Posted: at | |
Quote from: ironlady on 14-03-2009 11:45 AM @degreatest2,y u dey direct me go person na ur personnal assistant be dat wan ni?well i showed u already sha so noneed 4 u to come if u do namy lil sister go carry hot water pour ur head ur lil sista got pour me hot water? anyway i ben no dey plan to come before sef! na u dey come, and Emma na my paddy, him hold my adress, and hin know the size of the stadium wey i dey play al my home game and sorry i dont play away matches becos of fans intimidation and hooliganism!
| |||||
lolsz........ Reply
| |||||
Quote from: federico on 14-03-2009 11:44 AM dgreastest,abeg ohh take am easy..the one way u first give belle the matter dey pending,na another one u dey plan..ironlady shine ur eye nor bi teeth u go show. U still dey on top dat car dey yarn abi? U com dey jump enta wetin no concern u! if she no shine her eye nko which one be ur own, Amebo. Olofofo, Agborandun, Mafilomindasi, abojugun legbe eti!!!!!! etc etc etc etc etc etc!!!!!
| |||||
ahan buoda erora wan fun na ...... Reply
| |||||
Quote from: ironlady on 14-03-2009 11:53 AM ahan buoda erora wan fun na ...... Noooooooooooo! No beg me, abeg leave my shirt jo! this boy dey vex me gan! o ti ngbe sara E koja Moshalashi ke!
| |||||
d dis smally oo i hold u b4 ni,i dey beg u u dey blush hen.... Reply
| |||||
Quote from: ironlady on 14-03-2009 12:04 PM d dis smally oo i hold u b4 ni,i dey beg u u dey blush hen.... U don stay too long for dat place wey dey cold, so u don begin think say black people dey blush, No! we no dey blush, so I dnt understand ur english sis!
| |||||
go check dictionary 4 d word "blushing"come back n meet me ok,u self dey blush no liee Reply
| |||||
Quote from: ironlady on 14-03-2009 12:17 PM go check dictionary 4 d word "blushing"come back n meet me ok,u self dey blush no liee the one wey i get na Dick-sion-na-ri and i don browse am like 500,000 time i no see blush for inside oh1 u fit tell me wetin yah own talk?
| |||||
u know wat can u read or pronounced d word blush if u can u wouold have found it already.. Reply
| |||||
Quote from: ironlady on 14-03-2009 12:23 PM u know wat can u read or pronounced d word blush if u can u wouold have found it already.. I dey try am since, na brush i dey get everytime , i think my tongue de pain frm to much kissing, i need to go and kiss more make the thing for cure itself!
| |||||
ironlady leave greastest,na how he wan take conner u he dey fine...i nor him style--ASHEWO Reply
| |||||
Quote from: federico on 14-03-2009 12:48 PM ironlady leave greastest,na how he wan take conner u he dey fine...i nor him style--ASHEWO why u no go know my style? Ewu hangin n top motor like monkey wey u be !!!!!
| |||||
Bad girl, be like say she enjoy da teacher Reply
| |||||
Yea Reply
| |||||
Wetin dey happen 4 here na? ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
.... Reply"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Gwhy on 14-03-2009 05:48 PM Wetin dey happen 4 here na? ask dat conductor boy wey siddon ontop "motor"
| |||||
Quote from: degreatest2 on 14-03-2009 12:30 PM Quote from: ironlady on 14-03-2009 12:23 PM u know wat can u read or pronounced d word blush if u can u wouold have found it already.. I dey try am since, na brush i dey get everytime , i think my tongue de pain frm to much kissing, i need to go and kiss more make the thing for cure itself!![]() ![]()
| |||||
Quote from: federico on 14-03-2009 11:29 AM make una talk true...which of una give the woman belle..greatest,gwhy or emma? ![]() i be they think say na greatest join with gwhy.. ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)