Women want bad guys, not nice guys – Is it true? WATCH VIDEO (Page 3)

Date: 07-08-2012 9:19 pm (12 years ago) | Author: fuck off naijapals
1 2 [3] 4
- victorobi94 at 10-08-2012 05:58 PM (12 years ago)
(m)
Una too much ooo, My house just turn to aso rock as I watch this video........
Posted: at 10-08-2012 05:58 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- mallorca at 10-08-2012 06:04 PM (12 years ago)
(m)
Wole Soyinka just thief Amala wey Tinubu wan take Break fasting.....Naija Una too much o Zumo wey i dey drink on top of okada don fall 4rm my hand as i watch dis Video

Posted: at 10-08-2012 06:04 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kelechiawurum at 10-08-2012 06:16 PM (12 years ago)
(m)
if you day smoke ganger girls must like you well well bcoz you can push in wela
Posted: at 10-08-2012 06:16 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- lee22 at 10-08-2012 06:24 PM (12 years ago)
(f)
funny comments Grin Grin Grin
Posted: at 10-08-2012 06:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Solidstonez at 10-08-2012 06:41 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 10-08-2012 06:41 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Lekan22 at 10-08-2012 07:32 PM (12 years ago)
(m)
 Lips Sealed
Posted: at 10-08-2012 07:32 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- proly at 10-08-2012 07:40 PM (12 years ago)
(f)
ok
Posted: at 10-08-2012 07:40 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- beneno at 10-08-2012 07:47 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: crusifixo on 10-08-2012 02:21 PM
@POSTER you deserve 2 straight punches and a knock out blow.......so expect people to comment on ur nonsense post,when all you do is drink some stupid cofee on other people post...... Angry Angry Angry Angry Angry Angry
right
Posted: at 10-08-2012 07:47 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- beneno at 10-08-2012 07:48 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Cenation on 10-08-2012 02:52 PM
BendelArmedRobb u too much oo
the girl wey I dey fc*u*K
for hia comot for my
room as I watch this.
hahahaha Grin Grin
Posted: at 10-08-2012 07:48 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- beneno at 10-08-2012 07:57 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 10-08-2012 04:53 PM
obasanjo dey take bread  and akara drink garri...Ashawo backyard no be free...why men dey pay na incase of next time...d guy wen i just fc*u*K finish still dey ask for more...Coffee wey i drink commot for my nose n nyansh as i read this  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
sophiebaby no go kill my enemy with laugh ooooooo.infact ur name should have been funnysophie Grin
Posted: at 10-08-2012 07:57 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- beneno at 10-08-2012 08:05 PM (12 years ago)
(m)
bendelarmrobber u too much all the female mosquito wen dey my room miss their period as them follow me read and watch ur video.ones again u too much
Posted: at 10-08-2012 08:05 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- beneno at 10-08-2012 08:09 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 10-08-2012 05:09 PM
Naija una too much--- the cofee wey i drink still dey comot from my nyansh like okro soup as i read dis
sophiebaby are u on facebook???
Posted: at 10-08-2012 08:09 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- beneno at 10-08-2012 08:56 PM (12 years ago)
(m)
naija u na too much the dead mosquito wen i put for my table dey slauter for kitchen for my dinner don wake up run away from the window before i watch the video finish.now i go sleep with empty bele.naija un do well ooooooo.i no know say president goodluck ebele jonathern dey shop guguru.and obama dey eat kulukulu
Posted: at 10-08-2012 08:56 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dlimelite at 10-08-2012 10:40 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: aso4life1 on 10-08-2012 02:02 PM
let me pay you back,  THE AMALA WEY I DEY CHOP WITH EWEDU AND GBEGIRI TIRE ME AS I DEY READ THIS...Bendel insurance, you too much!!!
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 10-08-2012 10:40 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- dlimelite at 10-08-2012 10:41 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: aso4life1 on 10-08-2012 01:59 PM
BREAKING NEWS!!!

BENDEL INSURANCE is now a freelance reporter for Naijapals.

SALARY:  A truck of coffee per month with a Bag of IGBO

Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 10-08-2012 10:41 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- denmal at 10-08-2012 11:41 PM (12 years ago)
(m)
nice shit. Coffee way I dey drink here comot for my complete am as I watch dis
Posted: at 10-08-2012 11:41 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Senegal at 11-08-2012 12:44 AM (12 years ago)
(m)
Na wa for Women Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 11-08-2012 12:44 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- dickman2 at 11-08-2012 01:00 AM (12 years ago)
(m)
i see..
Posted: at 11-08-2012 01:00 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- pricelessx at 11-08-2012 01:18 AM (12 years ago)
(m)
Aso4life1, "BREAKING NEWS!!!

BENDEL INSURANCE is now a freelance reporter for Naijapals.

SALARY:  A truck of coffee per month with a Bag of IGBO"

Lol, coffee wen he dey drink don come out from his nose. See sleeping dead man oooh, can't belive this.
But styl, Thanks man, tumbs up yo. It's a great post, and I'm sure almost all the guys that watched this learned a lesson.
Posted: at 11-08-2012 01:18 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- clement0244 at 11-08-2012 02:37 AM (12 years ago)
(m)
coffee no comot for ur nose as u post this ur rubbish ?
Posted: at 11-08-2012 02:37 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
1 2 [3] 4

Featured Discussions