chummyli at 9-04-2012 05:22 PM (12 years ago) (f) Kaycee ur own worst sef
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 9-04-2012 05:22 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 9-04-2012 05:26 PM (12 years ago) (m) Reply |
HAaaaa beta cos I knw say u no even strong
why are u pretending ...... cant u just admit it ...Ok.., no worry I can understand now.........its a way of telling me hw strong I am and u nid me
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 9-04-2012 06:02 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
so u don taste am? abeg cum taste me 2, i strong kokoroko, i fit handle the ............hmmmmm Jossy na wa for uoooo, so u no even strong self....... no worry i go fall her hand...
no mind her......d oda day she was crying begging me 2 cum
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 9-04-2012 06:03 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 9-04-2012 06:13 PM (12 years ago) (m) chummyli na true? Posted: at 9-04-2012 06:13 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
she dey shy....she no go tell u
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 9-04-2012 06:19 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
chummyli at 9-04-2012 09:19 PM (12 years ago) (f) Una two na mouth una get naaa cos una no fit handle queenrukky talk more of mua
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 9-04-2012 09:19 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
chummyli at 9-04-2012 09:25 PM (12 years ago) (f) Una two na mouth una get naaa cos una no fit handle queenrukky talk more of mua
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 9-04-2012 09:25 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 9-04-2012 11:00 PM (12 years ago) (m) ask quinruki, sophia, missipanky, and some odas wen don try me, dem go tell u dia xpirence, oferashun paya por paya, we go sonn call result, me n u...... jossy step aside.. Posted: at 9-04-2012 11:00 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chummyli at 10-04-2012 09:23 AM (12 years ago) (f) Wit dat ur penciled tin? Free me jare
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 10-04-2012 09:23 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ask quinruki, sophia, missipanky, and some odas wen don try me, dem go tell u dia xpirence, oferashun paya por paya, we go sonn call result, me n u...... jossy step aside..
I don step aside make una jam..........if u no fit handle ram true true........den she go go nid me as usual
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 10-04-2012 09:30 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Wit dat ur penciled tin? Free me jare
hw u take knw...u don use am b4??
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 10-04-2012 09:31 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
chummyli at 10-04-2012 09:35 AM (12 years ago) (f) Jossy na u tell me how d tin b naa cos he don use am on u abi
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 10-04-2012 09:35 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Jossy na u tell me how d tin b naa cos he don use am on u abi
u mean say he do u front and back.....hmm...I bow 4 u......na now I knw say u be real player............u too much
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 10-04-2012 09:44 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
chummyli at 10-04-2012 11:14 AM (12 years ago) (f) Yeye boy
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 10-04-2012 11:14 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
man not boy.......try show some respect and remove dat yeye cuz man no be yeye
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 10-04-2012 04:18 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Posted: at 10-04-2012 04:20 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chummyli at 10-04-2012 04:53 PM (12 years ago) (f) Yeye pikin
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 10-04-2012 04:53 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 10-04-2012 08:19 PM (12 years ago) (m) hehehehe ona spoil no be small. chummyli u go woundoooooooo Posted: at 10-04-2012 08:19 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u wey don spoil 4rm belle b4 u come out
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-04-2012 11:25 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |