Posted: at | |
| |||||
A very big lesson for him....next time it wont happen again Reply
| |||||
Lol common mopol with 6month training IMAO Reply
| |||||
una too much!!!coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Reply![]() ![]()
| |||||
show me the policeman wen slap my guy make i use this my big head, head am fall Reply
| |||||
he get luck say no be d wrong mopol dem for shot am Reply
| |||||
THAT'S GOOD, THAT BOY TOO DEY HYPE Reply
| |||||
Na God safe am...u wan pose for mopol wey no even no your face Reply
| |||||
They pitied him by slapping him only once they could have slapped him very well. Stupid! Reply
| |||||
Quote from: verah on 27-06-2012 12:15 PM you dey mind the small boy... seriuzly kids of this days na wah oooo d last time he posted that 10million is a chicken change i just laughed... anyways sheybi him dey work wit dbanj now as them tell us for np... by the time them slap him dimple comot for him cheek him godfather dbanj go do something..... the davido boy is rude and its obvious... though d mopol wasnt suppose to slap him Make he dey learn from people like Tuface, if not for him humility he for don die...this boy need good lecture if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
Whats this guy name again, i mean the victim,somebody should remind me. Yeah the police dont have right to slap a normal citizen, not the abnormal ones. Getting drunk in some countries is an offence in public, e no matter wheather you are coming from club. There is a limit you can talk to someone on uniform. Even foriegn police would use shocker on him and take him to court for abusing an officer on duty, Aboy should learn how to talk, not like spoilt brat. dey for award him 100 slaps to block that ear, when mopol dey suffer for duty, useless A*#S dey, dey over drink. Reply
| |||||
Quote from: crusifixo on 27-06-2012 09:58 AM YOU CAN GO HUG TRANSFORMER OR BETTER STILL SWALLOW STONE ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 27-06-2012 11:21 AM Not at all and he is not the one driving ohh. If to say the mopol man shoot am now him one don go be that,na another story we go dey talk now.With this bombing wey full for nigeria now,every body is subjected to control. Him wan claim king kon YOU ARE RIGHT I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: verah on 27-06-2012 11:57 AM you are the only lunatic i see here... charity they say begins at home....idiot boy ... listen to psquare (oga police) song... we all know nigeria dosent have law wat was he trying to prove to d mopol? na james bond him b abi na jackie chan? them never slap am if u talk rubbish self na 2 of u them go slap go follow d mopol talk all this ones na kirikiri u go do new year..... nxt time he will humble himself and leave uniform men even a day old baby in naija knows nigeria is lawless ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
hahahaha, sorry dude Reply
| |||||
Quote from: verah on 27-06-2012 12:15 PM you dey mind the small boy... seriuzly kids of this days na wah oooo d last time he posted that 10million is a chicken change i just laughed... anyways sheybi him dey work wit dbanj now as them tell us for np... by the time them slap him dimple comot for him cheek him godfather dbanj go do something..... the davido boy is rude and its obvious... though d mopol wasnt suppose to slap him WELL SAID DEAR I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
that will be added quickly to ma database Reply
| |||||
God help him ,they would v sent him to hell by nah Reply
| |||||
Respect..Na so Mopol..that's what you get for feeling too fly..Mopol dosent give a hoot's ass about the so called famous singer..just doing his job and nobody above simple routine checkpoint..The slap entered well.. Reply![]()
| |||||
He deserves even more than just a slap. ReplyNever liked him
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)