

Posted: at | |
Quote from: lanudja on 4-07-2012 12:25 PM I knw it will come to dis... She said he married Stephanie Henshaw, his late friend’s wife. i tot they said his ex-wife is married to another man in d US? which one come be late for there? Dis woman wit ur quarter eye pikin, How much were u paid? Help me ask dem cos i don tire 4 dem o.![]() ![]()
| |||||
wonders will never end,the issue is pastor okotie should prove his innocence,if he thinks he is not the father.there is this scientific option modern science has provided, DNA test. so as to put this matter to rest.no need for denial or silence on the part of pastor okotie.NA WAO. Reply
| |||||
ok ReplyThey closed the door but that ain't stop me from coming in ![]()
| |||||
till we here from Chris Okotie Reply![]() EDUCATION WITHOUT THE KNOWLEDGE OF JESUS CHRIST(GOD) MAKES YOU A CLEVER DEVIL!
| |||||
If the pastor wan carry woman,I think na better one him go carry no be this kind of woman wey don finish but anyhow shaa,na only God knows everything!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Nnoli on 5-07-2012 08:34 AM If the pastor wan carry woman,I think na better one him go carry no be this kind of woman wey don finish but anyhow shaa,na only God knows everything!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! which woman don finish? you don enter the place before? you be oloshi if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
PASSING ReplyI AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
make we hear from Okotie first.............before i go shout like Awilo....... Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() aderemi odutola u no dey shame, clap 4 urself bc u aborted 3 innocent children just like dt ![]() ![]() na bc i no dey marry ur friend na him bring about all ds. so na so Ijebuode pple dey frame & lie ? if u love him & want to marry him, tell me make i help u. ![]() ![]() ![]() From d eyes of dt innocent child, have u now see d implication ABORTION + God's punishment.
| |||||
Then you should've waited until you hear from him (Pastor Okotie) before you post it @ mr poster. Reply
| |||||
Na wa, abeg this girl no resemble pastor Christ at all. Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() aderemi odutola u no dey SHAME, clap 4 urself bc u aborted 3 innocent children just like dt ![]() ![]() na bc i no dey marry ur friend tina na i make u carry u own come so. na so Ijebuode pple dey frame & lie ? if u love him & want to marry him, tell me make i help u. ![]() ![]() ![]() From d eyes of dt innocent child, have u now see d implication of ABORTION + God's punishment.
| |||||
poster u got it all wrong. try do some little verification of stories before you post. The other day u said the PASTOR was not able to 'perform as a man' now u are telling us HES got a child Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: schunny55 on 5-07-2012 04:28 AM HIS LATE FRIENDS WIFE.....HIS LATE FRIENDS WIFE...IF U NO GO SKUL NO DEY COMENT FOR HERE MR no no, person dy correct profsr 4 class.,,abi u nvr see or hear am?
| |||||
Quote from: Nnoli on 5-07-2012 08:34 AM If the pastor wan carry woman,I think na better one him go carry no be this kind of woman wey don finish but anyhow shaa,na only God knows everything!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Macaku, how many fine babes dey gree go church, when dem never go club finish, unless na you be dey arange better ones for am b4, Because say Chris pocket heavy no body go want listen to the poor woman to see wether there is any little truth for her story, that while 9aija no go good, if you get money iji kororo if you no get money u don fall for aboki shit be thet, am of to bed sha.
| |||||
Hmm, I won't be surprised if the allegation on him turns out to be true. I don't trust some of these fake pastors deceiving people. Reply
| |||||
Quote from: peacemaker1 on 4-07-2012 03:32 PM NIGERIANS WHY DO U HAVE SO MUCH RESPECT 4 ALL THIS SO CALLED BUSINESS PASTERS ? IS'T NOT THIS SAME PASTOR OKOTIE WHO SAID SOMETIME AGO THAT GOD HAS APPOINTED HIM TO BE THE PRESIDENT OF NIGERIA, IS SOMEONE CAN LIE WITH GOD'S NAME ALL IN THE NAME POLITICS ,THEN WHAT STOP HIM FRM HAVING A SECRET LOVER FRM HIS MARRIAGE. U ARE ALL TALKING ABOUT THE LITTLE GIRS EYES THAT OKOTIE DON'T HAVE THAT KIND OF EYES ,ARE U A MEDCIAL DOC, LET HIM PRESENT HIM SELF 4 DNA TEST. I wonda oooh! who can u call d true man of GOD now? ![]() ![]()
| |||||
Quote from: aso4life1 on 4-07-2012 03:46 PM I can't say this woman is saying the truth or lying but this girl has the same FACIAL SHAPE with Pastor OKOTIE. Let's say the truth for God sake, I am also a Christian and Christ does not teach us to take sides U try joor! no mind dem. na now eye go pain dem! i beg see resenblance oooh even if okotie no get dis kind eye but dem look alike ![]() ![]() ![]() ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)