francischi at 30-08-2012 07:14 PM (12 years ago) (m)
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 30-08-2012 07:14 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 30-08-2012 08:16 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
dis 2 evil planners.......madam wey dey sleep wit chop kipa and chop kipa wey dey eat oga fuud............make una remember say una nemesis dey wait 4 una...........so b4 una plan go work.....nemesis go catch up up wit 2 of una........by den me and shydaimma go dey our happy moon dey laff una......while two of una go dey hungry moon
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 30-08-2012 08:46 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Jelousy go buy akara for market?  but na true naa..., u dey jealous
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 30-08-2012 08:49 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 30-08-2012 08:55 PM (12 years ago) (m)
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 30-08-2012 08:55 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 30-08-2012 10:18 PM (12 years ago) (f)  chaiii see dem
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 30-08-2012 10:18 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 30-08-2012 10:20 PM (12 years ago) (f) I don find u and am ok wit u  .....just let me knw wetin I go do make u be mine 4ever kies na i go halla u n tell u...make i come first
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 30-08-2012 10:20 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 30-08-2012 10:22 PM (12 years ago) (f) I trust naija boys n dia love... Shydimma ma sis run as far as ur legs go carry u ooo even I fit borrow wakawaka legs join urs so u go run very far from Z n J
Abi? Where wakawaka dey sef? i neva see am since..hope say him leg neva broke out frm him kneww
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 30-08-2012 10:22 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 30-08-2012 10:24 PM (12 years ago) (f) chei dis small boi don dey try meoo I go give u otapia pia
Weytin u dey wait for....give am otapia pia make him chop na
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 30-08-2012 10:24 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 30-08-2012 10:25 PM (12 years ago) (f) u no wan call me 4 private sort things out wit me......... dey dia dey form Jackiechan until u loose her completely....u think say na play I dey play hia
no mind him, he think say na play u dey play since....e dun pass play o
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 30-08-2012 10:25 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 30-08-2012 10:28 PM (12 years ago) (f) but na true naa..., u dey jealous
Na who dey J'los for here na....person dun take ur husband ni?
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 30-08-2012 10:28 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 30-08-2012 10:48 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 30-08-2012 11:09 PM (12 years ago) (f) Daddy pie i miss u
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 30-08-2012 11:09 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 31-08-2012 04:05 AM (12 years ago) (m) Ur plan no go work  eheeee so Na ur plan abi
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 31-08-2012 04:05 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Shydaimma at 31-08-2012 04:28 AM (12 years ago) (f)  u dey tlk to me?
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 31-08-2012 04:28 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 31-08-2012 04:33 AM (12 years ago) (m) Yes nah
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 31-08-2012 04:33 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zeigbo at 31-08-2012 04:33 AM (12 years ago) (m) Yes nah
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 31-08-2012 04:33 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Shydaimma at 31-08-2012 04:42 AM (12 years ago) (f) i no hear....weytin u tlk again
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 31-08-2012 04:42 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 31-08-2012 04:50 AM (12 years ago) (m) U yeye
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 31-08-2012 04:50 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Shydaimma at 31-08-2012 04:51 AM (12 years ago) (f) who? oh you
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 31-08-2012 04:51 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |