Posted: at | |
| |||||
warri boys u na don try make u na come lagos that juju no go work. Reply
| |||||
Good for okada man. He went to congratulate his fellow arm robber and he was sent to where he belong. Mtcheeeeeeew Reply
| |||||
Quote from: Chigozirim on 22-03-2012 03:54 PM Na wao warri boys no dey carry last Muguuu!!!!!! where u see say na warri boys do am?? na so una dey take carry news wen no get head, idiot!!
| |||||
Quote from: sonjohn994 on 22-03-2012 06:19 PM if dem no Thief dem go be Comedian Warri boyz no dey carry last hehehehe Mk God punish u well well 4 watin u jst yan so, tell where u see say na warri boy 4 the post, Muguu!!! hw am i sure say nor be ur brothers be that??
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: buzo1 on 22-03-2012 06:53 PM warri boys u na don try make u na come lagos that juju no go work. Ewu!! if u nor knw d difference btw Edo and Delta state, go check ur map, i no sure say u go primary school, cos if u go, u for knw say Ekpoma dey Edo state, and Warri dey Delta State, now tell me where u see warri or delta state 4 the post?? Dump head!!!
| |||||
Quote from: kebella on 22-03-2012 07:16 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() mi Queen, no mind this pple here, them go jst hear one thing, pick out one tribe 4 their insults.. anything wen concern money, dem go say Igbo pple, 4 this life who no like money?? them go hear of rape, them go say na yoruba, and if u check their history well, maybe them born them thru rape that na y them no get sense.. nw na Warri, ok tell me where them see warri 4 the post nw..
| |||||
Quote from: Chigozirim on 22-03-2012 03:54 PM Na wao warri boys no dey carry last bia i hope u are sleeping u hear warri 4 dat news nobi ekpoma wey dey der and ekpoma na Edo state
| |||||
Quote from: dhowafe on 22-03-2012 07:25 PM mi Queen, no mind this pple here, them go jst hear one thing, pick out one tribe 4 their insults.. anything wen concern money, dem go say Igbo pple, 4 this life who no like money?? them go hear of rape, them go say na yoruba, and if u check their history well, maybe them born them thru rape that na y them no get sense.. nw na Warri, ok tell me where them see warri 4 the post nw.. sweetie abeg cooly cooly temper na overnyt pap dey worry them ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Action film ReplyI DEPEND SOLELY IN GOD
| |||||
edo state again? Reply
| |||||
If this people are so good in what they do, why did they need a native doctor? Reply
| |||||
Quote from: CHUKAGLY on 22-03-2012 07:52 PM Action film you sure?
| |||||
lol...dat okada man 9 make me laf pass....idiot wan go congratulate him fellow pple 9 devil purnish am....as 4 d robbers,make them bring me my own share o!!!! Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dhowafe on 22-03-2012 07:17 PM Ewu!! if u nor knw d difference btw Edo and Delta state, go check ur map, i no sure say u go primary school, cos if u go, u for knw say Ekpoma dey Edo state, and Warri dey Delta State, now tell me where u see warri or delta state 4 the post?? Dump head!!! I tire for them oo
| |||||
Quote from: sonjohn994 on 22-03-2012 06:19 PM if dem no Thief dem go be Comedian Warri boyz no dey carry last hehehehe how do you know the Thieves are from warri?? No offense man !! Stop making inflammatory comments !!!Mcheeeeeew !!!
| |||||
Smart native doctor, he didn't want to be short-changed. Reply
| |||||
Quote from: toibeli on 22-03-2012 08:01 PM If this people are so good in what they do, why did they need a native doctor? it's to spice up their power,maybe !
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)