phyukING PRAYER (Page 2)

Date: 12-12-2008 4:36 pm (16 years ago) | Author: Cyntygal
1 [2]
- segxi at 14-12-2008 07:07 PM (16 years ago)
(m)
Orezooo !
Posted: at 14-12-2008 07:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- meczytimber at 15-12-2008 04:37 AM (16 years ago)
(m)
ehhhhhhhhhhhhhaaaaaaaaaaaaa
i don laff tire abeg i wan sleep, which kind people be this,

ahhhhhhhhhhh

better still u can use fuc*king,
this guy say make una use brain

Posted: at 15-12-2008 04:37 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 15-12-2008 01:33 PM (16 years ago)
(m)
not funny


Posted: at 15-12-2008 01:33 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kennycynth at 15-12-2008 01:45 PM (16 years ago)
(f)
E-toks you resemble that animal wey you dey take cover face
no difference b/w u and the animal
Posted: at 15-12-2008 01:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 15-12-2008 06:03 PM (16 years ago)
(m)
kenny you mean say we go solve maths 1st b4 we understand your joke abi?
why you dey curse toks? the guy dey express im opinion na.
Posted: at 15-12-2008 06:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennycynth at 15-12-2008 06:09 PM (16 years ago)
(f)
come rezi wetin be own now,
sis yanga dey sleep baba trouble come wake her, why you dey cover ur own face e be like say you be tinubu or black arrow or even OBJ.

anywhy i get zoo for people like you.
Posted: at 15-12-2008 06:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 16-12-2008 12:56 PM (16 years ago)
(f)
guys...una sabi shine eye for any matter wey dey related to F**CKING...tufiakwaaa  Shocked Shocked Shocked  Shocked Shocked Shocked
Posted: at 16-12-2008 12:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 17-12-2008 08:15 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: orezo on 14-12-2008 07:00 PM
Dem no need to decieve me... Bcos i like the fruit wellu wellu...

which fruit u dey talk now...?
Posted: at 17-12-2008 08:15 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 17-12-2008 05:02 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kennycynth on 15-12-2008 06:09 PM
come rezi wetin be own now,
sis yanga dey sleep baba trouble come wake her, why you dey cover ur own face e be like say you be tinubu or black arrow or even OBJ.

anywhy i get zoo for people like you.
all those people wey you mention so, dem hold reach neck. e no bad if you compare me with them. that na to say i go hold scatter too
Posted: at 17-12-2008 05:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- morgrawl231 at 14-04-2016 07:03 PM (9 years ago)
(m)
Observing ur post,,,,,,
Posted: at 14-04-2016 07:03 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- kison at 15-04-2016 05:58 PM (9 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin ;DBe careful, be very very careful,CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL...
Posted: at 15-04-2016 05:58 PM (9 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions