Salli at 24-12-2008 10:59 AM (16 years ago) (m) who are d most ugliest girls in NP? Posted: at 24-12-2008 10:59 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
osituga at 24-12-2008 11:06 AM (16 years ago) (m) @ salli --- i dnt knw ooo Posted: at 24-12-2008 11:06 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 24-12-2008 11:13 AM (16 years ago) (m) wetin....all d guys wey dey here ugly except for one person( name withheld)....so i no need hus ohh
mention d name of d guy...and it's urs. Posted: at 24-12-2008 11:13 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 24-12-2008 11:24 AM (16 years ago) (m) wetin....all d guys wey dey here ugly except for one person( name withheld)....so i no need hus ohh
mention d name of d guy...and it's urs.  Straight like dat ooo
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 24-12-2008 11:24 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 24-12-2008 11:26 AM (16 years ago) (m) Yu try Small, yu try
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 24-12-2008 11:26 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mazi at 24-12-2008 11:27 AM (16 years ago) (m) kennee...it might b u! tag along. Posted: at 24-12-2008 11:27 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 24-12-2008 11:58 AM (16 years ago) (m) As in?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 24-12-2008 11:58 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
identical at 24-12-2008 01:54 PM (16 years ago) (m) Am nt on the least dat is not fair ooooooooo Posted: at 24-12-2008 01:54 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Kennee at 24-12-2008 02:18 PM (16 years ago) (m) Yu Waka pass
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 24-12-2008 02:18 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sk4care at 24-12-2008 03:11 PM (16 years ago) (m) Tiasha So that is all you can see or just your friends. Posted: at 24-12-2008 03:11 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
long timr frnds Posted: at 24-12-2008 03:15 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
osituga at 25-12-2008 03:14 AM (16 years ago) (m) So this kennee guy never gree say him wowo abi?? Guy no miracle can be performed here ooo Posted: at 25-12-2008 03:14 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
what is wowo Posted: at 25-12-2008 03:22 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Greatmike at 25-12-2008 06:19 AM (16 years ago) (m) Hmm!!! Posted: at 25-12-2008 06:19 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
play_cool at 25-12-2008 11:53 AM (16 years ago) (m) is only girls can anws this quection ohhh Posted: at 25-12-2008 11:53 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
luvbug at 25-12-2008 12:38 PM (16 years ago) (m) if my name is not there then the list is declared null n void lol Posted: at 25-12-2008 12:38 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mazi at 25-12-2008 12:53 PM (16 years ago) (m) wetin all of una dey do here? xmas no reach una side? Posted: at 25-12-2008 12:53 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
blackspotz at 25-12-2008 05:00 PM (16 years ago) (m) No mind them, all of dem turn Jehovah Witness cos no money... Posted: at 25-12-2008 05:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 25-12-2008 05:06 PM (16 years ago) (m) No mind them, all of dem turn Jehovah Witness cos no money...
 Yeye
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 25-12-2008 05:06 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 25-12-2008 05:07 PM (16 years ago) (m) So this kennee guy never gree say him wowo abi??
Guy no miracle can be performed here ooo
Take heart, Surgery can Help yu a little
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 25-12-2008 05:07 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |