sophia if u buy fridge watin u wnt cm use gift N100 do kwanu


Posted: at | |
Quote from: chiglamour4u on 14-06-2011 01:22 PM na hungry people be that no mind Sophie and her drag drag sophia if u buy fridge watin u wnt cm use gift N100 do kwanu ![]() ![]()
| |||||
Quote from: cyndi3 on 14-06-2011 01:21 PM Quote from: FlyMamacita on 14-06-2011 01:20 PM Lmao no mind Sophie, the main thing na to come celebrate with the couple ![]() ![]() ![]() Dat no be my wahala.. i dey go for my sorvenoir and rice Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: slimben on 14-06-2011 01:21 PM Quote from: sophiebaby on 14-06-2011 01:14 PM Any wedding i go ..if i carry gift go dia.. i must collect gift.. Weda na hand fan or Cup(plastic) or 200 naira bucket ..i must collect am.. I fit drag sef ![]() [/quote walahi if i be ur guy i no go like go weddings with u!!!!!!!! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() dem tell u say i no get my own Card? Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: chiglamour4u on 14-06-2011 01:25 PM Quote from: MissyBarbie on 14-06-2011 01:20 PM Like one wedding wen i go...this bride was suppose to sell the Cloth for 2k ooo....and she sold it for 5k i no talk....with d hope that i wud atleast get a nice gift....as d wedding Con reach na she wan con play one nonsense game wif me I show am say I be EDO babe lol dat one na different thin u do ashebi fr her and her cloth dey expensive so una gift suppose different frm others thats nomal but dis one be say u just be guest nothin nothin u chop rice drink malt or bottle water and u dress wella to kill wen time for gift reach u begin drag to collect one hand fan as if u no get standing fan for house i go drag , the sorvenoir na for guest.. i go even take excess sef ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 14-06-2011 01:20 PM Like one wedding wen i go...this bride was suppose to sell the Cloth for 2k ooo....and she sold it for 5k i no talk....with d hope that i wud atleast get a nice gift....as d wedding Con reach na she wan con play one nonsense game wif me I show am say I be EDO babe If me i do Ashebi.. hehehehehee. i go buy clothe, sew am , all with my money..then after wedding u no gv me anything.. NA CRASE? Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: chiglamour4u on 14-06-2011 01:22 PM na hungry people be that sophia if u buy fridge watin u wnt cm use gift N100 do kwanu me i must drag/fight for the sorvenoir oooooooooooooo i no dey for had i known oooooooooo Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 14-06-2011 01:29 PM Quote from: cyndi3 on 14-06-2011 01:21 PM Quote from: FlyMamacita on 14-06-2011 01:20 PM Lmao no mind Sophie, the main thing na to come celebrate with the couple ![]() ![]() ![]() Dat no be my wahala.. i dey go for my sorvenoir and rice ![]()
| |||||
![]() ![]() RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 14-06-2011 01:34 PM Quote from: MissyBarbie on 14-06-2011 01:20 PM Like one wedding wen i go...this bride was suppose to sell the Cloth for 2k ooo....and she sold it for 5k i no talk....with d hope that i wud atleast get a nice gift....as d wedding Con reach na she wan con play one nonsense game wif me I show am say I be EDO babe If me i do Ashebi.. hehehehehee. i go buy clothe, sew am , all with my money..then after wedding u no gv me anything.. NA CRASE? funny i take this to be a joke mk i ask y u dey do ashebi for ur frnd na to get gift or to assist her b4 na she go sew d cloth for u, mk i wee wee i dey cm
| |||||
Quote from: sophiebaby on 14-06-2011 01:34 PM Quote from: MissyBarbie on 14-06-2011 01:20 PM Like one wedding wen i go...this bride was suppose to sell the Cloth for 2k ooo....and she sold it for 5k i no talk....with d hope that i wud atleast get a nice gift....as d wedding Con reach na she wan con play one nonsense game wif me I show am say I be EDO babe If me i do Ashebi.. hehehehehee. i go buy clothe, sew am , all with my money..then after wedding u no gv me anything.. NA CRASE? U dey mind the Bride.....
| |||||
Quote from: chiglamour4u on 14-06-2011 01:39 PM Quote from: sophiebaby on 14-06-2011 01:34 PM Quote from: MissyBarbie on 14-06-2011 01:20 PM Like one wedding wen i go...this bride was suppose to sell the Cloth for 2k ooo....and she sold it for 5k i no talk....with d hope that i wud atleast get a nice gift....as d wedding Con reach na she wan con play one nonsense game wif me I show am say I be EDO babe If me i do Ashebi.. hehehehehee. i go buy clothe, sew am , all with my money..then after wedding u no gv me anything.. NA CRASE? funny i take this to be a joke mk i ask y u dey do ashebi for ur frnd na to get gift or to assist her b4 na she go sew d cloth for u, mk i wee wee i dey cm Joke gini.....Wetin make her sell d Cloth of 2k for 5k...na Our money she wan take Do wedding? And for Ur Q Ashebi na For Gift.
| |||||
IWP Reply
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 14-06-2011 01:42 PM Quote from: chiglamour4u on 14-06-2011 01:39 PM Quote from: sophiebaby on 14-06-2011 01:34 PM Quote from: MissyBarbie on 14-06-2011 01:20 PM Like one wedding wen i go...this bride was suppose to sell the Cloth for 2k ooo....and she sold it for 5k i no talk....with d hope that i wud atleast get a nice gift....as d wedding Con reach na she wan con play one nonsense game wif me I show am say I be EDO babe If me i do Ashebi.. hehehehehee. i go buy clothe, sew am , all with my money..then after wedding u no gv me anything.. NA CRASE? funny i take this to be a joke mk i ask y u dey do ashebi for ur frnd na to get gift or to assist her b4 na she go sew d cloth for u, mk i wee wee i dey cm Joke gini.....Wetin make her sell d Cloth of 2k for 5k...na Our money she wan take Do wedding? And for Ur Q Ashebi na For Gift. hahahaha ok everybody wt in own no drag gift for my wedding sha
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 14-06-2011 01:20 PM Like one wedding wen i go...this bride was suppose to sell the Cloth for 2k ooo....and she sold it for 5k i no talk....with d hope that i wud atleast get a nice gift....as d wedding Con reach na she wan con play one nonsense game wif me I C I show am say I be EDO babe
| |||||
i come wedding to come look person face? ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Reading and smiling Reply
| |||||
smile wella me i dey go drag ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
daggers Reply
| |||||
mk u easy dey drag sophia mk dem no punch ur face cos of hand fan or shifter Reply
| |||||
Quote from: chiglamour4u on 14-06-2011 02:11 PM mk u easy dey drag sophia mk dem no punch ur face cos of hand fan or shifter weda na plastic spoon ..i go collect am Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)