hackett at 27-12-2008 02:49 PM (16 years ago) (m) who u wan give that work.. na person sey make u nor get light for your room? lol Posted: at 27-12-2008 02:49 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
hahaha..lol Posted: at 27-12-2008 02:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
luvvy at 27-12-2008 03:00 PM (16 years ago) (m) u no no say na the problem we get for naija be dat, no light still i m better dan u, u no see ur head? na black and white in colour pic. na wa o Posted: at 27-12-2008 03:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol...plss continue..i love this show Posted: at 27-12-2008 03:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
luvvy at 27-12-2008 03:25 PM (16 years ago) (m) where is the crown please? Posted: at 27-12-2008 03:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
4 u??? kia Posted: at 27-12-2008 03:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
luvvy at 27-12-2008 03:48 PM (16 years ago) (m) exactly for me, i worth it, see me now if i toast u no go gree, Posted: at 27-12-2008 03:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blackspotz at 27-12-2008 05:13 PM (16 years ago) (m) @ Luvvy and Hackett.
2 of una fine for una mind.. so no worry, be happy
i don't even kno u to kno wetin i go tell u, but i think u hav a specialpost to Satan if u are the younger bro. Then i'll save your seat, what about that.... Posted: at 27-12-2008 05:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 27-12-2008 05:43 PM (16 years ago) (m) osituga nd dguy
Why do Naijapals Girls Like Kissing A~ss?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 27-12-2008 05:43 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
passing Posted: at 27-12-2008 06:03 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
blackspotz at 27-12-2008 06:12 PM (16 years ago) (m) osituga nd dguy
Why do Naijapals Girls Like Kissing A~ss? U just come just begin dey mention ass... na wa for u Posted: at 27-12-2008 06:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 27-12-2008 06:36 PM (16 years ago) (m) Wetin do A~ss?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 27-12-2008 06:36 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Tassara at 27-12-2008 06:40 PM (16 years ago) (f) common boys... i wanna see who`s the hottest one here Posted: at 27-12-2008 06:40 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
luvvy at 27-12-2008 06:46 PM (16 years ago) (m) na me be the master, who else won be? Posted: at 27-12-2008 06:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tassara at 27-12-2008 06:48 PM (16 years ago) (f) u look good Posted: at 27-12-2008 06:48 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
luvvy at 27-12-2008 06:51 PM (16 years ago) (m) thank u, fine girl nothin do u. Posted: at 27-12-2008 06:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 27-12-2008 07:01 PM (16 years ago) (m) Who dey Deceive the Young Man wey dey above me right now?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 27-12-2008 07:01 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
luvvy at 27-12-2008 07:06 PM (16 years ago) (m) na u won decieve me but i no go gree because this beautiful girl don yan her mind. i m hot u don't kno Posted: at 27-12-2008 07:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 27-12-2008 07:12 PM (16 years ago) (m) Hahahahaha... l don believe now
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 27-12-2008 07:12 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
luvvy at 27-12-2008 07:18 PM (16 years ago) (m) believe wat? Posted: at 27-12-2008 07:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |