THE HOME COMING

Date: 02-09-2011 1:14 pm (13 years ago) | Author: adams yusuf (AY)
[1] 2
- at 2-09-2011 01:14 PM (13 years ago)
(m)
Hello my NP's I'm coming home by weekend and will like to meet/see my pals facially, inbox me of your fone and contacts so that we might see, will b in naija till 17th of Sept. Can't wait!

Posted: at 2-09-2011 01:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac
- kebella at 2-09-2011 01:17 PM (13 years ago)
(f)
hop yu get enuf money........kidnapper dey sleep yu dey wake them ni..........frm where re yu coming frm Tongue

Posted: at 2-09-2011 01:17 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- adams933 at 2-09-2011 01:25 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kebella on  2-09-2011 01:17 PM
hop yu get enuf money........kidnapper dey sleep yu dey wake them ni..........frm where re yu coming frm Tongue

Am coming from TOGO no money sef!
Posted: at 2-09-2011 01:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mediaexcell at 2-09-2011 01:31 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: adams933 on  2-09-2011 01:25 PM
Quote from: kebella on  2-09-2011 01:17 PM
hop yu get enuf money........kidnapper dey sleep yu dey wake them ni..........frm where re yu coming frm Tongue

Am coming from TOGO no money sef!
u min u wan follow the final evacuation.. now that Libya is very dangerous  Grin where were u since when goodluck was evacuating feofle ? Grin Grin  Huh?
Posted: at 2-09-2011 01:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 50scent at 2-09-2011 01:53 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin home comin indeed

Posted: at 2-09-2011 01:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 2-09-2011 02:11 PM (13 years ago)
(m)
dont you know your close pals and thier locations?  i don inbox u my details sha

Posted: at 2-09-2011 02:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- divineproject at 2-09-2011 02:35 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: adams933 on  2-09-2011 01:14 PM
Hello my NP's I'm coming home by weekend and will like to meet/see my pals facially, inbox me of your fone and contacts so that we might see, will b in naija till 17th of Sept. Can't wait!

I for inbox you my fone number, but my 3310 don spoil, water enter the phone....... Grin Grin....Safe journey ooo

Posted: at 2-09-2011 02:35 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- 123Sonia at 2-09-2011 03:10 PM (13 years ago)
(f)
Till u come ohhh
Posted: at 2-09-2011 03:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 2-09-2011 04:39 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: adams933 on  2-09-2011 01:25 PM
Quote from: kebella on  2-09-2011 01:17 PM
hop yu get enuf money........kidnapper dey sleep yu dey wake them ni..........frm where re yu coming frm Tongue

Am coming from TOGO no money sef!

hahahhaha this pple no wan no where yu frm come Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 2-09-2011 04:39 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 2-09-2011 04:41 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mediaexcell on  2-09-2011 01:31 PM
Quote from: adams933 on  2-09-2011 01:25 PM
Quote from: kebella on  2-09-2011 01:17 PM
hop yu get enuf money........kidnapper dey sleep yu dey wake them ni..........frm where re yu coming frm Tongue

Am coming from TOGO no money sef!
u min u wan follow the final evacuation.. now that Libya is very dangerous  Grin where were u since when goodluck was evacuating feofle ? Grin Grin  Huh?
[/quote

sup sweetie Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 2-09-2011 04:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 50scent at 2-09-2011 05:03 PM (13 years ago)
(m)
 Angry Angry Angry

Posted: at 2-09-2011 05:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- giftmurphy at 2-09-2011 05:28 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: adams933 on  2-09-2011 01:25 PM
Quote from: kebella on  2-09-2011 01:17 PM
hop yu get enuf money........kidnapper dey sleep yu dey wake them ni..........frm where re yu coming frm Tongue

Am coming from TOGO no money sef!
TOGO oya come ghana ull see me dere Grin
Posted: at 2-09-2011 05:28 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 2-09-2011 05:29 PM (13 years ago)
(f)
yu dey there too Shocked Shocked Shocked

Posted: at 2-09-2011 05:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 50scent at 2-09-2011 06:51 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kebella on  2-09-2011 05:29 PM
yu dey there too Shocked Shocked Shocked

Nwam, Me im comin from Paris with LOVE  Grin Grin Grin

Posted: at 2-09-2011 06:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mediaexcell at 2-09-2011 06:55 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kebella on  2-09-2011 04:41 PM
Quote from: mediaexcell on  2-09-2011 01:31 PM
Quote from: adams933 on  2-09-2011 01:25 PM
Quote from: kebella on  2-09-2011 01:17 PM
hop yu get enuf money........kidnapper dey sleep yu dey wake them ni..........frm where re yu coming frm Tongue

Am coming from TOGO no money sef!
u min u wan follow the final evacuation.. now that Libya is very dangerous  Grin where were u since when goodluck was evacuating feofle ? Grin Grin  Huh?
[/quote

sup sweetie Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
im great love... how do u do?... blessed new month all for ya  Kiss Kiss
Posted: at 2-09-2011 06:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mediaexcell at 2-09-2011 06:57 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: 50scent on  2-09-2011 05:03 PM
Angry Angry Angry
bad belleism dey worry u
Posted: at 2-09-2011 06:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 50scent at 2-09-2011 07:01 PM (13 years ago)
(m)
That explain ur foot-wagen all ova my houx this morning oke nkpi  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
U want to smooch around iya jnr  Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Go n work lazy bone  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 2-09-2011 07:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mediaexcell at 2-09-2011 07:09 PM (13 years ago)
(m)
wat u talking about?? she was with me last night..or re u hallucinating Undecided
Posted: at 2-09-2011 07:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 2-09-2011 08:04 PM (13 years ago)
(m)
I see  Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 2-09-2011 08:04 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- moneyinbrakemi at 2-09-2011 08:26 PM (13 years ago)
(m)
u see nothing
Posted: at 2-09-2011 08:26 PM (13 years ago) | Hero
Reply
[1] 2

Featured Discussions