diana80 at 13-05-2012 03:35 PM (12 years ago) (f) dem no fit work here cus in durban its around 20000 in a month Posted: at 13-05-2012 03:35 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
diana80 at 13-05-2012 03:48 PM (12 years ago) (f) nija people could exaust 150 every 1seconds Posted: at 13-05-2012 03:48 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
zanemen at 13-05-2012 03:55 PM (12 years ago) (m) see as police neat,e go hungry one to join police...for naija police go dirty,mouth go dey smell cannabis and alcohol ,bed bug go dey remove for one side of im face cap,dem go load put for pick up van like ant wey dey find food,the one wey funny pass na that long gun wey dem dey carry....na innocent people dem dey kill Posted: at 13-05-2012 03:55 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Soloblack at 13-05-2012 06:22 PM (12 years ago) (m) I NO BE POLICE.. BUT I DEY PERSONALLY USE UP TO 16-17 BULLETS WEEKLY....AINT JOKING....CHECK MA FACEBOOK..... Posted: at 13-05-2012 06:22 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
"I wonder how many bullets Nigerian police have used" nametalkam Take tam, why you dey ass dat kind question, you for do know say Nigeria Police no dey wase bullet any how, even self if no bi the one way mistake kill one person becos of 20 naira eguje; or the one way....... any way I know remember again make you help me out fellow pals. Posted: at 13-05-2012 07:30 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
isbigo at 13-05-2012 08:43 PM (12 years ago) (m) 9ja doesn't shoot only bullets,they do use also nkponala even boko people don dey help to make the number of shots uncountable....in 9ja,everything dey possible walahi
VKING,NO BE SMALL THING,U MEAN SAY DEM DEY USE NKPONALA,THATS KRUTU Posted: at 13-05-2012 08:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Maggiecube at 13-05-2012 10:22 PM (12 years ago) (f) Reply |
Maggiecube at 13-05-2012 10:23 PM (12 years ago) (f) VKING,NO BE SMALL THING,U MEAN SAY DEM DEY USE NKPONALA,THATS KRUTU
Posted: at 13-05-2012 10:23 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I C
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 13-05-2012 10:53 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 14-05-2012 01:19 AM (12 years ago) (m) I NO BE POLICE.. BUT I DEY PERSONALLY USE UP TO 16-17 BULLETS WEEKLY....AINT JOKING....CHECK MA FACEBOOK.....
u no be police ,but u dey use 16 to 17 in a week ,,u be theif..no vex oo,,i just ask,, Posted: at 14-05-2012 01:19 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 14-05-2012 01:24 AM (12 years ago) (m) Reply |
EMMYBOSS at 14-05-2012 06:44 AM (12 years ago) (m) THAT IS NORMAL POLICING. MAYBE, THE 85 BULLETS WAS FOR GUN SALUTES AND OTHER CEREMONIAL GUN SHOTS. Posted: at 14-05-2012 06:44 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 14-05-2012 06:46 AM (12 years ago) (m) dat one no reach boko haram to fire self to fire in 5mis even if na ant wey waka for ground dem go shoot
lol' Posted: at 14-05-2012 06:46 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 14-05-2012 06:49 AM (12 years ago) (m) Nigeria Police use 5,000 bullets per day.... 2000 for warning shots, 1500 for innocent protesters, 200 for students' aluta, 1000 sold to armed robbers, 100 for clearing way for politicians, 150 for cover ups, 49 for wrongly paraded Boko Haramist, 1 for the real Boko Haramist
can you see the difference? na 7up
Posted: at 14-05-2012 06:49 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 14-05-2012 06:52 AM (12 years ago) (m) I NO BE POLICE.. BUT I DEY PERSONALLY USE UP TO 16-17 BULLETS WEEKLY....AINT JOKING....CHECK MA FACEBOOK.....
Are you a robber. Posted: at 14-05-2012 06:52 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
eoadex2003 at 14-05-2012 08:58 AM (12 years ago) (m) It is too small for a Naija police in a day Posted: at 14-05-2012 08:58 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Are you a robber.
he no be robber na grammar bullet be that Posted: at 14-05-2012 09:01 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
No gun shots have been fired in 9ja last year till date Or what do you think?
Abi you wan say no record of bullets shot, expect the grammatical bullet shot on air Posted: at 14-05-2012 09:04 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
see as police neat,e go hungry one to join police...for naija police go dirty,mouth go dey smell cannabis and alcohol ,bed bug go dey remove for one side of im face cap,dem go load put for pick up van like ant wey dey find food,the one wey funny pass na that long gun wey dem dey carry....na innocent people dem dey kill
abegi Innocent na person name na him be say na only one person dem don ever kill Posted: at 14-05-2012 09:08 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
p1000 at 14-05-2012 09:47 AM (12 years ago) (m) na wa o, wer as naija policemen used 100billion in six month yet no culprit was brought2book. Posted: at 14-05-2012 09:47 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |