Kiss and Die (Page 7)

Date: 09-02-2009 6:36 pm (15 years ago) | Author: Gy Kits
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 13
- Gwhy at 12-03-2009 12:22 PM (15 years ago)
(m)
U b pipeline vandal abi?
Wey army mak dem com catch u b4 u run away.

Posted: at 12-03-2009 12:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 12-03-2009 12:29 PM (15 years ago)
(m)
na army or police or mopol wich 1?
Posted: at 12-03-2009 12:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 12-03-2009 12:38 PM (15 years ago)
(m)
Na al join na.
I 4 cal police bt u fit giv them 1 muritala n na end of discussion b dat.

Posted: at 12-03-2009 12:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 12-03-2009 12:40 PM (15 years ago)
(m)
what about army?
Posted: at 12-03-2009 12:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 12-03-2009 12:48 PM (15 years ago)
(m)
NA DE JOINT TEAM GO CATCH UNA
Posted: at 12-03-2009 12:48 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 12-03-2009 12:51 PM (15 years ago)
(m)
Who dey catch who na?

Posted: at 12-03-2009 12:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 12-03-2009 12:53 PM (15 years ago)
(m)
U KNW NAIJA ARMY NA SHEPE OR SHINE UR EYE ,NA I NEED 2 GIVE AM...

MOPOL NA FIGURE 8 ...DEM LIKE 2 LOOK BECOS DEM NO GET WK....
Posted: at 12-03-2009 12:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 12-03-2009 12:58 PM (15 years ago)
(m)
Ok den i go send OPC or BAKASSI BOYZ

Posted: at 12-03-2009 12:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 12-03-2009 01:04 PM (15 years ago)
(m)
OPC na masquerade...just use kain flog dem...

bakasi boys na ....mirror cutlass u go bye dem..dem go b ur friend ...suo
Posted: at 12-03-2009 01:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 12-03-2009 01:09 PM (15 years ago)
(m)
Den i go send my gateman.

Posted: at 12-03-2009 01:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 12-03-2009 01:16 PM (15 years ago)
(m)
na u get ur mouth
Posted: at 12-03-2009 01:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 12-03-2009 01:21 PM (15 years ago)
(m)
B4 nko,
morova i 4lo u talk?
Ok i don 4get na u b d gateman wey i wan send na.

Posted: at 12-03-2009 01:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 12-03-2009 01:24 PM (15 years ago)
(m)
GM na gud work na
Posted: at 12-03-2009 01:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 12-03-2009 01:27 PM (15 years ago)
(m)
Ehen na my GM.
If anybodi find me come tel dem say i no dey house bt if na Sillyjokker allow am enta.

Posted: at 12-03-2009 01:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 12-03-2009 01:33 PM (15 years ago)
(m)
ashewo piken
Posted: at 12-03-2009 01:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 12-03-2009 01:38 PM (15 years ago)
(m)
what about me?
Posted: at 12-03-2009 01:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 12-03-2009 01:51 PM (15 years ago)
(m)
bird of desame feather
Posted: at 12-03-2009 01:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Angelgirl at 12-03-2009 04:12 PM (15 years ago)
(f)
hmmmmmmmmmmmmmmmm
Posted: at 12-03-2009 04:12 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Gwhy at 12-03-2009 04:35 PM (15 years ago)
(m)
I go sack u 4 being rude n incompetent@ size1
u nko wetin@ omatseye
wetin do u@ Angelgirl

Posted: at 12-03-2009 04:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nazpos at 12-03-2009 05:36 PM (15 years ago)
(m)
a very sad message to upbring/educate a child....

Posted: at 12-03-2009 05:36 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 13