djinee : ego

Date: 26-01-2008 6:34 pm (17 years ago) | Author: King Samuel O Dguy
- at 26-01-2008 06:34 PM (17 years ago)
(m)
If i die now,I go happy say,
Say when I dey this world,I don fall in love,
Which one u dey e
Wey u dey treat me so,
I don beg,I don do everything
But u tell me say u need time and
U no fit dey wit me
Na so i vow,
Anyway I dey go,Ewo!


CHORUS
If u help me see Ego,
make u tell am i don go,
She no look me and so,
don pack my load go Ewo!
(2xe)

No be say I no show how I feel,
No be say I no ever show you say I dey real,
Everybody don know say I fit do anything for you,
I go die for you,
Everybody dey laff me cos dem know u be my life,
I don say I go marry,
cos in u I see my wife,
Baby oh!
I go take am 4 bus,
I go take am 4 train,
For this place I no fit stay eh!Ewo!

Chorus(2xe)

I know say u dey hear my voice,
cos this song na im i write for you,
I dey go find one place where i go hide my head,
cos i wan start my whole life anew,

Chorus

She don leave me and so so,
Eh Eh Eh Ewo!
Ego Ego Ewo! (see ego tell am i don go)
Why u do me so
Why u do me like this oh!
I dey beg,I dey beg,I dey pack my load go
Oh Oh!


If i die now I go happy say,
Say when i dey this world I don fall in love


Posted: at 26-01-2008 06:34 PM (17 years ago) | Gistmaniac
- PoliticxGuru at 24-08-2015 05:26 PM (9 years ago)
(m)
Old school
Posted: at 24-08-2015 05:26 PM (9 years ago) | Hero
Reply

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  2. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  3. "How My Mother’s Lover Rap3d Me" — 12 Year Old Victim Narrates Ordeal

  4. Football Star, Lionel Messi-Marriage Rumours Stir Online Frenzy As Divorce Speculations Grow

  5. Ex-AUN Provost, Professor Yusuf Attahir Baba Loses Three Children in Devastating Car Crash

  6. Female Kidnapper, Three Others Nabbed in Police Raid on Notorious Anambra Criminal Hideout

  7. El-Rufai &Peter Obi Meet At Cambridge Conference, Sparking Political Speculation Ahead Of 2027

  8. NDLEA Officer Arrested After Failed Armed Robbery Attempt, Shooting Of Bolt Driver in Abuja

  9. Fresh Wave of Violence In Benue As Herdsmen Attacks Leave Nine Farmers Dead

  10. Federal Government Sets Plans In Motion To Repatriate 15,000 Stranded Nigerians Abroad

  11. JAMB Faces Legal Heat as Aggrieved Candidates Drag Board to Court Over Low UTME Scores


THIS WEEK
  1. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  2. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  3. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  4. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  5. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  6. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  7. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  8. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

  9. What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo

  10. Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos


TOP MEMBERS:

Featured Discussions