shirt come Posted: at 1-06-2011 02:02 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 1-06-2011 06:54 AM (13 years ago) (m) Posted: at 1-06-2011 06:54 AM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
old funi joke
Thank u jareh abeg give us the new one we don tire for old ones here
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-06-2011 09:13 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 1-06-2011 09:17 AM (13 years ago) (m) Posted: at 1-06-2011 09:17 AM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
make i pull my shirt come
where u wan go pull the shirt na 4 aso rock
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-06-2011 09:23 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 1-06-2011 09:26 AM (13 years ago) (m) wetin go take him there? na for kirikiri so Posted: at 1-06-2011 09:26 AM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
kenolis at 1-06-2011 07:48 PM (13 years ago) (m) OK Posted: at 1-06-2011 07:48 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 1-06-2011 09:02 PM (13 years ago) (m) Posted: at 1-06-2011 09:02 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
wetin go take him there? na for kirikiri so
I dey ask bcuz the shirt no gree pull since
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-06-2011 09:37 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Sheii O boy na waa ooooo Dis ya head na hammer headoo
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-06-2011 09:41 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Innoscent at 1-06-2011 09:59 PM (13 years ago) (m) get off d beatn track!
I AM POZITIV3LY DIFF3R3NT... Posted: at 1-06-2011 09:59 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |