adams933 at 10-06-2011 04:43 PM (12 years ago) (m) Haters don de show dem handiwork, wetin b PDS if ma babe de celebrate Birthday? OH! I just remember se you no get birthdate dat's why. Posted: at 10-06-2011 04:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
adams933 at 10-06-2011 04:44 PM (12 years ago) (m) Olu u suprise me ooooooooooooooo.. not even a Suprise party for u Honneypieeeee.. Na wa oooooooooooooooooooo.. What! Posted: at 10-06-2011 04:44 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ehn ehn i never see ur inbox oo Check am na Posted: at 10-06-2011 04:45 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 10-06-2011 04:45 PM (12 years ago) (f) Olu u suprise me ooooooooooooooo.. not even a Suprise party for u Honneypieeeee.. Na wa oooooooooooooooooooo.. What! So u don dey Kidnap person babe ni? cos na her day.. make olu cut ur prick first den u go no..
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 10-06-2011 04:45 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Reply |
olumbareal at 10-06-2011 04:46 PM (12 years ago) (m) Sophie! Sophie!! Sophie!!! how many times i call u , eeehnnnnn u dey find trouble oooooooooooo Posted: at 10-06-2011 04:46 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
MB, Happy Birthday to you ooooo. I just don't want to let them haters know we're gonna celebrate 2nyt, lets keep it a secret, we shall invite the good guys on NP.
Yes oooo...Thank you... Posted: at 10-06-2011 04:47 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
MB, Happy Birthday to you ooooo. I just don't want to let them haters know we're gonna celebrate 2nyt, lets keep it a secret, we shall invite the good guys on NP.
i hear that E Concern You? Posted: at 10-06-2011 04:48 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 10-06-2011 04:48 PM (12 years ago) (f) Sophie! Sophie!! Sophie!!! how many times i call u , eeehnnnnn u dey find trouble oooooooooooo U dey dia.. Adams don dey lash ur honeypie secretly for one hotel , on her Bday..
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 10-06-2011 04:48 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50scent at 10-06-2011 04:49 PM (12 years ago) (m) PDS @Adams , are u shittin me cos your shwty celebratin dont make me kick that your wife's butt
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU Posted: at 10-06-2011 04:49 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
U well? Posted: at 10-06-2011 04:49 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
MB, Happy Birthday to you ooooo. I just don't want to let them haters know we're gonna celebrate 2nyt, lets keep it a secret, we shall invite the good guys on NP.
i hear that And u no tell me abi? Posted: at 10-06-2011 04:50 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Olu u suprise me ooooooooooooooo.. not even a Suprise party for u Honneypieeeee.. Na wa oooooooooooooooooooo.. Bad Belle Posted: at 10-06-2011 04:51 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
olumbareal at 10-06-2011 04:51 PM (12 years ago) (m) Olu u suprise me ooooooooooooooo.. not even a Suprise party for u Honneypieeeee.. Na wa oooooooooooooooooooo.. Sorry, i be no wan make fiffle know but sha as u talk am now. All road lead to Sheraton tonight pool side, till mama call. Posted: at 10-06-2011 04:51 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
adams933 at 10-06-2011 04:52 PM (12 years ago) (m) PDS @Adams , are u shittin me cos your shwty celebratin dont make me kick that your wife's butt
I de laugh person wen no get leg wan kick butt. Another miracle on the way. Posted: at 10-06-2011 04:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Haters don de show dem handiwork, wetin b PDS if ma babe de celebrate Birthday? OH! I just remember se you no get birthdate dat's why. Abi ooo.....Thanks Baby Posted: at 10-06-2011 04:52 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
Olu u suprise me ooooooooooooooo.. not even a Suprise party for u Honneypieeeee.. Na wa oooooooooooooooooooo.. What! So u don dey Kidnap person babe ni? cos na her day.. make olu cut ur prick first den u go no.. Which one be ya own na? Posted: at 10-06-2011 04:53 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
olumbareal at 10-06-2011 04:54 PM (12 years ago) (m) Olu u suprise me ooooooooooooooo.. not even a Suprise party for u Honneypieeeee.. Na wa oooooooooooooooooooo.. Bad Belle I C Posted: at 10-06-2011 04:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sophie! Sophie!! Sophie!!! how many times i call u , eeehnnnnn u dey find trouble oooooooooooo Dont Mind her jare...honeypie...na bad belle dey worry her Posted: at 10-06-2011 04:55 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |