OGENERUKEWE just arrived 4rm Canada where he went for studies, his parent were so happy for their only child being not just a graduate but 4rm oversea.
they decide to mark that day as the happiest day of their life by calling family and friends to celebrate with them, they prepared all kinds of delicious meal, drinks and wat so ever.
as the party come start na, Paale(his father) was ask to give the opening speech.
FATHER: my people today na my happiest day, as i no sabi how to read or write e pain me well well no be small, me and my wife Angelina come close eyes say we must send dis our pikin go obodo oyibo go learn book, na em make i call una to come celebrate with me.
(referring to the Son) Ogenerukewe oya get up make you pray us before we start to eat.
OGENERUKEWE: (replying his father) yah men. hi God, we your phyuking children has gathered here dis phyuking afternoon, God u know wat you gonna bless dis phyuking food and the mother phyuker people here. my phyuking dad and my phyuking mum......
FATHER: Ogenerukeweeeeeeeee sho na the thing wey i send u to go learn be dis, na so so phyuk phyuk you go learn come. ah Angelina see ur son upon all the money wey i don spent for em head na phyuk e go learn come back.
Posted: at 12-12-2008 04:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
see ya life now? bodi dey sweet you bcos kenny dey lie lie say you get small brain.... ummmmhhh. make dem no deceive you go chop that fruit wey olachi warn you say make you no chop o....
Posted: at 12-12-2008 05:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac