truenaija2 at 4-02-2012 04:36 PM (13 years ago) (f) @postress if u come expose them nah wetin u go gain? i hope say u fine ooo, cos if u no fine i go vex for those guys wey dey send u mail cos na phyukoyo Posted: at 4-02-2012 04:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@postress if u come expose them nah wetin u go gain? i hope say u fine ooo, cos if u no fine i go vex for those guys wey dey send u mail cos na fcukoyo
i 1da o Posted: at 4-02-2012 04:40 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
truenaija2 at 4-02-2012 04:57 PM (13 years ago) (f) i 1da o
d girl just want tell us say she get admirers Posted: at 4-02-2012 04:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
to all the boys on naijapals, stop sending stupid messages to girls ok. if i see another stupid message in my inbox again, i will personally expose you
Amen Posted: at 4-02-2012 04:59 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
d girl just want tell us say she get admirers
Hahaha,,,,that wan sef dey! Posted: at 4-02-2012 05:01 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
d girl just want tell us say she get admirers
for where kwan........ na notice me Posted: at 4-02-2012 05:02 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
truenaija2 at 4-02-2012 05:04 PM (13 years ago) (f) for where kwan........ na notice me
, mayb nah hin even make am come np , so we go notice am , cos she too wowo n nobody want notice am for real life Posted: at 4-02-2012 05:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 4-02-2012 05:05 PM (13 years ago) (f) Hahaha,,,,that wan sef dey!
lol alll join laughing Posted: at 4-02-2012 05:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmmm secret admirers dem say dem go break una head o Posted: at 4-02-2012 05:06 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
truenaija2 at 4-02-2012 05:07 PM (13 years ago) (f) lol Posted: at 4-02-2012 05:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
yea me 2...... even gals harass me segxwally here but i dont complain Posted: at 4-02-2012 05:15 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
No swity dats all in ur head Posted: at 4-02-2012 05:16 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
in my head?........... not at all Posted: at 4-02-2012 05:19 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
lol man go neva complain of such,, dem enjoy those kain tins Posted: at 4-02-2012 05:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
am not that kinda man....... am unique Posted: at 4-02-2012 05:26 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
1. when am segxwally abused i report to the police 2. i get 2 dicks 3. my horse power no get rival 4. am faithful 5............................. make i continue? Posted: at 4-02-2012 05:31 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
shilem at 4-02-2012 05:37 PM (13 years ago) (f) taa!!! who send u msg kwanu...... guys wan help ugrade u u dey talk nyanyampu........ abeg fly jor
mumu... ur face looks like that of mumu, if na idiots like u send me msg, i no go even read. wowo thing Posted: at 4-02-2012 05:37 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mumu... ur face looks like that of mumu, if na idiots like u send me msg, i no go even read. wowo thing
why hating on the fly boi? Posted: at 4-02-2012 05:37 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |