Woman: My daughter, see as u don dey big now. Make i tell u sometin. Make u no allow any boy touch u or see ur pant u don hear me sooooooooo
Daughter: Yes mama
So the next day while she was going home 4rm skul she saw an orange tree wit some boys around it but still decided to pluck some oranges.When she got, her mother noticin d oranges in her hand asked where she got it 4rm and she replied
Daughter: Mama na won tree wey i see 4 road.Even sef i see some boys wey dey der.
Woman: how u com pluck am

Daughter: Mama i get sense oooh. i comot ma pant so they no go see am.









Posted: at | |