dejiroony at 18-02-2012 10:42 PM (12 years ago) (m) wonders in Naija all time. Posted: at 18-02-2012 10:42 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
tercle at 18-02-2012 10:43 PM (12 years ago) (m) ehnnn, tel me more...
dude is Ur brain smart enough to get what u want? dats all i can say cus if is not den u are just fooling and wasting ur GOD given time my GUY open Ur eyes i noh u know what u want. nice paper marriage dat one day every where u own even better u guy's have not seen where guy's are getting married to a 150 years woman in USA ENJOY UR PAPER LIFE DUDE NOFIN DO U NOT @ ALL Posted: at 18-02-2012 10:43 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
There is so much funds involved..believe me.. Posted: at 18-02-2012 10:45 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
GreenBee at 18-02-2012 10:46 PM (12 years ago) (m) U and this guy wen do marriage who better pass each other? Make u dey there dey run ur mouth like tap wen spoil. IDIOT!!!!
Better get ur dick head off this place b4 we teach u some lessons, i no no wetin dey wory u sef. Olodo Posted: at 18-02-2012 10:46 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rolande147 at 18-02-2012 10:50 PM (12 years ago) (m) hey,,,I WONDERooo ,,,we go soon go back to SLAVE TRADE BUSINESS FOR AFRICA AGIAN ,,, that time we fit produce another music talent, apart from regea,,,rumber dub ,,hip hop ..... Posted: at 18-02-2012 10:50 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mkpume22 at 18-02-2012 10:53 PM (12 years ago) (m) this is bull shit nonesense and rubbish!!! :S (discover how to start a profitable internet business and make huge money every month. For fr.ee info call 08038139038) scamm una never tire?? u better divert now 4rm NP b4 i divert u myself mcthewwwww Posted: at 18-02-2012 10:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zoe61 at 18-02-2012 10:55 PM (12 years ago) (f) Awwwwwww, dis one pass power ooh. Posted: at 18-02-2012 10:55 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
angelxtine at 18-02-2012 11:01 PM (12 years ago) (f) Oh my goodness wat da heck is dis?? Gush dis is absured.... Posted: at 18-02-2012 11:01 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ZION7ZION at 18-02-2012 11:03 PM (12 years ago) (m) U and this guy wen do marriage who better pass each other? Make u dey there dey run ur mouth like tap wen spoil. IDIOT!!!!
, i don hear Oya go back to ur village, today weh you manage come township come browse 4 cybercafe, i no say you must show ur self, village champion; shame on you if come back to dis site. Posted: at 18-02-2012 11:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Wetin dis iyamiri see for dis woman nah?
He's trying to run away from you and your aboki brothers! Posted: at 18-02-2012 11:03 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bigchi at 18-02-2012 11:04 PM (12 years ago) (f) congrate Posted: at 18-02-2012 11:04 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Wetin dis iyamiri see for dis woman nah?
after some people go say i always mention aboki. What has iyamiri got to do with this post? i hope all the "do gooders" are watching.
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. R.I.P HATERS. Posted: at 18-02-2012 11:04 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
this is bullshit homeboy all in da name to find greener pastures? rubbish .... If ya want see road come i fit sponsor u show u da way call this numba +447574276542 u don fall my hands big time, there r many ways to mek it guys c'mon wake up!!!!! Abeg can you explain some of the ways here? hmmmmmm
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. R.I.P HATERS. Posted: at 18-02-2012 11:07 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gasi at 18-02-2012 11:08 PM (12 years ago) (m) hahaha, kasala too much for him dats why he got a white rich monkey to mary. Posted: at 18-02-2012 11:08 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
risma at 18-02-2012 11:11 PM (12 years ago) (m) Abeg can you explain some of the ways here? hmmmmmm
U ARE THINKING WHAT AM THINKING NNEM, ANYONE WEY CALL THIS NUMBER, NA BRAINWASHING GET AM BE THAT. EVERYONE SHOULD BE CAREFUL OF THIS RECENT DROPPING OF NUMBER AND EMAIL FROM SOME HOMEBASE G BOYS, I TIREOOO Posted: at 18-02-2012 11:11 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Prinzce at 18-02-2012 11:15 PM (12 years ago) (m) get your green bruh! it`s legal after all this place is getting hotter, isn`t it? Posted: at 18-02-2012 11:15 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
tnydmd at 18-02-2012 11:17 PM (12 years ago) (m) , i don hear Oya go back to ur village, today weh you manage come township come browse 4 cybercafe, i no say you must show ur self, village champion; shame on you if come back to dis site. A estupidez é mais encontrado em sua família Posted: at 18-02-2012 11:17 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Onwukaval at 18-02-2012 11:18 PM (12 years ago) (m) @donwest02 you are the one who phyuked up the most, you want to tell us that you are in Malaysia a Muslim Country where you are seen as a (dirty black) What the phyuk do you think you are doing there? leave the poor guy alone, you did not send him to where he is and soon he will have his red passport while you remain there like a MALAM @the end of the day you will go back to Nigeria by yourself or you will be deported, if you have the possibility of getting a visa to any good place you will not be in Malaysia of 100k visa guy save your self first. fool. Posted: at 18-02-2012 11:18 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
tnydmd at 18-02-2012 11:20 PM (12 years ago) (m) , i don hear Oya go back to ur village, today weh you manage come township come browse 4 cybercafe, i no say you must show ur self, village champion; shame on you if come back to dis site. See ode wen dey call person village champion, shame no even dey ur face 2 vomit such trash out 4rom dat ur stinking smelling mouth... Onuku di ka gi Posted: at 18-02-2012 11:20 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
tnydmd at 18-02-2012 11:23 PM (12 years ago) (m) Better get ur dick head off this place b4 we teach u some lessons, i no no wetin dey wory u sef. Olodo
Garbage like u sef dey talk.. Posted: at 18-02-2012 11:23 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |