Start a new sentence with the last word (you must write in pidgin) (Page 31)

Date: 07-06-2011 7:25 pm (12 years ago) | Author: Feyisayo
1 ... 28 29 30 [31] 32 33 34 ... 55
- queenrukky at 13-04-2012 03:16 PM (12 years ago)
(f)
shebi u don see her now
Posted: at 13-04-2012 03:16 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- idbalo at 13-04-2012 03:41 PM (12 years ago)
(m)
now come mean say wetin??
Posted: at 13-04-2012 03:41 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- feyee at 14-04-2012 12:56 AM (12 years ago)
(f)
wetin una dey talk about sef, i no even understand Huh?
Posted: at 14-04-2012 12:56 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- sarah555 at 14-04-2012 01:16 PM (12 years ago)
(f)
me too no understand, u fit tell me?
Posted: at 14-04-2012 01:16 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- idbalo at 14-04-2012 03:43 PM (12 years ago)
(m)
me tel u? ask d person wey start ham
Posted: at 14-04-2012 03:43 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- feyee at 15-04-2012 03:45 AM (12 years ago)
(f)
ham no be better word wey person fit take start pidgin sentence....except if i go use correct english- am not going!
Posted: at 15-04-2012 03:45 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- ilegend at 15-04-2012 08:48 AM (12 years ago)
(m)
going to the club or to see your girlfriend
Posted: at 15-04-2012 08:48 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- idbalo at 15-04-2012 02:36 PM (12 years ago)
(m)
girlfriend no be d koko nw jare..man wan go find moni
Posted: at 15-04-2012 02:36 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- wumcy16 at 15-04-2012 06:12 PM (12 years ago)
(f)
moni no evrytin ma  guy Huh? Huh? Huh?
Posted: at 15-04-2012 06:12 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- sarah555 at 15-04-2012 11:31 PM (12 years ago)
(f)
guy yo boy, how far na?
Posted: at 15-04-2012 11:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Geematrix at 17-04-2012 02:36 PM (12 years ago)
(m)
Na now i just dey reach how o babe...
Posted: at 17-04-2012 02:36 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 21-04-2012 01:25 AM (12 years ago)
(f)
babe boy where u dey since

Posted: at 21-04-2012 01:25 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- idbalo at 24-04-2012 07:58 PM (12 years ago)
(m)
since wey u don dey wait for ham abi?
Posted: at 24-04-2012 07:58 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- queenrukky at 26-04-2012 10:01 AM (12 years ago)
(f)
abi u go cari her comot?>
Posted: at 26-04-2012 10:01 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- democrazy at 28-04-2012 03:39 AM (12 years ago)
(m)
comot go nack or wetin you mean?
Posted: at 28-04-2012 03:39 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- idbalo at 28-04-2012 10:28 PM (12 years ago)
(m)
mean say jst go relate well as per u knw na
Posted: at 28-04-2012 10:28 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- democrazy at 29-04-2012 01:19 AM (12 years ago)
(m)
na tot go kill you!!
Posted: at 29-04-2012 01:19 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- democrazy at 29-04-2012 01:19 AM (12 years ago)
(m)
na honeypot go kill you!!


hmmm....why x 2wice
Posted: at 29-04-2012 01:19 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 1-05-2012 11:52 AM (11 years ago)
(m)
2wice for watin

Posted: at 1-05-2012 11:52 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 3-05-2012 09:52 PM (11 years ago)
(f)
waitin una dey do for here

Posted: at 3-05-2012 09:52 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 ... 28 29 30 [31] 32 33 34 ... 55