raskydammy at 7-02-2009 04:17 PM (16 years ago) (m) she na my papa get global companies if she no fit buy me card self then we forget about the relationship and person way buy am fone no fit buy bulk recharg card for the girl Posted: at 7-02-2009 04:17 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Qris at 7-02-2009 04:33 PM (16 years ago) (m) Except we go dey share d days to buy if i buy 2day she buy 2moro but na she go start.Ladies 1st Posted: at 7-02-2009 04:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 7-02-2009 05:09 PM (16 years ago) (f) all these guys here una don dey form say una no dey buy card for una chicks dem.ok from now on "NO CALL CARD,NO SE*. Posted: at 7-02-2009 05:09 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Qris at 7-02-2009 06:07 PM (16 years ago) (m) lol Posted: at 7-02-2009 06:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zie85er at 7-02-2009 11:32 PM (16 years ago) (m) so who wants some
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 7-02-2009 11:32 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kabble at 7-02-2009 11:56 PM (16 years ago) (m) wot did u tink girl shld ask 4? Posted: at 7-02-2009 11:56 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
vivian07 at 8-02-2009 12:01 AM (16 years ago) (f) see jamb question. Posted: at 8-02-2009 12:01 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
naijainct at 8-02-2009 07:15 PM (16 years ago) (m) <object width="480" height="295"><param name="movie" value=" http://www.youtube.com/v/8PqI12R8YNU&hl=en&fs=1"></param><param name="allowFullScreen" value="true"></param><param name="allowscriptaccess" value="always"></param><embed src=" http://www.youtube.com/v/8PqI12R8YNU&hl=en&fs=1" type="application/x-shockwave-flash" allowscriptaccess="always" allowfullscreen="true" width="480" height="295"></embed></object> Posted: at 8-02-2009 07:15 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wats dat?
last of a dying breed Posted: at 8-02-2009 07:20 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Kennee at 8-02-2009 07:22 PM (16 years ago) (m) Programming Language
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 8-02-2009 07:22 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 8-02-2009 07:22 PM (16 years ago) (m) see jamb question. 
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 8-02-2009 07:22 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 8-02-2009 07:23 PM (16 years ago) (m) all these guys here una don dey form say una no dey buy card for una chicks dem.ok from now on "NO CALL CARD,NO SE*.
So how many Rounds Mtn 400 go give me?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 8-02-2009 07:23 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
all these guys here una don dey form say una no dey buy card for una chicks dem.ok from now on "NO CALL CARD,NO SE*.
So how many Rounds Mtn 400 go give me?  what do u expect?....400 straight rounds...
YOU BE THE KING,I'LL WEAR THE CROWN...DEAL? Posted: at 8-02-2009 07:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 8-02-2009 07:36 PM (16 years ago) (f) kenne u never manage give me correct full time, u dey ask for 4oo straight round. u wan pass out be that. Posted: at 8-02-2009 07:36 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 8-02-2009 07:47 PM (16 years ago) (m) l don tell yu say no dey Spoil my name ooo
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 8-02-2009 07:47 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenne u never manage give me correct full time, u dey ask for 4oo straight round. u wan pass out be that.
....even with the viagra?...
YOU BE THE KING,I'LL WEAR THE CROWN...DEAL? Posted: at 8-02-2009 07:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 8-02-2009 08:03 PM (16 years ago) (f) l don tell yu say no dey Spoil my name ooo
K , dear am not am just advertising u.  . no hard feelings. Posted: at 8-02-2009 08:03 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 8-02-2009 10:27 PM (16 years ago) (m) kenne u never manage give me correct full time, u dey ask for 4oo straight round. u wan pass out be that.
....even with the viagra?... Yu dey Mind am? When e be say ordinarily sef, l no dey Comot until 23hrs 57mins nack, na to come talk of when l use Boosters? l ba for dis kain wife wey wan Spoil my Chances of gettin More Wives ooo
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 8-02-2009 10:27 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenne u never manage give me correct full time, u dey ask for 4oo straight round. u wan pass out be that.
....even with the viagra?... Yu dey Mind am? When e be say ordinarily sef, l no dey Comot until 23hrs 57mins nack, na to come talk of when l use Boosters? l ba for dis kain wife wey wan Spoil my Chances of gettin More Wives ooo bad guy...
YOU BE THE KING,I'LL WEAR THE CROWN...DEAL? Posted: at 8-02-2009 10:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 8-02-2009 10:43 PM (16 years ago) (m)
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 8-02-2009 10:43 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |