exhale at 17-02-2009 01:09 AM (16 years ago) (f) depend on the type of kiss and who is kissing me, i wont want to hav sipilis anyway. hahahahaha abeg i no dey look time  l trust yu... Yu're always Focused  lol na u sabi....how u know...we don kiss b4 ? Posted: at 17-02-2009 01:09 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 17-02-2009 01:11 AM (16 years ago) (m) depend on the type of kiss and who is kissing me, i wont want to hav sipilis anyway.
hahahahaha abeg i no dey look time  l trust yu... Yu're always Focused  lol na u sabi....how u know...we don kiss b4 ?  Like a Zillion times in my Dreams
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 17-02-2009 01:11 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dreamer Posted: at 17-02-2009 01:13 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 17-02-2009 01:15 AM (16 years ago) (m) .
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 17-02-2009 01:15 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
.. Posted: at 17-02-2009 01:16 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
exhale at 17-02-2009 01:18 AM (16 years ago) (f) hahahahaha.......WALKIN... Posted: at 17-02-2009 01:18 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 17-02-2009 01:20 AM (16 years ago) (m) Where to, the Airport? Wanno go get a ticket and fly over, right?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 17-02-2009 01:20 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
exhale at 17-02-2009 01:37 AM (16 years ago) (f) Where to, the Airport? Wanno go get a ticket and fly over, right?  ticket ke?....no i go just use my wings fly come Posted: at 17-02-2009 01:37 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 17-02-2009 01:40 AM (16 years ago) (m) Where to, the Airport? Wanno go get a ticket and fly over, right?  ticket ke?....no i go just use my wings fly come  Whichever Baby... Just get here intact
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 17-02-2009 01:40 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
akjasper at 17-02-2009 04:41 AM (16 years ago) (m) U go see witch very soon........... Posted: at 17-02-2009 04:41 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Edwizzie at 17-02-2009 05:53 AM (16 years ago) (m) for the one i love i can kiss for 15 min
after 15 minutes and he still continue kissing you, will you choke? Lol... Posted: at 17-02-2009 05:53 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
for the one i love i can kiss for 15 min
after 15 minutes and he still continue kissing you, will you choke? Lol... he? Posted: at 17-02-2009 05:57 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
diplomatik at 18-02-2009 03:38 AM (16 years ago) (f) kennne u dey kissssssssssss abi
u don kiss me finish b4 u dey kiss anotha person
l no Kiss anybody else na Baby Big  oh really
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 18-02-2009 03:38 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 19-02-2009 12:15 AM (16 years ago) (m) abeg ask am first oooooooooooooooo plz
abi him don dey runnnnnnnn ooooooooo he nor go chop 4 seven daz lol
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 19-02-2009 12:15 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 19-02-2009 12:17 AM (16 years ago) (m) kennne u dey kissssssssssss abi
u don kiss me finish b4 u dey kiss anotha person
l no Kiss anybody else na Baby Big  oh really 
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 19-02-2009 12:17 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zie85er at 19-02-2009 12:23 AM (16 years ago) (m) not internet kiss...y'all.... 4 those who clain 2 kiss for 24 hrs
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 19-02-2009 12:23 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
kayroid at 23-02-2009 10:50 PM (16 years ago) (m) Mins Posted: at 23-02-2009 10:50 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
zie85er at 23-02-2009 11:08 PM (16 years ago) (m) ok
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 23-02-2009 11:08 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
vivian07 at 23-02-2009 11:11 PM (16 years ago) (f) kiss fire. make una mouth burn up. mcewwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwww. Posted: at 23-02-2009 11:11 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kiss? Oh! my god, I m freezing Posted: at 23-02-2009 11:17 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |