;DThe Federal Government of Nigeria has banned Dana Airlines and has subsequently withdrawn its license of operation. This follows last Sunday's air disaster involving an aircraft of the airline. The crash claimed the lives of all 153 passengers on board
Posted: at 5-06-2012 05:49 PM (12 years ago) | Upcoming
sophiebaby at 6-06-2012 09:33 AM (12 years ago) (f)
Quote from: ILOVEIT on 6-06-2012 12:02 AM
hmm but wait oooh,which local airlines has a very good safety record??
even if any has(afterall even companies like SHELL wey dey claim sey na dem be overall for safety..dia drivers still dey get accident).. of all the moneys dey r making cant they afford a new plane? rada than buying from the oyibo pipu.. anyways i no blame dem..Naija no dey buy new tin..its eida its outdated or out of specification...as for me DANA market don close as BELVIEW market take close 6yrs ago may dia souls rest in peace.. AMEN
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
Posted: at 6-06-2012 09:33 AM (12 years ago) | Addicted Hero
jossy4reall at 6-06-2012 02:30 PM (12 years ago) (m)
Quote from: Treasure2 on 6-06-2012 09:37 AM
So far, AERO and ARIK..
I tot of dat ARIK too....... but as long as dem dey operate within Naija......I don think they can boast of it....cuz 1 day fowl nyash go open and we go realize say since past 15 to 20 yrs dem never service d plane
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 6-06-2012 02:30 PM (12 years ago) | Hero
Treasure2 at 6-06-2012 02:37 PM (12 years ago) (f)
Quote from: jossy4reall on 6-06-2012 02:30 PM
I tot of dat ARIK too....... but as long as dem dey operate within Naija......I don think they can boast of it....cuz 1 day fowl nyash go open and we go realize say since past 15 to 20 yrs dem never service d plane
I think the airlines should undergo serious checks now.
Posted: at 6-06-2012 02:37 PM (12 years ago) | Hero
jossy4reall at 6-06-2012 02:45 PM (12 years ago) (m)
Quote from: Treasure2 on 6-06-2012 02:37 PM
I think the airlines should undergo serious checks now.
lets watch and see afta 3 to 6 yrs time.....cuz my fellow naija pple no dey serious 4 issues like dis instead they prefer collecting egunje and sign checked wey be say dem no check anything
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 6-06-2012 02:45 PM (12 years ago) | Hero
sophiebaby at 6-06-2012 05:52 PM (12 years ago) (f)
Quote from: jossy4reall on 6-06-2012 05:16 PM
yes maam.....,but hw u take knw say I no knw wetin I talk??
wich international airline has the best safety record? since u be predictor.. bros..none has.. stop predicting for what u no is nt true... like i said not even LUFTHANSA or TAM HAS A D BEST SAFETY RECORD.. even in water.. no vessel/boat.. or whatevr has a good safety record.. even their specifications sometimes na dagbo dem dey dagbo am lets just give God our lives to takia of ..
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
Posted: at 6-06-2012 05:52 PM (12 years ago) | Addicted Hero