Posted: at | |
| |||||
my two ladies is quarreling what happen?? ReplyRELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU
| |||||
ask dem.. not me pls ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
| |||||
| |||||
| |||||
Quote from: 50scent on 8-06-2012 04:56 PM my two ladies is quarreling what happen?? u caused it Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 8-06-2012 08:31 PM u caused it
| |||||
Quote from: jossy4reall on 8-06-2012 08:31 PM u caused it lol
| |||||
| |||||
Talking about arrant nonsense! Una even get time to fight lol ReplyHere comes d Great King Xtervaganza
| |||||
Quote from: xter on 9-06-2012 10:01 AM Talking about arrant nonsense! Una even get time to fight lol
| |||||
wetin i just read here na true how my special adviser on patients affairs and my closest nurse go dey beef each other huh?...abeg i no wan here this bullcrap ReplyThe difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits..
| |||||
Quote from: ILOVEIT on 9-06-2012 10:08 AM wetin i just read here na true how my special adviser on patients affairs and my closest nurse go dey beef each other huh?...abeg i no wan here this bullcrap Nor vex u hear
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 9-06-2012 10:11 AM Nor vex u hear abeg make una resolve am asap...e no good ...no matter who is at fault..let bygone be bygone.. The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits..
| |||||
Quote from: ILOVEIT on 9-06-2012 10:16 AM abeg make una resolve am asap...e no good ...no matter who is at fault..let bygone be bygone.. Me and Kebella, who stubborn pass? When u get d answer u go knw sey, dis lines na for Kebella
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 9-06-2012 10:20 AM Me and Kebella, who stubborn pass? When u get d answer u go knw sey, dis lines na for Kebella i no who stubborn pass....anyway any time i jam here i go talk to am...make una try be una sisters keeper..like pusspen put am. ...happy weekend sha. The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits..
| |||||
Quote from: ILOVEIT on 9-06-2012 10:24 AM i no who stubborn pass....anyway any time i jam here i go talk to am...make una try be una sisters keeper..like pusspen put am. ...happy weekend sha. Happy weekend mi luv doc Whts up ? How d weather b for ur side ?
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 9-06-2012 10:27 AM Happy weekend mi luv doc Whts up ? How d weather b for ur side ? d weather dey somehow this type dey cause sick... i don't whether e wan ruin my day... The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits..
| |||||
Quote from: ILOVEIT on 9-06-2012 10:40 AM d weather dey somehow this type dey cause sick... i don't whether e wan ruin my day... Same here, cold don catch me since.... No let am spoil ur day jare, i knw sey plenty tins dey dia to kip u BUSY
|
'Lady Beheaded By Pastor, Timileyin Was Not His Girlfriend, She Entered Wrong Keke' - Family
Watch What Pretty Mike Was Seen Doing With Ladies At a Lagos Night Club (Video)
Hilarious Video of Actress Mercy Johnson Stoning 'Pastor' Over 2024 Prophecy About Her
TikTok CEO Thanks Donald Trump For ‘Commitment’ To Avert US Ban
Rapper, Ycee Advocates For POS Machine Ban After Losing Millions To Theft
Olu Of Warri, Pastor Adeboye, Elumelu Make List Of 100 Most Reputable Africans 2025
VIDEO: VeryDarkMan Backs Seyi Tinubu For Lagos Governorship In 2027
Arrested Gospel Singer, Timileyin Ajayi Reveals Why He Killed Girlfriend, Says He Has no Regret
VIDEO; Woman Mercilessly Flogged By Multiple Men In A Lagos Boutique