samdove28 at 21-03-2016 01:54 AM (8 years ago) (m) Hahahahaha,,, c as I just dey laugh troway shit give u chop,, I no do mistake talk say na mosquito brain u get,, u leave ur ape family for bush jump enter street,, simple kweshion, as u don enter d street, who u no or who no u for here?
omg.... Just they shake my head for you... I don't want make monkey like you knw me... Good people they here wey then knw me wella wella... Who be you wey you go knw me... Son of reptile.. God forbid. Na only reptile generation you go knw. Posted: at 21-03-2016 01:54 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omg.... Just they shake my head for you... I don't want make monkey like you knw me... Good people they here wey then knw me wella wella... Who be you wey you go knw me... Son of reptile.. God forbid. Na only reptile generation you go knw.
Idiot add more yeye on this morons brain,, u no nothing, otondo efulefu, tuaa Posted: at 21-03-2016 01:58 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
samdove28 at 21-03-2016 02:03 AM (8 years ago) (m) Idiot add more yeye on this morons brain,, u no nothing, otondo efulefu, tuaa
comot make I see front... You dnt knw wetin you go talk again... I don finish your generation. Ofonu...olongbo.. Posted: at 21-03-2016 02:03 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
comot make I see front... You dnt knw wetin you go talk again... I don finish your generation. Ofonu...olongbo..
Madness don capture ur ape family if u no no,,, u wey b d byproduct n waste product, moronic moron ogbono Posted: at 21-03-2016 02:07 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Nice joke.... Posted: at 21-03-2016 02:23 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Nice joke.... PB4 Posted: at 21-03-2016 02:26 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
samdove28 at 21-03-2016 02:30 AM (8 years ago) (m) Madness don capture ur ape family if u no no,,, u wey b d byproduct n waste product, moronic moron ogbono [/quotie] I pity your wasted generation family... See I reserve your koboko till tomorrow... I knw say you no get work.. And I cam compare myself with you.. Fake phyuking ass. Posted: at 21-03-2016 02:30 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Waste product tolotolo idiotic fowl,,, I don silence u FOOL go sleep for gutter Posted: at 21-03-2016 02:35 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
samdove28 at 21-03-2016 02:42 AM (8 years ago) (m) Waste product tolotolo idiotic fowl,,, I don silence u FOOL go sleep for gutter
wetin wan make me go gutter... You think say I be weed smoker and drunker like your papa ni... I dey untop of my water bed now... Carry your maddness go your reptile papa room go sleep or make you they go market now go sleep. See dnt distoped me again ooooo. Posted: at 21-03-2016 02:42 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin wan make me go gutter... You think say I be weed smoker and drunker like your papa ni... I dey untop of my water bed now... Carry your maddness go your reptile papa room go sleep or make you they go market now go sleep. See dnt distoped me again ooooo.
Dis one u dey yarn so, am sure your mama na yarsh licker just like your whole generation of animals wey relate to you.. una head just dey knock up n down Posted: at 21-03-2016 02:46 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
samdove28 at 21-03-2016 02:52 AM (8 years ago) (m) Dis one u dey yarn so, am sure your mama na yarsh licker just like your whole generation of animals wey relate to you.. una head just dey knock up n down
this guy I tell you say you no get kulu for mouth again... Na my yabbing you they copy and paste again.... Go sleep if you dnt have good things to write again... You don use your yeye off my ba3 self. See be careful ooooo, dnt thunder strict your hand and mouth ooooo... Posted: at 21-03-2016 02:52 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 21-03-2016 02:53 AM (8 years ago) (m) Not B4 jare... Dnt mind that yeye guy.. Posted: at 21-03-2016 02:53 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
this guy I tell you say you no get kulu for mouth again... Na my yabbing you they copy and paste again.... Go sleep if you dnt have good things to write again... You don use your yeye off my ba3 self. See be careful ooooo, dnt thunder strict your hand and mouth ooooo...
Jajajajajajajajaja hahahaha heheehehehahahaha,,,, u b konfirm madman comedian,,, ur opkolo dey talkam ironically tify tify copy copy idiotic idiot wey u b Thunder don already begin dey strike ur generation 1 by 1 Posted: at 21-03-2016 02:57 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
samdove28 at 21-03-2016 08:59 PM (8 years ago) (m) Ogbeni.... You don start today abi, you better carry your craziness commot here. Pls don't distoped me in this night Posted: at 21-03-2016 08:59 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emma4love3 at 21-03-2016 11:32 PM (8 years ago) (m) ok....make una carry on ooob Posted: at 21-03-2016 11:32 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Ogbeni.... You don start today abi, you better carry your craziness commot here. Pls don't distoped me in this night
Agbero,,, u no go operate dis nite go tif jokes abi sleep hook u again, tombo drunkard Omo ole barawo,,, tify tify, copy copy,, mallam wey u b still dey use dark googles for nite take sleep.... konfirm moron u b Posted: at 22-03-2016 12:52 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
emma4love3 at 22-03-2016 12:56 AM (8 years ago) (m) mmmmm leave am naim time him dey Posted: at 22-03-2016 12:56 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Leave wetin abi na u dash am time,,,, mad pikin no fit parade anyhow for here.... dat pikin must to dey loyal n gentle before I fit allow am pass Posted: at 22-03-2016 11:04 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
emma4love3 at 22-03-2016 10:16 PM (8 years ago) (m) old joke nawa o
mmmmmmm na sooo Posted: at 22-03-2016 10:16 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
mmmmm leave am naim time him dey
No b u talk say oya carry on abi ur opkolo don dey malfunction Posted: at 22-03-2016 11:14 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |