at 4-05-2012 04:59 PM (13 years ago) wetin i start that guy loose totally , na advise i give na ,i no want waka wound am pass like that Posted: at 4-05-2012 04:59 PM (13 years ago) | | |
Reply |
chummyli at 4-05-2012 05:24 PM (13 years ago) (f) Emejuru! Emejuru!! Emejuru!!! Hmmmmmm
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 4-05-2012 05:24 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
i hear ram ooo Posted: at 4-05-2012 05:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i waka pass Posted: at 4-05-2012 05:27 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kaycee22 at 4-05-2012 08:31 PM (13 years ago) (m) guyman, if u go allow me talk to u, u no be newbie again, ur profile says ur np adict, i go lyk make we dey catch fun for here, so dat anytime we wan login we go dey happy say we wan go catch fun no be to go get insult, bro wakawaka most of us don dey here before u come, and wen u come u see as we dey live happily, just try be a happy member too, ur parents are @ home tryna put food on ur table, una dey here dey insult dem for nothing, if ona know wetin pipo wen no get parents dey face for diz life, ona go respect ona own, how u go feel wen u see sombady dey insult ur friend parents? we are all 1 family here, life says anybady above 18 is an adult, so lets be adult here, thank all of ona, but na still PB4. hahhahhhhhaaaaaaaaaaaaaaa Posted: at 4-05-2012 08:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
story , story, storyyyyyyyyyyyyyyyyy Posted: at 4-05-2012 11:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i waka pass Posted: at 4-05-2012 11:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 5-05-2012 09:20 AM (13 years ago) (m) Mumu
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 5-05-2012 09:20 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
chummyli at 5-05-2012 11:50 AM (13 years ago) (f) kaycee i second ur nice speech... I suspect say wakawaka na person wey don de hia b4 mayb he opened anoda acct cos he no put pix 4 his profile n his mouth de run like parrot since he don enta hia...
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 5-05-2012 11:50 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Posted: at 5-05-2012 04:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kaycee i second ur nice speech... I suspect say wakawaka na person wey don de hia b4 mayb he opened anoda acct cos he no put pix 4 his profile n his mouth de run like parrot since he don enta hia...
investigator mumu oya clap , Posted: at 5-05-2012 04:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mumu
hahahaha you still dey cry , continue mumu looser  i just dey waka dey laff dey go Posted: at 5-05-2012 04:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 5-05-2012 04:18 PM (13 years ago) (m) see joke
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 5-05-2012 04:18 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 5-05-2012 08:08 PM (13 years ago) (m) story , story, storyyyyyyyyyyyyyyyyy  oga wakawaka i no get tym now, but i sure say 1 day be 1day monkey go go market e no go return, i no know why u wan turn diz joke forum to insult forum, pls respect ur self na, Posted: at 5-05-2012 08:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
LYK FADA LYK SON Posted: at 5-05-2012 08:36 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
jaolab at 5-05-2012 08:46 PM (13 years ago) (m) i pass Posted: at 5-05-2012 08:46 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chummyli at 6-05-2012 07:49 AM (13 years ago) (f) i use jet fly pass
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 6-05-2012 07:49 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 6-05-2012 01:47 PM (13 years ago) Huh ? anyway  boo Posted: at 6-05-2012 01:47 PM (13 years ago) | | |
Reply |
francischi at 6-05-2012 05:50 PM (13 years ago) (m) i sand the watch una the go one by one
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 6-05-2012 05:50 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 6-05-2012 05:51 PM (13 years ago) (m) just stand the watch una
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 6-05-2012 05:51 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |