How old is Deffney that u guys call Aunty (Page 2)

Date: 01-11-2011 10:25 pm (13 years ago) | Author: All the Audible
1 [2] 3 4 5 ... 7
- Kristiantus at 2-11-2011 11:05 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on  1-11-2011 11:21 PM
na lady matter be dis oya nickyvil ran comot go wait outside  i no dey inside again fight continues Lips Sealed
hihohohohohohoooooo... Grin
nicky ehnn, na you come make the tin dey funny small... Grin
okay o, its now a crime to call one aunty. @poster: NOTED. Grin Grin
Posted: at 2-11-2011 11:05 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 2-11-2011 11:07 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on  2-11-2011 09:41 AM
Huh? Huh?
huh? Huh? Huh? Undecided
sheree, no remedy yet?.. this your eyez sef. Undecided
Posted: at 2-11-2011 11:07 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Sheree at 2-11-2011 11:09 AM (13 years ago)
(f)
Okiri baba, how far na? Long time o
Posted: at 2-11-2011 11:09 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 2-11-2011 11:12 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on  2-11-2011 11:09 AM
Okiri baba, how far na? Long time o
hihohohohohohooooo.. Grin
road still far ooo. long time really, i run go my village o.
but come o sheree, why this your eyez never still go.... you sure say na ordinary tin so?. Undecided
Posted: at 2-11-2011 11:12 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Sheree at 2-11-2011 11:15 AM (13 years ago)
(f)
Sharapppppp there before I wuz you hot slap Angry na wetin do the eye Huh?

abi, that eye look like wetin something do Huh? tell me na Grin

see who dey talk sef, wrapper wey, you don dey use since, e never reach wey you go change am abi
Posted: at 2-11-2011 11:15 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 2-11-2011 11:18 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on  2-11-2011 11:15 AM
Sharapppppp there before I wuz you hot slap Angry na wetin do the eye Huh?

abi, that eye look like wetin something do Huh? tell me na Grin

see who dey talk sef, wrapper wey, you don dey use since, e never reach wey you go change am abi
hihohohohohohohoooo... Grin
e be like say you want make i sample sum concortion wey i bring with me from village for body abi... your own small pikin see medicine e dey call vegetable salad... i swear ehnn, if you rise that your hand up. i go make sure e remain like for 1000yearz. Angry Angry Angry
Posted: at 2-11-2011 11:18 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Sheree at 2-11-2011 11:24 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on  2-11-2011 11:18 AM
Quote from: Sheree on  2-11-2011 11:15 AM
Sharapppppp there before I wuz you hot slap Angry na wetin do the eye Huh?

abi, that eye look like wetin something do Huh? tell me na Grin

see who dey talk sef, wrapper wey, you don dey use since, e never reach wey you go change am abi
hihohohohohohohoooo... Grin
e be like say you want make i sample sum concortion wey i bring with me from village for body abi... your own small pikin see medicine e dey call vegetable salad... i swear ehnn, if you rise that your hand up. i go make sure e remain like for 1000yearz. Angry Angry Angry

hehehehehehehehehe

hands wey I don raise, slap you blue black sef and put down again mtcheeeeeewwwww

na those efo, you dey call medicine? you never know ur job wella Tongue
Posted: at 2-11-2011 11:24 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 2-11-2011 11:29 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on  2-11-2011 11:24 AM
Quote from: Kristiantus on  2-11-2011 11:18 AM
Quote from: Sheree on  2-11-2011 11:15 AM
Sharapppppp there before I wuz you hot slap Angry na wetin do the eye Huh?

abi, that eye look like wetin something do Huh? tell me na Grin

see who dey talk sef, wrapper wey, you don dey use since, e never reach wey you go change am abi
hihohohohohohohoooo... Grin
e be like say you want make i sample sum concortion wey i bring with me from village for body abi... your own small pikin see medicine e dey call vegetable salad... i swear ehnn, if you rise that your hand up. i go make sure e remain like for 1000yearz. Angry Angry Angry

hehehehehehehehehe
hands wey I don raise, slap you blue black sef and put down again mtcheeeeeewwwww
na those efo, you dey call medicine? you never know ur job wella Tongue
hihohohohohohoooooo... Grin
and come to think of it oo.... maybe na wetin land you for this swollen eyez wey you get so.. hihohohohooo.. Grin
your friend fash nko?. Grin Grin
Posted: at 2-11-2011 11:29 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Sheree at 2-11-2011 11:35 AM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin

I guess she's fine. Haven't seen her on line in a while
Posted: at 2-11-2011 11:35 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 2-11-2011 11:37 AM (13 years ago)
(m)
alright.... Grin
Posted: at 2-11-2011 11:37 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Ak33m at 2-11-2011 11:43 AM (13 years ago)
(m)
na wa oooh!!
see men and women dey tear pant like sey
casala burst. som even dey drink ovadoz panadole
fo anoda peson purg(ZA@WOOO!) am outta here mehn
Posted: at 2-11-2011 11:43 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 2-11-2011 12:17 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

sheree and okiri baba i dey miss u ooooo
see as u enter joke forum my blood dey boil now Cheesy Cheesy Cheesy
abeg make u stay small for here Grin Grin Grin

Posted: at 2-11-2011 12:17 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 50scent at 2-11-2011 12:20 PM (13 years ago)
(m)
 Wink Wink

Posted: at 2-11-2011 12:20 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 2-11-2011 12:22 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Deffney on  2-11-2011 12:17 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

sheree and okiri baba i dey miss u ooooo
see as u enter joke forum my blood dey boil now Cheesy Cheesy Cheesy
abeg make u stay small for here Grin Grin Grin
nne... as you talk this now, e be like say make i just turn the man wey dey up above me into a hippopotanus... hihohohohohohooooo Grin
Posted: at 2-11-2011 12:22 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 2-11-2011 12:27 PM (13 years ago)
(f)
hehehehehehehehehehehhee laff wan tear my pant! make i hold am na na na

Posted: at 2-11-2011 12:27 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 2-11-2011 12:41 PM (13 years ago)
(m)
hihohohohohohohohooooooooo... Grin
Posted: at 2-11-2011 12:41 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 2-11-2011 12:54 PM (13 years ago)
(f)
abeg calm down.....e no affect me ooooo

all i know ..nigerians are respectful esp for elders like me Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 2-11-2011 12:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Deffney at 2-11-2011 12:56 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on  2-11-2011 12:44 PM
rubbish post
and rubbish poster
wetin u come mean ehn mrs audible
abi u dey jealous say dem no call u aunty
wetin be ya own
u don smoke?
wey my padlock sef


LOCKED

hehehehehe mrs audible Cheesy

Posted: at 2-11-2011 12:56 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Deffney at 2-11-2011 01:05 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on  2-11-2011 12:55 PM
i no vex again  Wink

u will be 2 years younger now Cheesy

Posted: at 2-11-2011 01:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 2-11-2011 01:08 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Deffney on  2-11-2011 12:54 PM
abeg calm down.....e no affect me ooooo

all i know ..nigerians are respectful esp for elders like me Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
hihohohohohhohooooo... Grin
me too. Grin Grin Grin Wink
Posted: at 2-11-2011 01:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 7

Featured Discussions