daddy8901 at 14-07-2011 03:01 PM (13 years ago) (m) Posted: at 14-07-2011 03:01 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ashimah at 14-07-2011 04:49 PM (13 years ago) (f) SO WHERE 9JABOYS KEEP THIER OWN JASSSSSSSSS.ABEG NEXT TIME 9JATEAM MAKE UNA DEY CARRY UNA OTISHIKPO DEY WAKA OOOOOOOOOOOOOOO. WHO DO ANYHOW GO SEE ANYHOW OOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO. Posted: at 14-07-2011 04:49 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
una just dey there dey run una mouth any how. Ghanain won with the help of African magic. case closed. Posted: at 14-07-2011 05:40 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Give me another excuse Posted: at 14-07-2011 10:58 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
una just dey there dey run una mouth any how. Ghanain won with the help of African magic. case closed.
Have they just invented this? If not, it didn't help them in the World Cup - so, why w'd it help them against Nigeria? Posted: at 15-07-2011 12:15 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Abi juju no dey Naij or de Bini bois no finish? OLOSHI.. ma pass jor
No mind bois with soft balls between their legs d weep baby tears. I no get time 4 yeye players. Posted: at 15-07-2011 03:09 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
soweseeit at 15-07-2011 04:55 AM (13 years ago) (m) tell me wetin i no go hear say juju mak una no play well.men of little faith.una relax cuz una beat them 3-1 a be i dey lie? Posted: at 15-07-2011 04:55 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
eddi17 at 15-07-2011 04:56 AM (13 years ago) (m) dont u guys have better things to say oder than juju,, why didnt u guys use juju too on them since thats what u believe on abi juju don finish for 9ja hahahahahahahhahahahha very funny Posted: at 15-07-2011 04:56 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
toboy6 at 15-07-2011 05:36 AM (13 years ago) (m) make una dey pray wel wel before you go play ball nest time. Posted: at 15-07-2011 05:36 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
toboy6 at 15-07-2011 05:45 AM (13 years ago) (m) What a lame joke. na waa ooooo Posted: at 15-07-2011 05:45 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
toboy6 at 15-07-2011 05:48 AM (13 years ago) (m) Na waaoooooooooo Posted: at 15-07-2011 05:48 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
otagermo at 15-07-2011 09:23 AM (13 years ago) (m) sey dey win us dey dey pain me but na dis lie come vex me pass......nkiru pls help me lost that light in one of that my juju mansion...you don hear sey na juju dey rain now.... Posted: at 15-07-2011 09:23 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
konjour at 15-07-2011 09:47 AM (13 years ago) (m) These guys are just bad losers. Posted: at 15-07-2011 09:47 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
JUPOLYWEST at 15-07-2011 11:55 AM (13 years ago) (m) MY THEIR NIGERIA PLAYERS YOU ARE ARE MESSING UP EVERY TIME STOP THAT RUBBISH COMPASSING BECAUSE IT IS NOT AN EXCUSES ........ YOU SAW CHARM IN THE ROOM BUT YOU DID NOT PRAY OVER IT, GHANAIAN WIN US BECAUSE YOU PEOPLE ARE NOT FEET Posted: at 15-07-2011 11:55 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
princeemy at 15-07-2011 12:50 PM (13 years ago) (m) execuse Posted: at 15-07-2011 12:50 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
tom1155 at 15-07-2011 01:18 PM (13 years ago) (f) HEHEHEHEHEH GHANA DON BECOME INDIA, ONE SHOT SEVEN BALLS AND ONE GAOL. E DON TEY WEY I REMOVE MIND FOR 9IJA SOCCER JEREEEE, AS ONE PERSON ASK WEDA NA TODAY? MY SIS, NO BE TODAY E DON TEY. :'( :'( :'( Posted: at 15-07-2011 01:18 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bfity at 15-07-2011 01:47 PM (13 years ago) (m) This is pathetic, this so-called nigerian under 23 captain has to be band in football by fifa for this false claims, Is not today that nigerians are lossing their matches to Ghana and its quite clear now that Ghanians are much fited so he should know better.. Posted: at 15-07-2011 01:47 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
I don't think charms dey work for football Posted: at 15-07-2011 01:59 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
TheGenius at 15-07-2011 02:42 PM (13 years ago) (m) Make una no worry guys. Make sure u pple see me b4 jet out for anoda tournament, i go carry plenty ONDE, IFUNPA.BANTE even pot of elders.. Make una pass dis msg to ur head coach. Ok Posted: at 15-07-2011 02:42 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
juju ko ojuju ni. bad losers Posted: at 15-07-2011 07:50 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |