GeeCee at 4-07-2012 11:00 AM (12 years ago) (m) How does one board this train to Ibadan? Posted: at 4-07-2012 11:00 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
richi192 at 4-07-2012 11:01 AM (12 years ago) (f) good
Posted: at 4-07-2012 11:01 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
malvin2525 at 4-07-2012 11:22 AM (12 years ago) (m) Posted: at 4-07-2012 11:22 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
inengduma at 4-07-2012 11:35 AM (12 years ago) (f) i would love to join the train but no chance. may God see u through amen. Posted: at 4-07-2012 11:35 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
crusifixo at 4-07-2012 01:02 PM (12 years ago) (m) which of the destinations do u wanna join?
ASO ROCK Posted: at 4-07-2012 01:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
crusifixo at 4-07-2012 01:07 PM (12 years ago) (m) Naija una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
IF YOU BRING THESE YOUR MADNESS COME THAT TRAIN, I GO PUSH YOU THROW FROM THE TRAIN.... Posted: at 4-07-2012 01:07 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 4-07-2012 01:29 PM (12 years ago) (f)
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 4-07-2012 01:29 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50scent at 4-07-2012 02:08 PM (12 years ago) (m) Let him drink his coffee if u not tired of chocoholic
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 4-07-2012 02:08 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
francischi at 4-07-2012 04:04 PM (12 years ago) (m) this is interesting
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 4-07-2012 04:04 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
verah at 4-07-2012 04:30 PM (12 years ago) (f) which train is going to kano? or maduguri?
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 4-07-2012 04:30 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nice one... give us concrete information abt dis train and make sure u provide bomb proof in-case of boko haram.... will be there life and direct Posted: at 4-07-2012 05:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 4-07-2012 05:14 PM (12 years ago) (f) nice one... give us concrete information abt dis train and make sure u provide bomb proof in-case of boko haram.... will be there life and direct  u will be there? u sure sey the arrival location no go far for u? or u no get wedding to attend that saturday? lol.. nne nawa for u ooooooooo.. how body?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 4-07-2012 05:14 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
u will be there? u sure sey the arrival location no go far for u? or u no get wedding to attend that saturday? lol.. nne nawa for u ooooooooo.. how body?
heheheh dis woman ... u wnt carry am enta NP ni.... i got the information on time so will prepare and make out time for it... as for my body e dey inside cloth na only cold dey catch am lol Posted: at 4-07-2012 05:22 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 4-07-2012 05:26 PM (12 years ago) (f) heheheh dis woman ... u wnt carry am enta NP ni.... i got the information on time so will prepare and make out time for it... as for my body e dey inside cloth na only cold dey catch am lol
so my info wey i gv u , na delay is dangerous abi? no worry i go catch u.. i dey lag sha
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 4-07-2012 05:26 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
u see .... u dey lag and u no tell me ooo tiill wen u go ready to go hehehe anyway hw long are u staying maybe we go saw sorry see dis sat Posted: at 4-07-2012 05:29 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 4-07-2012 05:53 PM (12 years ago) (f) u see .... u dey lag and u no tell me ooo tiill wen u go ready to go hehehe anyway hw long are u staying maybe we go saw sorry see dis sat
as u don phyuk up twice na.. i enter this morning around dat kain 10..i go dey till friday..i dey same hotel for ketu
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 4-07-2012 05:53 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
 u no go stay reach Saturday ni Posted: at 4-07-2012 05:59 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 4-07-2012 06:09 PM (12 years ago) (f) Nope.. fri evening i dey enter back
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 4-07-2012 06:09 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 4-07-2012 06:11 PM (12 years ago) (f) i go try go to mountain if mountain no gree come... atleast bfor i go..
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 4-07-2012 06:11 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
tgrems at 4-07-2012 06:17 PM (12 years ago) (m) i go dey there live na me go be conductor not u at all our next visit now go be Benue State, make we go there go touch lives Posted: at 4-07-2012 06:17 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |