KB who tell u sey 50 want u back??
Mama they're back oooo Posted: at 23-06-2011 01:52 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
hahaha 50 u b correct mumu ooo Posted: at 23-06-2011 01:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 23-06-2011 01:55 PM (13 years ago) (f) frenemies.......i reject yu all........na una dey confuse me say 50 no be man ...........i want die 4 50 hand
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 23-06-2011 01:55 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dirtykid at 23-06-2011 01:56 PM (13 years ago) (m) Hmm. i c, just like the saying, ''Women are like bees, they love to flock around where it smells nice and sweet'' is that what you're trying to do now, by rating the Honorable Minister of Women Affairs, Sir, Dr, Phd, Msc, Lt Col, Air Marshal 50Cent as your Hubby, Just because the election is on ?? hmmm I'm watching to see how long is going to last.  Don't forget Oga 50 already introduce me and the rest of the flip mode squad to his new First Lady.
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 23-06-2011 01:56 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 23-06-2011 01:56 PM (13 years ago) (f) I clean ma tears, all hope is not lost. One door close another open, Abeg make everybody Vote DK, DK na the only guy wey go make Naijapals Bam
looser make diplomak no see yu ...........is not by force to be first lady  husb snatcher Who tell u say i dey find Husb again, i don change my mind now. Am all out to make sure u and 50 loss so u go cry the last cry.  i bliv in moving train my man is leading election so i don care abt ur campaign
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 23-06-2011 01:56 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
123Sonia at 23-06-2011 01:58 PM (13 years ago) (f) 50 shine ur eyes don't be deceive, no say i no warn u ohhh Posted: at 23-06-2011 01:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
50 shine ur eyes don't be deceive, no say i no warn u ohhh
seconded Posted: at 23-06-2011 01:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
123Sonia at 23-06-2011 02:00 PM (13 years ago) (f) I clean ma tears, all hope is not lost. One door close another open, Abeg make everybody Vote DK, DK na the only guy wey go make Naijapals Bam
looser make diplomak no see yu ...........is not by force to be first lady  husb snatcher Who tell u say i dey find Husb again, i don change my mind now. Am all out to make sure u and 50 loss so u go cry the last cry.  i bliv in moving train my man is leading election so i don care abt ur campaign Ok: VOTE DK DK DK DK DK, make una vote DK abeg Posted: at 23-06-2011 02:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 23-06-2011 02:00 PM (13 years ago) (f) Hmm. i c, just like the saying, ''Women are like bees, they love to flock around where it smells nice and sweet'' is that what you're trying to do now, by rating the Honorable Minister of Women Affairs, Sir, Dr, Phd, Msc, Lt Col, Air Marshal 50Cent as your Hubby, Just because the election is on ?? hmmm I'm watching to see how long is going to last.  Don't forget Oga 50 already introduce me and the rest of the flip mode squad to his new First Lady. what re yu talking abt  dont tell me ur one of those unbeliever........50 n' i love each other n' we have a son thats what makes us unseperatable........by d way which side re yu n' what is smelling nice n' sweet...........  ur d enemy next door
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 23-06-2011 02:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 23-06-2011 02:01 PM (13 years ago) (f) Reply |
123Sonia at 23-06-2011 02:02 PM (13 years ago) (f) Hmm. i c, just like the saying, ''Women are like bees, they love to flock around where it smells nice and sweet'' is that what you're trying to do now, by rating the Honorable Minister of Women Affairs, Sir, Dr, Phd, Msc, Lt Col, Air Marshal 50Cent as your Hubby, Just because the election is on ?? hmmm I'm watching to see how long is going to last.  Don't forget Oga 50 already introduce me and the rest of the flip mode squad to his new First Lady.  OPEN SECRET. I don dey laugh oh  . VOTE DK DK DK DK DK DK DK Posted: at 23-06-2011 02:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kebella one day 50 must turn his back against u Posted: at 23-06-2011 02:02 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 23-06-2011 02:04 PM (13 years ago) (m) Wetin I dey see here? Kebby still dey alive? I happy say 50 dey win ooo......one person here go chop rat poison oooo..........
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 23-06-2011 02:04 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
123Sonia at 23-06-2011 02:04 PM (13 years ago) (f) VOTE DK, DK, DK, DK,
I DEY GO PRINT SIGNAGE
Thank you so much Beautiful Sonia, I humbly greet you from my little office.  NO worry very soon dat ur office go big, 50 and KB must fill form before them see u or even post comment here. Posted: at 23-06-2011 02:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 23-06-2011 02:05 PM (13 years ago) (f)  xter who wan chop rat poison
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 23-06-2011 02:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 23-06-2011 02:06 PM (13 years ago) (f) wentin dey worry una  if 50 try em i go kill myself n' kil 25cent  king how i go die when i wil soon become first lady
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 23-06-2011 02:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
123Sonia at 23-06-2011 02:06 PM (13 years ago) (f) She wake from dead wey she hear say 50 dey lead. hiiiissssss Abeg help me vote for DK, na better person be dat oh, hmmm don't be deceived Posted: at 23-06-2011 02:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 23-06-2011 02:06 PM (13 years ago) (f) sonia who else
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 23-06-2011 02:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Wetin I dey see here? Kebby still dey alive? I happy say 50 dey win ooo......one person here go chop rat poison oooo..........  No She's Browsing from the Grave Posted: at 23-06-2011 02:07 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 23-06-2011 02:09 PM (13 years ago) (f)
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 23-06-2011 02:09 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |