xter at 23-06-2011 02:36 PM (13 years ago) (m) Some People go create Multiple Profile now because of this thing
GOD bless u jare.....I don dey smell big wayo for dis thing...see as some ppl's vote just dey swell
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 23-06-2011 02:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 23-06-2011 02:37 PM (13 years ago) (f) what do yu think
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 23-06-2011 02:37 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sexweezy at 23-06-2011 02:40 PM (13 years ago) (m) hello kebella Posted: at 23-06-2011 02:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Some People go create Multiple Profile now because of this thing
GOD bless u jare.....I don dey smell big wayo for dis thing...see as some ppl's vote just dey swell  ...You no see sey those people wey their vote increases are not online....think am na. Posted: at 23-06-2011 02:41 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 23-06-2011 02:42 PM (13 years ago) (m) I no wan talk ooo....but if u insist sha, I go tell u, na Kebby
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 23-06-2011 02:42 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
what do yu think  KB how many Profile You don Create....Talk true. Posted: at 23-06-2011 02:42 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
123Sonia at 23-06-2011 02:44 PM (13 years ago) (f) Rigging ooooooooooooooooooooooooooooooooooooooohhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh. we no gree election must be ANNULE Posted: at 23-06-2011 02:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Some People go create Multiple Profile now because of this thing
Obviously
Live and let live! Posted: at 23-06-2011 02:45 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Cheiii 50cent And Sophie mean this thing oooo...Den no wan gree at all Posted: at 23-06-2011 02:48 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 23-06-2011 02:49 PM (13 years ago) (f) 50 50 50 50
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 23-06-2011 02:49 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I don vex sef...I wan go Create like 10 Profile brb Posted: at 23-06-2011 02:51 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
slimben at 23-06-2011 02:52 PM (13 years ago) (m) Reply |
sexweezy at 23-06-2011 02:53 PM (13 years ago) (m) MissyBarbie Honey long time no see Posted: at 23-06-2011 02:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Some People go create Multiple Profile now because of this thing
GOD bless u jare.....I don dey smell big wayo for dis thing...see as some ppl's vote just dey swell I can assure them that admin is watching.........they would be disqualified........it happened last year.......so make una take am easy ooo
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 23-06-2011 02:54 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
slimben at 23-06-2011 02:54 PM (13 years ago) (m) I don vex sef...I wan go Create like 10 Profile brb
no be lie i don start the smell some fake profile Posted: at 23-06-2011 02:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
123Sonia at 23-06-2011 02:55 PM (13 years ago) (f) Election Annul, Admin we no gree we want free and fare election. Posted: at 23-06-2011 02:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
slimben at 23-06-2011 02:56 PM (13 years ago) (m) Reply |
Some People go create Multiple Profile now because of this thing
GOD bless u jare.....I don dey smell big wayo for dis thing...see as some ppl's vote just dey swell I can assure them that admin is watching.........they would be disqualified........it happened last year.......so make una take am easy ooo Okay Good cos we want Free N Fair Election...No Riging...No Ojoro Posted: at 23-06-2011 02:57 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 23-06-2011 02:57 PM (13 years ago) (f) hello kebella
hi baby where ur original dey
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 23-06-2011 02:57 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
MissyBarbie Honey long time no see
Hey Baby how U dey na...Its bn a while...hope U  ? Posted: at 23-06-2011 02:58 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |