How to mess in the public

Date: 20-06-2012 7:06 pm (12 years ago) | Author: Joel Kool
- at 20-06-2012 07:06 PM (12 years ago)
(m)
Do you want to mess in the public and retain your image? Then this is for you...

To mess for public dey sweet but if dem catch you, no be small embarrassment o! Just follow this guidelines and you are on your way to being a star in this profession.

1. When you enter a hall, check the wind direction, if na closed hall with AC, better. Maximum impact guaranteed!!
2. Make sure say you sidon facing the wind direction.
3. Make sure say you get enough leg space. You go soon know why.
4. Try and form Ajebo by crossing your legs every now and then.
5. You don ready to execute, try hold am until time wey the hall dey noisy in case your mess na the type wey dey sound like AK47.
6. Now carefully cross your leg, right over left.
7. Elevate the right yansh lobe.
8. Release small (we dey call am sound check).
9. If no sound, you dey free to allow make the mess flow steadily.
10. Allow enough time for proper circulation.

SERIOUS NOTE:
i. Make sure say no be you be the first person to complain.
ii. When people begin dey shout say e no go better for the person wey do dis kind thing, simply ask "why person no go fit respect the presence of others naaa?"
iii. No hala pass others if not you go become suspect.
iv. Take style disengage from the area, relocate to another zone and repeat step 1 to 10 again.

Posted: at 20-06-2012 07:06 PM (12 years ago) | Upcoming
- zeigbo at 20-06-2012 07:40 PM (12 years ago)
(m)
Hmmmmm

Posted: at 20-06-2012 07:40 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 21-06-2012 11:01 AM (12 years ago)
(m)
dis old mess wey una mess hia b4....now u ar hia wit it again

Posted: at 21-06-2012 11:01 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 21-06-2012 01:42 PM (12 years ago)
(m)
shameless pple una don carry ur yeye come again  Angry useless pb4

Posted: at 21-06-2012 01:42 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 21-06-2012 06:55 PM (12 years ago)
(m)
 normal thing  Grin Grin Grin

Posted: at 21-06-2012 06:55 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- joellove at 21-06-2012 07:33 PM (12 years ago)
(m)
Una be raw fowl nyash......u pple lack many tinz
Posted: at 21-06-2012 07:33 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- ANELEEVEREST at 21-06-2012 07:43 PM (12 years ago)
(m)
U TRY
Posted: at 21-06-2012 07:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 21-06-2012 08:19 PM (12 years ago)
(m)
him no try

Posted: at 21-06-2012 08:19 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 21-06-2012 10:17 PM (12 years ago)
(m)
old mess
ogbono
Posted: at 21-06-2012 10:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 22-06-2012 01:17 PM (12 years ago)
(m)
 Huh?
Posted: at 22-06-2012 01:17 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 22-06-2012 03:42 PM (12 years ago)
(m)
Bongo Undecided Undecided

Posted: at 22-06-2012 03:42 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wuraah at 22-06-2012 09:04 PM (12 years ago)
(f)
 Grin lol
Posted: at 22-06-2012 09:04 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- ExpertTbright at 23-06-2012 03:28 AM (12 years ago)
(m)
hmmmmmmmmmmmmm so na mess republic i dey since oh gosh wot a shame   Sad

Posted: at 23-06-2012 03:28 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2012 07:16 PM (12 years ago)
(m)
pb21
Posted: at 23-06-2012 07:16 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 24-06-2012 02:09 PM (12 years ago)
(m)
Ok

Posted: at 24-06-2012 02:09 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 9-07-2012 10:05 PM (12 years ago)
(m)
okz
Posted: at 9-07-2012 10:05 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply

Featured Discussions