my pastor

Date: 05-07-2012 5:24 pm (12 years ago) | Author: fesanbi
- at 5-07-2012 05:24 PM (12 years ago)
(m)
I wake up one day,  so I. Just feel like running, I run rrun runrun run run run I just dey run dey Go. Until I run enter our pastor house. As I enter, guess wetin I see.........pastor preaching for 4 naked prostitude inside d house. Nobody tell me to start my engine and vamute. One time......... Pls. No abusive language o
  .


Posted: at 5-07-2012 05:24 PM (12 years ago) | Upcoming
- terryworld at 5-07-2012 05:41 PM (12 years ago)
(m)
 :(u and dat ur pastor don get first class ticket to hell Undecided

Posted: at 5-07-2012 05:41 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 6-07-2012 03:09 PM (12 years ago)
(m)
like pastor like him member

Posted: at 6-07-2012 03:09 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- realsammie at 6-07-2012 06:54 PM (12 years ago)
(m)
u  sure say u run
Posted: at 6-07-2012 06:54 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- zeigbo at 6-07-2012 08:11 PM (12 years ago)
(m)
Na so

Posted: at 6-07-2012 08:11 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 6-07-2012 09:00 PM (12 years ago)
(m)
dis ur run wey u dey run so u beta no run enter hell

Posted: at 6-07-2012 09:00 PM (12 years ago) | Hero
Reply

Featured Discussions