Sex Out Of Town (Page 3)

Date: 01-10-2011 11:47 am (13 years ago) | Author: Folorunsho Falade
1 2 [3] 4 5 6 ... 8
- sexsyguy at 6-10-2011 03:30 PM (13 years ago)
(m)
who stop u

cry cry baby
Posted: at 6-10-2011 03:30 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 7-10-2011 09:19 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: funsho85 on  5-10-2011 11:37 AM
Abi una no get anything to talk abt?
this one wey una just dey para yarn scope so
make una better kpro, or else i scellematu una

u drink piss?

Posted: at 7-10-2011 09:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 7-10-2011 09:22 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Monsol on  5-10-2011 05:24 PM
Quote from: funsho85 on  5-10-2011 01:16 PM
Quote from: johniykon on  5-10-2011 12:22 PM
dat guyses funsho na cow in a gwoatship form
evacuate ur brain comot 4 hia befor I poste you again
See this gbeski ma dey talk ooo, e be like say u want follow canan go canada ba?
Abi u want use superglue for eye drop, abi na rob u want use masturbate

posted before

i don read am b4 self

Posted: at 7-10-2011 09:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 8-10-2011 11:15 AM (13 years ago)
(m)
na wa oooooooooooooooooooooo

Posted: at 8-10-2011 11:15 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 8-10-2011 03:07 PM (13 years ago)
(f)
wetin?
Posted: at 8-10-2011 03:07 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 8-10-2011 03:35 PM (13 years ago)
(m)
u wan make i buy u ice  cream?

Posted: at 8-10-2011 03:35 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 8-10-2011 03:35 PM (13 years ago)
(m)
u wan make i buy u ice  cream?

Posted: at 8-10-2011 03:35 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 8-10-2011 04:21 PM (13 years ago)
(f)
no.....i want d latest car in town.
Posted: at 8-10-2011 04:21 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 8-10-2011 04:35 PM (13 years ago)
(m)
huh? i dey come  u hear?

Posted: at 8-10-2011 04:35 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 8-10-2011 04:38 PM (13 years ago)
(f)
pls dont come,i need d kishi now.
Posted: at 8-10-2011 04:38 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 9-10-2011 10:33 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on  8-10-2011 04:21 PM
no.....i want d latest car in town.
na one chance u go enter
the latest akara and yam in town na him i go buy for u  Angry Angry Angry

Posted: at 9-10-2011 10:33 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 9-10-2011 10:33 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on  8-10-2011 04:38 PM
pls dont come,i need d kishi now.

 Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry

Posted: at 9-10-2011 10:33 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 10-10-2011 12:30 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on  8-10-2011 04:38 PM
pls dont come,i need d kishi now.
i fit write u cheque

Posted: at 10-10-2011 12:30 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 10-10-2011 09:11 AM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
she go just chop ur money go

Posted: at 10-10-2011 09:11 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 10-10-2011 09:55 AM (13 years ago)
(m)
huh? she don chop ur own go b4?

Posted: at 10-10-2011 09:55 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 10-10-2011 02:59 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 10-10-2011 09:55 AM
huh? she don chop ur own go b4?

for where......
she no fit try am nah  Grin Grin

Posted: at 10-10-2011 02:59 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 10-10-2011 03:36 PM (13 years ago)
(m)
u sure?  cos d little wey u dey collect 4rm shoe polishing no go sustain her ooo

Posted: at 10-10-2011 03:36 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 10-10-2011 05:04 PM (13 years ago)
(m)
i sure dieeeeeeeeeee Grin Grin

Posted: at 10-10-2011 05:04 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 10-10-2011 05:44 PM (13 years ago)
(m)
ok make  i go ask am for bedroom  Tongue

Posted: at 10-10-2011 05:44 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 11-10-2011 03:19 AM (13 years ago)
(f)
lol
Posted: at 11-10-2011 03:19 AM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 8

Featured Discussions