U are very very very stupid 4 dat statement, by d way who told u if he's a christian or not idiot mtchewwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwww>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>
Posted: at | |
Quote from: jublow on 2-02-2012 05:56 PM anoda christian.............well datz wat was taught to them by jesus U are very very very stupid 4 dat statement, by d way who told u if he's a christian or not idiot mtchewwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwww>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>
| |||||
this guy na just Adamu.. why dem no go catch am... na so dem tell am say dem de use push drug? mtcheeeew Reply
| |||||
na wey to survive na im d guy dey....na bc he no settle ,if he settle we no go hear not to talk of dis gossip..na only mouth way NP get,if una dey pass airport una go see say pple dey do wetin pass am ...ask them about d guy next week ,my guy go dewy I'm house they rest if he meet up with their demand..fake country Reply
| |||||
Quote from: jublow on 2-02-2012 05:56 PM anoda christian.............well datz wat was taught to them by jesus smiling......u want God to strike u abi?![]()
| |||||
Re: A nigerian nabbed trafficking hard drugs worth N5 million in tomato cans « posted : February 02, 2012, 06:56:41 PM (14 hrs ago) » Reply with quote Quote from: jublow on February 02, 2012, 05:56:13 PM anoda christian.............well datz wat was taught to them by jesus I HAVE CHECKED GOOGLE AND JESUS NEVER TAUGHT THAT. AND FROM GOOGLE I LEARNT THAT MOHAMMED SLEPT WITH A NINE YR. OLD GIRL CALLED AISHA, THAT MOHAMMED WAS AN ARMED ROBBER, A SERIAL KILLER, AND A CHRONIC WOMANISER. HOW ABOUT THAT To me prophets has nothing to do abt this issue..........why cant we leave JESUS de HOLY CRIST and the HOLY PROPHET MUHAMMED (S.A.W) out of this....may GOD ALMIGHTY forgive everyone of us over our ignorrance, ameen!
| |||||
Quote from: dickman2 on 3-02-2012 08:55 AM this your weekend madness dom come again abi,, madboi
| |||||
abi dem no see boko haram dey carry big big guns dey pass air port why them no catch dem.......na GOD go deal with all the pple wey dey work for air por for the kin embarrassment wey Dem dey embarrass poor pple Reply
| |||||
i dey ves for NP Una no see Una president condemn .if naija good wetin d boy dey do with tomates ?abi im mama na tomato seller Reply
| |||||
GUY YOU phyuk UP EVEN IF IS ME THAT IS ME THAT IS NOT A DRUG AGENCY OFFICER I WOULD HAVE SUSPECTED YOU 1 MILLION TIME HOW CAN YOU CARY A TEEN TOMATO TO FOREIGN COUNTRY WERE IT HAS BEEN IMPORTED NA SMALL THING GUY YOU WILL STILL COME BUT THAT IS SECONDARY SCHOOL PARTNER IN THIS BUSINESS Reply
| |||||
Quote from: seajob on 3-02-2012 09:35 AM this guy na just Adamu.. why dem no go catch am... na so dem tell am say dem de use push drug? mtcheeeew [/quote NA HOW DEM TAKE DEY PUSH AM ABI U TINK SEY THE GUY NA Mr PABLO ESCOBAR?
| |||||
GUY YOU phyuk UP EVEN IF IS ME THAT IS NOT A DRUG AGENCY OFFICER I WOULD HAVE SUSPECTED YOU 1 MILLION TIMES HOW CAN YOU C...Y T..S OF TOMATO'S TO FOREIGN COUNTRY WERE IT HAS BEEN IMPORTED NA SMALL THING GUY YOU WILL STILL COME OUT BUT THAT IS SECONDARY SCHOOL PARTNER IN THIS BUSINESS [/quote
| |||||
MAKE UNA NO DEY BLAME AM BCOS NA THE WAY HIM KNOW BE THAT AND NO SORPRISE SEY E DON GO AM LIKE THAT BEFORE, AND FOR ALL OF U WEY DEY TALK SEY DRUG BUSINESS NA EASY MONEY, THEN WETIN UNA DEY WAIT TO START AM ABI UNA NO WANT EASY MONEY? Reply
| |||||
Always SAY NO TO DRUGS. Reply
| |||||
Quote from: webrose on 3-02-2012 10:10 AM Always SAY NO TO DRUGS. NA OYINBO LANGUEGE BE THAT..
| |||||
SURVIVORS OF THE FITTEST.. THAT'S NAIJA AS THE GOVERNMENT NO CARE ABOUT THEIR PEOPLE THEN EVERY BODY HAS TO LOOK FOR ANYMEANS TO SURVIVE.. Reply
| |||||
Quote from: bill147 on 3-02-2012 09:50 AM i dey ves for NP Una no see Una president condemn .if naija good wetin d boy dey do with tomates ?abi im mama na tomato seller Wetin you sey make president do?
| |||||
Quote from: Bachelorette on 2-02-2012 05:22 PM A 26-year-old man, Nzeka Christian, thought he could be smarter than the anti-narcotic agents, working at the Murtala Mohammed International Airport, Ikeja, Lagos. He also believed he could deceive God and his pastor, when he decided to sleep in the church some days before embarking on travel. He even begged the man of God to pray for his successful business trip to Malaysia. The pastor, who was not aware of the nature of the business he was involved in actually prayed for him, but all the efforts came to naught, when some eagle-eyed operatives at the airport burst the bubble. The suspect was alleged to have industrially packed hard drug worth N5 million in two big tins of tomato paste, to be trafficked to Malaysia but he was fished out during the outward screening of an Egypt Air flight.[/siz igbo man again when more than 1000 igbo men are on death row in china,this one want go and kill him self again in malaysia .igbo and Hausa are the same,as aboki is bring naija backward with their illiteracy so igbo are destroying naija with their stupid money pursuit without education,56% of igbo boy drop out of secondary school.only girl are now going to school in igbo land,in the new nigeria to come igbo have to be expel to the north to join Hausa.
| |||||
Quote from: jublow on 2-02-2012 05:56 PM anoda christian.............well datz wat was taught to them by jesus u be mumu the one u are ur family dey do na hem worst pass for the world ur mohamed abi wating be the mumu oga wey una dey follow wey dey phyuk 9 years old girl u no see that one na ibo wey no tell u say him be christian na hem u dey open that u mumu mouth dey call christian make thunder fire u for ever
| |||||
Quote from: lovecommander on 2-02-2012 06:56 PM I HAVE CHECKED GOOGLE AND JESUS NEVER TAUGHT THAT. na so God in heaven go dey bless u my brotherrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr AND FROM GOOGLE I LEARNT THAT MOHAMMED SLEPT WITH A NINE YR. OLD GIRL CALLED AISHA, THAT MOHAMMED WAS AN ARMED ROBBER, A SERIAL KILLER, AND A CHRONIC WOMANISER. HOW ABOUT THAT
| |||||
Sharp guy, na sorry be ur name Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)