i no dey fancy dos smiley's oooo..
Posted: at | |
Quote from: sophiebaby on 16-02-2012 10:58 AM T2 leave d guy make en dey run en smelling mouth....na so e dey be...whe u play wit them,dem go insult u with style... Na sabi the guy no sabi. Na wetin dey vex me for here be that. U no go talk bc you are married. married my ass.i no dey fancy dos smiley's oooo..
| |||||
Quote from: dickman2 on 16-02-2012 11:04 AM see u ..u show us dey kind house wife u be ,,hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm.. Tanku...Make i reserve my speech for pipu who deserve am Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: dickman2 on 16-02-2012 11:04 AM see u ..u show us dey kind house wife u be ,,hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm.. keep quite if you don't knw what to say.
| |||||
No be small thing ooooooooh Reply
| |||||
Quote from: Treasure2 on 16-02-2012 11:08 AM Na sabi the guy no sabi. Na wetin dey vex me for here be that. U no go talk bc you are married. married my ass. wetin u sabi,,u never marry as u said,,so tell me wetin u know about married life....
| |||||
Quote from: dickman2 on 16-02-2012 11:04 AM see u ..u show us dey kind house wife u be ,,hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm.. Every woman no mumu like the one wey you knw.
| |||||
Quote from: Treasure2 on 16-02-2012 11:07 AM U never answer me, how marred woman dey talk? I never marry but i no dey find ok good ,,u no dey find and u never marry...u talk true..
| |||||
Quote from: dickman2 on 16-02-2012 11:12 AM wetin u sabi,,u never marry as u said,,so tell me wetin u know about married life.... Do i need to tell yu that. Married men no dey this forum, pls ge out for singles to enjoy. Original Maga
| |||||
Quote from: Treasure2 on 16-02-2012 11:12 AM Every woman no mumu like the one wey you knw. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: Treasure2 on 16-02-2012 11:14 AM Do i need to tell yu that. Married men no dey this forum, pls ge out for singles to enjoy. Original Maga ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: dickman2 on 16-02-2012 11:14 AM ok good ,,u no dey find and u never marry...u talk true.. Find your type.
| |||||
Quote from: sophiebaby on 16-02-2012 11:16 AM ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Treasure2 on 16-02-2012 11:17 AM Find your type. ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: Treasure2 on 16-02-2012 11:18 AM Nne, the mumu wen provoke me, but i refuse to be provoke. AMEN!!! oya..save your breadth Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
this isnt a news now.. it happens ............ na all those people wey no get moni to wed nd wen dey tink dey hav d moni dey do it .. so i no see big deal inside ReplyIF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
| |||||
Good News Reply
| |||||
Quote from: Treasure2 on 16-02-2012 11:14 AM Do i need to tell yu that. Married men no dey this forum, pls ge out for singles to enjoy. Original Maga because u never marry ,,that why u dont what is married..u said that u dont even have boyfriend,,so think about it,,at your age..
| |||||
Quote from: sophiebaby on 16-02-2012 11:15 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Treasure2 on 16-02-2012 11:10 AM keep quite if you don't knw what to say. ok ashawo i don hear..
| |||||
Quote from: dickman2 on 16-02-2012 11:24 AM because u never marry ,,that why u dont what is married..u said that u dont even have boyfriend,,so think about it,,at your age.. I no understand your english sef, abeg speak am well.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech