Just 4 Vivi..! (Page 29)

Date: 06-03-2009 8:09 pm (16 years ago) | Author: Orji Onyebuchi
1 ... 26 27 28 [29]
- akjasper at 12-03-2009 02:57 AM (16 years ago)
(m)
Chairman ...u don show??
Posted: at 12-03-2009 02:57 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 12-03-2009 02:58 AM (16 years ago)
(m)
im bedroom dey here na

na for this place im and im wife dey sleep na


hehehehhhe

Posted: at 12-03-2009 02:58 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- akjasper at 12-03-2009 03:05 AM (16 years ago)
(m)
Hahahahaha.........


Toks no look for prb oooooo..
Posted: at 12-03-2009 03:05 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- zie85er at 12-03-2009 04:05 AM (16 years ago)
(m)
toks....na u sabi o!... Grin Grin
if na my bedroom....wetyn una dey invade my privacy 4 naa

Posted: at 12-03-2009 04:05 AM (16 years ago) | Hero
Reply
1 ... 26 27 28 [29]

Featured Discussions