HOPEA23 at 11-08-2011 12:47 PM (12 years ago) (f) lol....so una come keep the news to unselves abi....una nor won buy pals drinks abi..God don catch una..oyo wa my drink..the baby fine sha..black handsome looking...abeg i go come dey visit una sha.
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 11-08-2011 12:47 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 11-08-2011 12:49 PM (12 years ago) (f) yea im cool, thanks for ppl like u,, not like missyb. ..... babe anyway never mind, how are u?? who be missyb again...don't tell me you seeing another woman..if it is that is cheating you know..who the f is that?am good thank for asking.
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 11-08-2011 12:49 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50scent at 11-08-2011 12:50 PM (12 years ago) (m) this guy, go n kiss a dog's ass
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU Posted: at 11-08-2011 12:50 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 11-08-2011 12:51 PM (12 years ago) (f) this guy, go n kiss a dog's ass why should he if i may ask?
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 11-08-2011 12:51 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
adams933 at 11-08-2011 12:52 PM (12 years ago) (m) lol....so una come keep the news to unselves abi....una nor won buy pals drinks abi..God don catch una..oyo wa my drink..the baby fine sha..black handsome looking...abeg i go come dey visit una sha. Thank you, u're always welcome to our apartment! Posted: at 11-08-2011 12:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wallas at 11-08-2011 12:53 PM (12 years ago) (m) cos good girls dont last! Posted: at 11-08-2011 12:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HOPEA23 at 11-08-2011 12:54 PM (12 years ago) (f) lol....so una come keep the news to unselves abi....una nor won buy pals drinks abi..God don catch una..oyo wa my drink..the baby fine sha..black handsome looking...abeg i go come dey visit una sha. Thank you, u're always welcome to our apartment!thank man or make i start to call una in-laws...how about the drink na?
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 11-08-2011 12:54 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 11-08-2011 12:55 PM (12 years ago) (f) cos good girls dont last! how..what do you mean by they don't last..explain more plz?
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 11-08-2011 12:55 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yea im cool, thanks for ppl like u,, not like missyb. ..... babe anyway never mind, how are u?? who be missyb again...don't tell me you seeing another woman..if it is that is cheating you know..who the f is that?am good thank for asking. baby she is nobody... u too set to, how i go look annother woman i dey craze?... u re all i need baby Posted: at 11-08-2011 12:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wallas at 11-08-2011 12:58 PM (12 years ago) (m) cos good girls dont last! how..what do you mean by they don't last..explain more plz? GOOD GIRLS ALWAYS GO BAD Posted: at 11-08-2011 12:58 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HOPEA23 at 11-08-2011 12:59 PM (12 years ago) (f) yea im cool, thanks for ppl like u,, not like missyb. ..... babe anyway never mind, how are u?? who be missyb again...don't tell me you seeing another woman..if it is that is cheating you know..who the f is that?am good thank for asking. baby she is nobody... u too set to, how i go look annother woman i dey craze?... u re all i need baby so tthe nobody is she huh? hmmm i don't trust you now....you seeing that nobody abi?
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 11-08-2011 12:59 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yea im cool, thanks for ppl like u,, not like missyb. ..... babe anyway never mind, how are u?? who be missyb again...don't tell me you seeing another woman..if it is that is cheating you know..who the f is that?am good thank for asking. baby she is nobody... u too set to, how i go look annother woman i dey craze?... u re all i need baby Yeye man...birds of a feather Posted: at 11-08-2011 12:59 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 11-08-2011 01:00 PM (12 years ago) (f) cos good girls dont last! how..what do you mean by they don't last..explain more plz? GOOD GIRLS ALWAYS GO BAD interestin so what make dem go bad?
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 11-08-2011 01:00 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yea im cool, thanks for ppl like u,, not like missyb. ..... babe anyway never mind, how are u?? who be missyb again...don't tell me you seeing another woman..if it is that is cheating you know..who the f is that?am good thank for asking. baby she is nobody... u too set to, how i go look annother woman i dey craze?... u re all i need baby so tthe nobody is she huh? hmmm i don't trust you now....you seeing that nobody abi? Dont fall for him ooo...he jumps from one skirt to another.....and deny you 2mao Posted: at 11-08-2011 01:01 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
yea im cool, thanks for ppl like u,, not like missyb. ..... babe anyway never mind, how are u?? who be missyb again...don't tell me you seeing another woman..if it is that is cheating you know..who the f is that?am good thank for asking. baby she is nobody... u too set to, how i go look annother woman i dey craze?... u re all i need baby Yeye man...birds of a feather comot there ? i dey vex for u, dont pour sand for my garri.... u said u no like me naa Posted: at 11-08-2011 01:01 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HOPEA23 at 11-08-2011 01:01 PM (12 years ago) (f) MB ...EVENTHOUGH HE BE BAD BOY...nor dey call am yeye..
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 11-08-2011 01:01 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Reply |
HOPEA23 at 11-08-2011 01:02 PM (12 years ago) (f) yea im cool, thanks for ppl like u,, not like missyb. ..... babe anyway never mind, how are u?? who be missyb again...don't tell me you seeing another woman..if it is that is cheating you know..who the f is that?am good thank for asking. baby she is nobody... u too set to, how i go look annother woman i dey craze?... u re all i need baby so tthe nobody is she huh? hmmm i don't trust you now....you seeing that nobody abi? Dont fall for him ooo...he jumps from one skirt to another.....and deny you 2mao i nor go fall my sis...my legs are still strong and i look before i move..lol
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 11-08-2011 01:02 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yea im cool, thanks for ppl like u,, not like missyb. ..... babe anyway never mind, how are u?? who be missyb again...don't tell me you seeing another woman..if it is that is cheating you know..who the f is that?am good thank for asking. baby she is nobody... u too set to, how i go look annother woman i dey craze?... u re all i need baby Yeye man...birds of a feather comot there ? i dey vex for u, dont pour sand for my garri.... u said u no like me naa Mtcheeeewwww...am not surprised....that's what you do Posted: at 11-08-2011 01:02 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
babe im not a bad guy, she said openly that she doesnt like me.. baby i love uuu Posted: at 11-08-2011 01:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |