
Posted: at | |
Quote from: Emmandazie on 21-02-2012 11:09 AM So you fit come join make we crusade for abolition of domestic violence 2getda abi? Talkamagain![]()
| |||||
Oya, start pack ur things, Okada de wait u outside Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Emmandazie on 21-02-2012 11:14 AM Oya, start pack ur things, Okada de wait u outside Okada no fit carry me, na X6 i go enter. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
HUMMMMMMMMMMMM Reply![]()
| |||||
I tire for people wey dey dis naija pals self.... if person follow una mouth e go just go huge transformer. The man don lazy abi? If him beat the woman e come lead to death now na una go still open mouth sentence am to death. Reply![]() ![]()
| |||||
abeg make dem rewind the fight na..me i wan look o ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Abi you fat so? Hehehee, somtime na you beat that man here? Reply![]()
| |||||
Quote from: umehudoka on 21-02-2012 11:28 AM I tire for people wey dey dis naija pals self.... if person follow una mouth e go just go huge transformer. The man don lazy abi? If him beat the woman e come lead to death now na una go still open mouth sentence am to death. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: Treasure2 on 21-02-2012 11:16 AM Okada no fit carry me, na X6 i go enter. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Quote from: Emmandazie on 21-02-2012 11:41 AM Abi you fat so? Hehehee, somtime na you beat that man here? ![]()
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 21-02-2012 10:09 AM If he lay his hand on d woman now everybody go shout abomination,,,, sooooo make he divorce dis crazy woman Gbam...ASAP Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
![]()
| |||||
U b mu mu!!!!!!!!!!!!!!! Reply
| |||||
![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Man, divorce am quick, many women're waiting out there crying to have a hubby, she de play with her own! Reply
| |||||
Hmmmmmmmmm Reply
| |||||
make this man just go use he manhood take do money no need Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: nakata1 on 21-02-2012 12:02 PM make this man just go use he manhood take do money no need Na where dem dey do that one make i join. ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Treasure2 on 21-02-2012 11:16 AM Okada no fit carry me, na X6 i go enter. as ashawo or what ...okada no dey italo nahh.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot