oga no one from edo there...they are all from east and west simple
Posted: at | |
Quote from: emnoeasy on 15-06-2012 11:42 PM story, are u trying to tell me that they did not know were they are coming from, they are all from Edo, no fake story about it. oga no one from edo there...they are all from east and west simple
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emnoeasy on 15-06-2012 11:37 PM who told you that dey are innocent girl? are they not form Edo? don't mind dem, dey all no wat dey are going there to do, look at their names, happy, blessing, what is happy and blessing in Prostitution? fools. who told you they are from edo states?....many are from east and other parts of the country but dey claim edo.....na today......just to make the story sweet......
| |||||
Quote from: Solidstonez on 15-06-2012 11:50 PM if they are from Edo and so what? what is now your own?.......see as you carry the matter like say you wan get double promotion beg move make i pass my sister don't mind dem....every babes wey dem catch na from edo......some from anoda part but claim edo....i have seen many where i am here.......and i have personally interviewed many.....when dey cant defend it dey will tell the truth....where dey are from....
| |||||
Quote from: Solidstonez on 16-06-2012 05:57 AM why you dey drink panadol for other ppl headache?....me and you who look like person wey life don tire? bring whatever you got make we play small game.......since na trouble you want...no wahala anyone way call me i go answer you....if you comment nicely i no go answer you as you see say those names mention there are not Edo names so bring whatever you got i know how to treat your kind and mind you no waorry about insults bring watin you get.... gbammmmmm
| |||||
Quote from: emnoeasy on 16-06-2012 12:04 PM why you dey drink panadol for other ppl headache?....me and you who look like person wey life don tire? bring whatever you got make we play small game.......since na trouble you want...no wahala anyone way call me i go answer you....if you comment nicely i no go answer you as you see say those names mention there are not Edo names so bring whatever you got i know how to treat your kind and mind you no waorry about insults bring watin you get.... na laugh i dey laugh you, na your kind of woman they provoke man, as 4 me i no get ur time, go to Uromi, Epkoma , ask about CNN, then come back and challenge me. and sooooooo........
| |||||
Quote from: dickman2 on 16-06-2012 02:17 PM na benin na ,,which tribe again dey do that kind thing....from the names,,them be Area na..Edo na.. hey keep ur mouth shot if u dont know wat to say.......who told you they are benin or from edo state...cant u see their names.....
| |||||
Quote from: dickman2 on 16-06-2012 02:17 PM na benin na ,,which tribe again dey do that kind thing....from the names,,them be Area na..Edo na.. hey keep ur mouth shut if u dont know wat to say.......who told you they are benin or from edo state...cant u see their names.....
| |||||
Quote from: dickman2 on 16-06-2012 02:22 PM benin people here don dey vex ooh..but na una sisters be that ..no that .. hey keep ur mouth shut if u dont know wat to say.......who told you they are benin or from edo state...cant u see their names.....
| |||||
Quote from: dickman2 on 16-06-2012 02:21 PM benin people here don dey vex ooh..but na una sisters be that ..no that .. hey keep ur mouth shut if u dont know wat to say.......who told you they are benin or from edo state...cant u see their names.....
| |||||
Quote from: seeuthere22 on 16-06-2012 08:43 PM who told you they are from edo states?....many are from east and other parts of the country but dey claim edo.....na today......just to make the story sweet...... you can say that again dear I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: seeuthere22 on 16-06-2012 08:47 PM my sister don't mind dem....every babes wey dem catch na from edo......some from anoda part but claim edo....i have seen many where i am here.......and i have personally interviewed many.....when dey cant defend it dey will tell the truth....where dey are from.... can you imagine? them go dey claim the state they are not....nawaho I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: seeuthere22 on 16-06-2012 08:56 PM and sooooooo........ ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: seeuthere22 on 16-06-2012 08:59 PM hey keep ur mouth shot if u dont know wat to say.......who told you they are benin or from edo state...cant u see their names..... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: Solidstonez on 16-06-2012 07:49 PM i know about the names you mention above..they are lovely ppl but that does not give you the privilege to insult others people and their tirbe even when you knew those names mention on the news are not Edo girls, must you insist in your comment where the girls came from? if you had reason well in your fisrt comment and comment according to what is affecting nigeria as a whole, do you think i will notice you? Go back to your first comment and read what you wrote there am not here to argue anything wit u, 10x 4 ur advice, i will be happy if u can also advice ursef more, moreover u do not know my tribe, my eyes on ur comment as form 2 day, i only have one advice for you...STOP BEEN A HATER
| |||||
Quote from: seeuthere22 on 16-06-2012 08:56 PM and sooooooo........ see dis pikin, na me u dey ask that kind question, any wey we go see there.
| |||||
Quote from: emnoeasy on 16-06-2012 10:03 PM am not here to argue anything wit u, 10x 4 ur advice, i will be happy if u can also advice ursef more, moreover u do not know my tribe, my eyes on ur comment as form 2 day, no problem I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: Solidstonez on 16-06-2012 10:12 PM no problem okay now.
| |||||
Quote from: emnoeasy on 16-06-2012 10:07 PM see dis pikin, na me u dey ask that kind question, any wey we go see there. guy you funnyoooo.....
| |||||
Quote from: Solidstonez on 16-06-2012 10:12 PM no problem okay...FBI...
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion