ram and sham (Page 4)

Date: 24-05-2011 12:34 pm (13 years ago) | Author: rosemary iwezue
1 2 3 [4] 5
- chicanorose at 24-05-2011 04:44 PM (13 years ago)
(f)
una no go kill me oooooooooo

Posted: at 24-05-2011 04:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 24-05-2011 04:47 PM (13 years ago)
 Cheesy
Posted: at 24-05-2011 04:47 PM (13 years ago) |
Reply
- jossy4reall at 24-05-2011 04:49 PM (13 years ago)
(m)
Kris e no easy oooo
Thank God we finally chained him, abeg go prepare concussion wey u go give am

Posted: at 24-05-2011 04:49 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 24-05-2011 04:53 PM (13 years ago)
heheheheehehe so you over power
okiri baba con chain him for tree,
but you madness don increase cus
you dey call another name ,sure him bite you well well Cheesy
Posted: at 24-05-2011 04:53 PM (13 years ago) |
Reply
- chicanorose at 24-05-2011 04:54 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 24-05-2011 04:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 24-05-2011 04:57 PM (13 years ago)
Quote from: jossy4reall on 24-05-2011 04:49 PM
Kris e no easy oooo
Thank God we finally chained him, abeg go prepare concussion wey u go give am


jossy i see una really fight cus
 as you lay down  for okiri  side,
una two na real mad people  una house
na under tree,i sure una plenty for there
Posted: at 24-05-2011 04:57 PM (13 years ago) |
Reply
- jossy4reall at 24-05-2011 05:00 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 24-05-2011 04:57 PM
Quote from: jossy4reall on 24-05-2011 04:49 PM
Kris e no easy oooo
Thank God we finally chained him, abeg go prepare concussion wey u go give am


jossy i see una really fight cus
 as you lay down  for okiri  side,
una two na real mad people  una house
na under tree,i sure una plenty for there

 I kno say na d demon inside u dey talk so its time to cast and bind dem in JSEUS name

Posted: at 24-05-2011 05:00 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 24-05-2011 05:01 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 24-05-2011 04:57 PM
Quote from: jossy4reall on 24-05-2011 04:49 PM
Kris e no easy oooo
Thank God we finally chained him, abeg go prepare concussion wey u go give am


jossy i see una really fight cus
 as you lay down  for okiri  side,
una two na real mad people  una house
na under tree,i sure una plenty for there
huh? Huh?
shey dis tin go work so... me i no want make mad person bite me oo..
Posted: at 24-05-2011 05:01 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 24-05-2011 05:02 PM (13 years ago)
Quote from: jossy4reall on 24-05-2011 04:49 PM
Kris e no easy oooo
Thank God we finally chained him, abeg go prepare concussion wey u go give am


jossy you yeye well well,
see your pix look am well ,
na una two dey there you and krist ,
una complete na cheating ,but you strong
you over power him con chain him for tree Cheesy
two craze people fighting  Cheesy
Posted: at 24-05-2011 05:02 PM (13 years ago) |
Reply
- jossy4reall at 24-05-2011 05:02 PM (13 years ago)
(m)
NP pls Prayers to save a soul in da name of JESUS

Posted: at 24-05-2011 05:02 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 24-05-2011 05:03 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 24-05-2011 05:00 PM
Quote from: emejuru on 24-05-2011 04:57 PM
Quote from: jossy4reall on 24-05-2011 04:49 PM
Kris e no easy oooo
Thank God we finally chained him, abeg go prepare concussion wey u go give am


jossy i see una really fight cus
 as you lay down  for okiri  side,
una two na real mad people  una house
na under tree,i sure una plenty for there

 I kno say na d demon inside u dey talk so its time to cast and bind dem in JSEUS name
jossy, abeg no cast & bind the sickness ooo.. that one go make am more difficult now...
rather make you remove and loss all the sickness...
@emejuru: no worry you go soon well.. Grin
Posted: at 24-05-2011 05:03 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 24-05-2011 05:05 PM (13 years ago)
hahaha see two craze people dey act fine Cheesy
Posted: at 24-05-2011 05:05 PM (13 years ago) |
Reply
- chicanorose at 24-05-2011 05:07 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin

Posted: at 24-05-2011 05:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 24-05-2011 05:07 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 24-05-2011 05:02 PM
NP pls Prayers to save a soul in da name of JESUS
and also, abeg if anybody fit help with the following itemz: lizard shit; iwe-dudu; fowl urine... i wan take prepare agbo for emejuru.
Posted: at 24-05-2011 05:07 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 24-05-2011 05:08 PM (13 years ago)
(m)
Kris u sure say e go work like dat?

Posted: at 24-05-2011 05:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 24-05-2011 05:08 PM (13 years ago)
okiri babalawo and his apprentice jossy
una dey demonstrate una talent ,
una na real talented mad people Cheesy
  
Posted: at 24-05-2011 05:08 PM (13 years ago) |
Reply
- Kristiantus at 24-05-2011 05:09 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 24-05-2011 05:08 PM
Kris u sure say e go work like dat?
make we try am first... if e no work, then na to carry go bath am for river niger...
Posted: at 24-05-2011 05:09 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 24-05-2011 05:17 PM (13 years ago)
(m)
ok there is no harm in trial

Posted: at 24-05-2011 05:17 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 24-05-2011 05:18 PM (13 years ago)
hahaha see okiri baba ,
you wan cure your apprentice jossy for river niger,
you don cure your self ? wonders shall never end,
see colonial mad man wan cure mad jossy  Cheesy
Posted: at 24-05-2011 05:18 PM (13 years ago) |
Reply
- Kristiantus at 24-05-2011 05:24 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 24-05-2011 05:18 PM
hahaha see okiri baba ,
you wan cure your apprentice jossy for river niger,
you don cure your self ? wonders shall never end,
see colonial mad man wan cure mad jossy  Cheesy
keep quite now... you're own madness na to dey over talkkkk?...
me i go just leave you make the madness enter your brain well well... by then no more remedy for you. Angry
Posted: at 24-05-2011 05:24 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4] 5

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  2. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  3. "How My Mother’s Lover Rap3d Me" — 12 Year Old Victim Narrates Ordeal

  4. Football Star, Lionel Messi-Marriage Rumours Stir Online Frenzy As Divorce Speculations Grow

  5. Ex-AUN Provost, Professor Yusuf Attahir Baba Loses Three Children in Devastating Car Crash

  6. El-Rufai &Peter Obi Meet At Cambridge Conference, Sparking Political Speculation Ahead Of 2027

  7. Female Kidnapper, Three Others Nabbed in Police Raid on Notorious Anambra Criminal Hideout

  8. Fresh Wave of Violence In Benue As Herdsmen Attacks Leave Nine Farmers Dead

  9. Federal Government Sets Plans In Motion To Repatriate 15,000 Stranded Nigerians Abroad

  10. NDLEA Officer Arrested After Failed Armed Robbery Attempt, Shooting Of Bolt Driver in Abuja

  11. JAMB Faces Legal Heat as Aggrieved Candidates Drag Board to Court Over Low UTME Scores


THIS WEEK
  1. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  2. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  3. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  4. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  5. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  6. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  7. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  8. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

  9. What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo

  10. Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos


TOP MEMBERS:

Featured Discussions