folugbami at 13-02-2009 10:36 PM (16 years ago) (m) you no know
IS it his PEN??? Posted: at 13-02-2009 10:36 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Gwhy at 16-02-2009 08:35 AM (16 years ago) (m) Ask ya head na.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 16-02-2009 08:35 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 16-02-2009 09:31 AM (16 years ago) (m) wetin dey hapen here, ho dey fyt here? Posted: at 16-02-2009 09:31 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 16-02-2009 10:28 AM (16 years ago) (m) Gbeborun who tel u say dem dey fight "baba ilè òkon"
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 16-02-2009 10:28 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 16-02-2009 10:34 AM (16 years ago) (m) til dem tel me, wetin concern u self? ameboooooooooooo Posted: at 16-02-2009 10:34 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 16-02-2009 10:43 AM (16 years ago) (m) Na wetin concern u concern me na.APROKO
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 16-02-2009 10:43 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rita4love at 16-02-2009 10:54 AM (16 years ago) (f) kiss & die... Posted: at 16-02-2009 10:54 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kido123 at 16-02-2009 11:05 AM (16 years ago) (m) kiss & die...
if na yu baby, i no go mind jare....... Posted: at 16-02-2009 11:05 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 16-02-2009 11:11 AM (16 years ago) (m) Barawo,God no go mak u jam THUNDER BOLT 4 there. Ashawo.@ kido
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 16-02-2009 11:11 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 16-02-2009 11:15 AM (16 years ago) (m) i no dey show for face ooooooooo Posted: at 16-02-2009 11:15 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 16-02-2009 11:18 AM (16 years ago) (m) Hmmm size 1/2 don dey speak in tongues o.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 16-02-2009 11:18 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 16-02-2009 11:55 AM (16 years ago) (m) y u ddey underrate me Posted: at 16-02-2009 11:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 16-02-2009 12:15 PM (16 years ago) (m) Undarate u say wetin happen na? I sabi u?@size1
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 16-02-2009 12:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 16-02-2009 12:22 PM (16 years ago) (m) beta Posted: at 16-02-2009 12:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 16-02-2009 05:49 PM (16 years ago) (m) Barawo,God no go mak u jam THUNDER BOLT 4 there. Ashawo.@ kido
wait for ur turn.... the babe wan kiss me and notin go happen . i get odeshi.. Posted: at 16-02-2009 05:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dinho4lyf at 16-02-2009 08:12 PM (16 years ago) (m) too many rubbish Posted: at 16-02-2009 08:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 17-02-2009 02:07 PM (16 years ago) (m) U 4lo join 4 d rubbish abi?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 17-02-2009 02:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 17-02-2009 02:15 PM (16 years ago) (m) rubish? are dat 1 na ur middle name Posted: at 17-02-2009 02:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
keep it up guy Posted: at 17-02-2009 08:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 18-02-2009 09:13 AM (16 years ago) (m) keep it up guy
who areu, cos u be like ex convict from another forum here in naijapals Posted: at 18-02-2009 09:13 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |