Why is it such a Big deal for Girls to ask Guys out in naija? (Page 2)

Date: 22-06-2011 9:59 pm (13 years ago) | Author: just2sexy
1 [2] 3 4 5
- just2sexy at 23-06-2011 09:05 PM (13 years ago)
(m)
i knw say u don dey plan to rape me.. But Jehovah Elswaga no go make ur plan work.. ratamakanagbagafatracaghaabauga Jesu.. Amen

Posted: at 23-06-2011 09:05 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ILOVEIT at 23-06-2011 09:06 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on 22-06-2011 10:21 PM
so we na get another hope for this site..because if na me ..u still day dreaming..visit ki....
weeell to your main question..because of their ego..

shy n lay back is d answer

Posted: at 23-06-2011 09:06 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 23-06-2011 09:08 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyin on 23-06-2011 09:00 PM
Quote from: just2sexy on 22-06-2011 10:02 PM
I want to use this medium to say i dont like the way Hope, Kebella, Thowbee, Omorewa, Diplo, sophie and Flymama dey regularly visit my profile this days..

I say make i tell una b4 dem conive rape me one day..

Thanks
Just2sexy
lol.oh boy!

Na so i see am ohh

Posted: at 23-06-2011 09:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- thowbee at 23-06-2011 09:10 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: just2sexy on 23-06-2011 09:05 PM
i knw say u don dey plan to rape me.. But Jehovah Elswaga no go make ur plan work.. ratamakanagbagafatracaghaabauga Jesu.. Amen

Jehovah Elswaga?!..........not to worry I gat huge plans for ya....and rape aint a bad thing......
Posted: at 23-06-2011 09:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 23-06-2011 09:12 PM (13 years ago)
(m)
Shey all of una don hear am??? She say she get huge plans 4 me.. Incase i lost make una see who una go hold ohh

Posted: at 23-06-2011 09:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- thowbee at 23-06-2011 09:16 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: just2sexy on 23-06-2011 09:12 PM
Shey all of una don hear am??? She say she get huge plans 4 me.. Incase i lost make una see who una go hold ohh

haha....u shl be glad dat am thinking of molesting u...its not everytym u get such proposals u knw.......
Posted: at 23-06-2011 09:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 23-06-2011 09:36 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: just2sexy on 23-06-2011 09:12 PM
Shey all of una don hear am??? She say she get huge plans 4 me.. Incase i lost make una see who una go hold ohh
see craze.....if u like lost, if u like enter canal, nobody go find u

Posted: at 23-06-2011 09:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 23-06-2011 09:45 PM (13 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 23-06-2011 09:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 23-06-2011 09:48 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kebella on 23-06-2011 12:25 PM
Quote from: just2sexy on 22-06-2011 10:02 PM
I want to use this medium to say i dont like the way Hope, Kebella, Thowbee, Omorewa, Diplo, sophie and Flymama dey regularly visit my profile this days..

I say make i tell una b4 dem conive rape me one day..

Thanks
Just2sexy

HI.......any goodies 4 ur profile..........re yu asking me to view ur profile bcos am not gud at that Shocked Shocked Shocked

Just confess make now ohh.. no use style cover up ohh

i get hot temper oo ...........ur profile na hidden treasure..........abeg carry ur poor profile waka jare Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 23-06-2011 09:48 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 23-06-2011 10:53 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: thowbee on 23-06-2011 09:16 PM
Quote from: just2sexy on 23-06-2011 09:12 PM
Shey all of una don hear am??? She say she get huge plans 4 me.. Incase i lost make una see who una go hold ohh

haha....u shl be glad dat am thinking of molesting u...its not everytym u get such proposals u knw.......

Na rape dem use disvirgin me.. Dem say i too dey form fine boy.. So 2 ajebotas join hand tidy nonsense commot me from body..

Quote from: xter on 23-06-2011 09:36 PM
Quote from: just2sexy on 23-06-2011 09:12 PM
Shey all of una don hear am??? She say she get huge plans 4 me.. Incase i lost make una see who una go hold ohh
see craze.....if u like lost, if u like enter canal, nobody go find u

u dey mad..

Quote from: kebella on 23-06-2011 09:48 PM
Quote from: kebella on 23-06-2011 12:25 PM
Quote from: just2sexy on 22-06-2011 10:02 PM
I want to use this medium to say i dont like the way Hope, Kebella, Thowbee, Omorewa, Diplo, sophie and Flymama dey regularly visit my profile this days..

I say make i tell una b4 dem conive rape me one day..

Thanks
Just2sexy

HI.......any goodies 4 ur profile..........re yu asking me to view ur profile bcos am not gud at that Shocked Shocked Shocked

Just confess make now ohh.. no use style cover up ohh

i get hot temper oo ...........ur profile na hidden treasure..........abeg carry ur poor profile waka jare Cheesy Cheesy Cheesy

I get hot tempa pass u ohh.. My Left hand is ''called Call to glory''

Posted: at 23-06-2011 10:53 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 23-06-2011 10:58 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: just2sexy on 22-06-2011 10:02 PM
I want to use this medium to say i dont like the way Hope, Kebella, Thowbee, Omorewa, Diplo, sophie and Flymama dey regularly visit my profile this days..

I say make i tell una b4 dem conive rape me one day..

Thanks
Just2sexy

huh? me, visit ur profile...check again  definitely not me ....so whats so interesting abt ur profile..u got Nood pics on there..  Tongue Tongue Cheesy Grin

Posted: at 23-06-2011 10:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 23-06-2011 11:16 PM (13 years ago)
(m)
you too wan follow deny am ohh.. talk true now ohh

Posted: at 23-06-2011 11:16 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 23-06-2011 11:19 PM (13 years ago)
(f)
i should talk wetin...i rarely even visit my own profile talkless of urs...ask my pals here how many times i have visited there profiles... and we're not close pals now r we? so go figure Cheesy Cheesy

Posted: at 23-06-2011 11:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 23-06-2011 11:31 PM (13 years ago)
(m)
so that people that recently visited mt profile wey i see your name mean wetin? Angry Angry

Posted: at 23-06-2011 11:31 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 23-06-2011 11:33 PM (13 years ago)
(f)
i'm not even fully logged on...so i can't access ur profile  Undecided

is this a joke or what  Undecided Roll Eyes

Posted: at 23-06-2011 11:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- trolling at 23-06-2011 11:35 PM (13 years ago)
(m)
bcuz they are chicken-hearted....
Posted: at 23-06-2011 11:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diplomatik at 23-06-2011 11:36 PM (13 years ago)
(f)
i'm not  Tongue

Posted: at 23-06-2011 11:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 23-06-2011 11:49 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: diplomatik on 23-06-2011 11:33 PM
i'm not even fully logged on...so i can't access ur profile  Undecided

is this a joke or what  Undecided Roll Eyes

 Angry Angry na me u dey ask??  Roll Eyes Roll Eyes i get hot tempa oh

Posted: at 23-06-2011 11:49 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 23-06-2011 11:52 PM (13 years ago)
(f)
trust me e no hot past my own...i'm asking u..what sort of game r u runnig..cos i'm not a liar  Angry

Posted: at 23-06-2011 11:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 23-06-2011 11:59 PM (13 years ago)
(m)
 Angry Angry No vex me ohh.. My Left hand na ''Call to glory'' ohh

Posted: at 23-06-2011 11:59 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5

Featured Discussions