Posted: at | |
| |||||
Hmmmmmm.. Reply
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: verah on 6-07-2012 09:31 AM sharaaap there small boi... wia hav u bin? abi u dey fear to enter np this dayz? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Lolz........old mama.......... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Me fear to enter ke...........I just tire for una paparazzi on here ni oooo
| |||||
Poster i can imagine, u never see deadly weapon b4 dat is y u call this kain deadly weapon. Olodo Reply
| |||||
Quote from: verah on 6-07-2012 09:29 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Make u sef sharap jooooooo.........hw u take know say dem dey brag of no b wetin u sef dey do b dat ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: verah on 6-07-2012 09:29 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Make u sef sharap jooooooo.........hw u take know say dem dey brag if no b wetin u sef dey do b dat ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Dejola24856 on 6-07-2012 10:57 AM Make u sef sharap jooooooo.........hw u take know say dem dey brag if no b wetin u sef dey do b dat ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
| |||||
Quote from: Dejola24856 on 6-07-2012 10:52 AM Lolz........old mama.......... u tire for us ke? but now u don miss us abi?u com run com back, hmmn i see say na finland name u first mention wen u enter np.. thatz shws u missed him wella ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Me fear to enter ke...........I just tire for una paparazzi on here ni oooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
| |||||
hmm na pass me i dey pass o Reply![]() ![]() ![]() Rachael baby(daughter of holy Ghost) says "Jesus Christ is coming soon".... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Emotions33 on 5-07-2012 10:48 PM Is this a weapon or stick? let us try it on ur body first
| |||||
Quote from: edobaking on 5-07-2012 11:12 PM shame on nigeria security agent so na this wood and stick and screw driver, na him boko haram take they defeat them since all this years ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() If you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex!
| |||||
they should continue to kill their ppl stupid ppl Reply
| |||||
Quote from: verah on 6-07-2012 11:03 AM u tire for us ke? but now u don miss us abi?u com run com back, hmmn i see say na finland name u first mention wen u enter np.. thatz shws u missed him wella ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Lolz......yup i brought some grenades for u so as to scatter all those witches and wizards wey dey ur township...... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Dat ur finlandguy an ERANKO..........u sef wey ur head b like ibepe still dey here dey threaten people abi? ![]() ![]() ![]() Owalara eeeeeee
| |||||
Quote from: dlimelite on 5-07-2012 11:18 PM If they found some of the weapons used by Boko Haram. Why can't they take it to a forensics lab and test for fingerprints. Which will at least give some clues to finding who the suspects are. Does Naija not have forensics lab or did Boko haram bomb that too. Omo...u dey naija or cotonou?...
| |||||
i hear una Reply
| |||||
Quote from: sonjohn994 on 5-07-2012 11:11 PM is this Weapon,or Hunters Gun...lo ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Dejola24856 on 6-07-2012 12:20 PM Lolz......yup i brought some grenades for u so as to scatter all those witches and wizards wey dey ur township...... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Dat ur finlandguy an ERANKO..........u sef wey ur head b like ibepe still dey here dey threaten people abi? ![]() ![]() ![]() Owalara eeeeeee ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
| |||||
Boko at it again Reply
| |||||
Quote from: Emotions33 on 5-07-2012 10:48 PM Is this a weapon or stick? Anunuebe... what is the definition of weapon?
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)