Fly Nigeria Airways (Page 2)

Date: 30-01-2009 3:15 pm (16 years ago) | Author: Sam ISHAYA
1 [2] 3 4
- rezimero at 2-02-2009 12:34 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: size1 on  2-02-2009 11:43 AM
Just komng back 4rm weekend, wat is going on here?
who no come from weekend. as if na better thing you wan talk. no be your mate dey come from jand so your own na weekend Grin Grin Grin Grin
Posted: at 2-02-2009 12:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 2-02-2009 01:03 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  2-02-2009 12:34 PM
Quote from: size1 on  2-02-2009 11:43 AM
Just komng back 4rm weekend, wat is going on here?
who no come from weekend. as if na better thing you wan talk. no be your mate dey come from jand so your own na weekend Grin Grin Grin Grin

Where were u last week? busy enjoying de 7 naija Virgins dguy promise u Cool Cool Cool
Posted: at 2-02-2009 01:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 2-02-2009 01:08 PM (16 years ago)
(m)
welcome size1, wetin yu bring from weekend? dem say make yu dey greet me?...
Posted: at 2-02-2009 01:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 2-02-2009 01:16 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  2-02-2009 01:08 PM
welcome size1, wetin yu bring from weekend? dem say make yu dey greet me?...


Kids, I greet u, shey na wemen be ur problem, any 1 u see wey u like just give me i shout, its all urs
Posted: at 2-02-2009 01:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 2-02-2009 01:51 PM (16 years ago)
(m)
i hear yu
Posted: at 2-02-2009 01:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 2-02-2009 02:15 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: size1 on  2-02-2009 01:03 PM
Quote from: rezimero on  2-02-2009 12:34 PM
Quote from: size1 on  2-02-2009 11:43 AM
Just komng back 4rm weekend, wat is going on here?
who no come from weekend. as if na better thing you wan talk. no be your mate dey come from jand so your own na weekend Grin Grin Grin Grin

Where were u last week? busy enjoying de 7 naija Virgins dguy promise u Cool Cool Cool
i neva see them oh. tell dguy mske e hurry up my patience don dey finish
Posted: at 2-02-2009 02:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 2-02-2009 02:17 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: size1 on  2-02-2009 01:03 PM
Quote from: rezimero on  2-02-2009 12:34 PM
Quote from: size1 on  2-02-2009 11:43 AM
Just komng back 4rm weekend, wat is going on here?
who no come from weekend. as if na better thing you wan talk. no be your mate dey come from jand so your own na weekend Grin Grin Grin Grin

Where were u last week? busy enjoying de 7 naija Virgins dguy promise u Cool Cool Cool
i neva see them oh. tell dguy make e hurry up my patience don dey finish
Posted: at 2-02-2009 02:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 2-02-2009 02:25 PM (16 years ago)
(m)
wetin u 1 take dem do? no be u 3rd leg degreatest hang for hospital. LoL
Posted: at 2-02-2009 02:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 2-02-2009 03:16 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: size1 on  2-02-2009 02:25 PM
wetin u 1 take dem do? no be u 3rd leg degreatest hang for hospital. LoL
you don see where back tire dey overtake front tire? na me be the doctor not the patient. tell the dguy say make im hurry up or...
Posted: at 2-02-2009 03:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 2-02-2009 03:27 PM (16 years ago)
(m)
We get plenty here just call names, just now
Posted: at 2-02-2009 03:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 2-02-2009 07:32 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: size1 on  2-02-2009 03:27 PM
We get plenty here just call names, just now

wetin u get plenty??
Posted: at 2-02-2009 07:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- meetbunmi at 2-02-2009 07:38 PM (16 years ago)
(f)
nigerian airways sha don suffer 4 ur hand
Posted: at 2-02-2009 07:38 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- Emmanuel4christ at 2-02-2009 08:23 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  2-02-2009 03:16 PM
Quote from: size1 on  2-02-2009 02:25 PM
wetin u 1 take dem do? no be u 3rd leg degreatest hang for hospital. LoL
you don see where back tire dey overtake front tire? na me be the doctor not the patient. tell the dguy say make im hurry up or...

u no serious wht if the moto get accident and the back  tiire  comot overtake the front one.?
Posted: at 2-02-2009 08:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 2-02-2009 09:30 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: meetbunmi on  2-02-2009 07:38 PM
nigerian airways sha don suffer 4 ur hand

 Grin

Posted: at 2-02-2009 09:30 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- size1 at 3-02-2009 09:31 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  2-02-2009 07:32 PM
Quote from: size1 on  2-02-2009 03:27 PM
We get plenty here just call names, just now

wetin u get plenty??


rezi say em want 7 naijapals virgin. so i say make him point i will kill 4 him
Posted: at 3-02-2009 09:31 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 3-02-2009 09:34 AM (16 years ago)
(f)
shuoo!!! size 1 na dat kan contract u dey ask 4... i dey suspect u now... 
Posted: at 3-02-2009 09:34 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 3-02-2009 09:37 AM (16 years ago)
(m)
i trust u, but wat if rezi ckom point u u no say em like better tin. na my fear be dat ooooooooooo
Posted: at 3-02-2009 09:37 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 3-02-2009 09:48 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: size1 on  3-02-2009 09:31 AM
Quote from: onyinyenaija on  2-02-2009 07:32 PM
Quote from: size1 on  2-02-2009 03:27 PM
We get plenty here just call names, just now

wetin u get plenty??


rezi say em want 7 naijapals virgin. so i say make him point i will kill 4 him
u DON START AGAIN ABI ? U DEY ALWAYS LIKE TO PUT ME FR TROUBLE!!! BECAUSE IF TO SAY I WAN MENTION VIRGIN FR NAIJAPALS, NA onyin, FOR ENTA MY MOUTH BUT I NO GO MENTION HER NAME SO DAT "KASALA WILL NOT BURST FOR MY HEAD" SIZE 1 , TAKE YOUR TIME SERIOUSLY!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
Posted: at 3-02-2009 09:48 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 3-02-2009 10:40 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on  3-02-2009 09:48 AM
Quote from: size1 on  3-02-2009 09:31 AM
Quote from: onyinyenaija on  2-02-2009 07:32 PM
Quote from: size1 on  2-02-2009 03:27 PM
We get plenty here just call names, just now

wetin u get plenty??


rezi say em want 7 naijapals virgin. so i say make him point i will kill 4 him
u DON START AGAIN ABI ? U DEY ALWAYS LIKE TO PUT ME FR TROUBLE!!! BECAUSE IF TO SAY I WAN MENTION VIRGIN FR NAIJAPALS, NA onyin, FOR ENTA MY MOUTH BUT I NO GO MENTION HER NAME SO DAT "KASALA WILL NOT BURST FOR MY HEAD" SIZE 1 , TAKE YOUR TIME SERIOUSLY!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!



at ur own risk ooooooooooooooo if Onyi handle u. i don try am u see de way she de vibrat
Posted: at 3-02-2009 10:40 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 3-02-2009 02:15 PM (16 years ago)
(f)
no be person go tell am na... em know me wella...lol
Posted: at 3-02-2009 02:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4

Featured Discussions