Posted: at | |
| |||||
Quote from: Chixom on 13-04-2009 02:23 PM Chei bad tin don happen, i need una advice. My guy pregnant one girl, now d girl parents don find out about her condition, nd dem say d only wey 2 4give my guy without taking any drastic measure, na 4 him 2 marry her proper. Meanwhile d bobo no like d girl at all, on d other hand d babe fada na top ranking federal naval officer. If na u wetin u go do. hisssssssssssssssssssssssssssss................he never like her...but he like what he was doin' b4 she done carry belle...not so.................hisssssssssssssssssssss i hope the father beats the sh*t out of him u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
If he no like her y he preg her nah?ur friend be mumu tell him dat he should stand up 4 his responsibility next tyme he no go try am dat is anoda lesson learned men c ur life Reply![]() ![]() [attachment deleted by admin] I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep! ![]() ![]()
| |||||
"D guy doesnt like d girl at all" but he likes her 2 be sleeping with her n impregnate her. U can't eat ur cake and have it. He has 2 live up 2 d situation he has put himself in. Reply
| |||||
Quote from: Chixom on 13-04-2009 02:23 PM Chei bad tin don happen, i need una advice. My guy pregnant one girl, now d girl parents don find out about her condition, nd dem say d only wey 2 4give my guy without taking any drastic measure, na 4 him 2 marry her proper. Meanwhile d bobo no like d girl at all, on d other hand d babe fada na top ranking federal naval officer. If na u wetin u go do. why d bobo go chuk in d 1st place when em no like d girl?let d dude marry her jor, who em wan leave am for? nonsence. as for u poster g0 find another faithful bobo. ...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
| |||||
Na wa ooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo. ReplyHahahahahahahahahahahahahahhahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahhahahahahahahahahahhahahahhahahahahahahhahahahahahahahhahahahahahahhahahahahahahahhahahahahhahahahahhahahahahahahahhahahahahahhahahahahahhahahahahahahhahahahhahahahahha. What you can't eat, you don't smell it.
| |||||
Quote from: Chixom on 13-04-2009 02:23 PM Chei bad tin don happen, i need una advice. My guy pregnant one girl, now d girl parents don find out about her condition, nd dem say d only wey 2 4give my guy without taking any drastic measure, na 4 him 2 marry her proper. Meanwhile d bobo no like d girl at all, on d other hand d babe fada na top ranking federal naval officer. If na u wetin u go do. Wetin carry am go Navy man House before? WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: Kennee on 13-04-2009 04:04 PM Quote from: Chixom on 13-04-2009 02:23 PM Chei bad tin don happen, i need una advice. My guy pregnant one girl, now d girl parents don find out about her condition, nd dem say d only wey 2 4give my guy without taking any drastic measure, na 4 him 2 marry her proper. Meanwhile d bobo no like d girl at all, on d other hand d babe fada na top ranking federal naval officer. If na u wetin u go do. Wetin carry am go Navy man House before? ![]() ![]() ![]() Be yourself
| |||||
he had better do what is right o. guys like them nai they usless small small girls, at the end them go find one wen never know anything marry. this is very good for him. make im marry am. afterall, early marriage is better. no be so? Reply
| |||||
Quote from: Chixom on 13-04-2009 02:23 PM Chei bad tin don happen, i need una advice. My guy pregnant one girl, now d girl parents don find out about her condition, nd dem say d only wey 2 4give my guy without taking any drastic measure, na 4 him 2 marry her proper. Meanwhile d bobo no like d girl at all, on d other hand d babe fada na top ranking federal naval officer. If na u wetin u go do. Are u the guy? ![]() ![]() I ROLL WITH THE BEST SO FU*K THE REST...
| |||||
that's mistake u guys like to make Replysince u know that u dont like the girl let alone loving her what gave u an impression to sleep with her to point of impregnanting her
| |||||
Quote from: Chixom on 13-04-2009 02:23 PM Chei bad tin don happen, i need una advice. My guy pregnant one girl, now d girl parents don find out about her condition, nd dem say d only wey 2 4give my guy without taking any drastic measure, na 4 him 2 marry her proper. Meanwhile d bobo no like d girl at all, on d other hand d babe fada na top ranking federal naval officer. If na u wetin u go do. d time wey ur guy dey do d thing,wey d thing dey sweet am,hin no know abi.make he marry am na,if i be d gal father i go teach am some lessons
| |||||
Quote from: Rify on 13-04-2009 04:46 PM Quote from: Chixom on 13-04-2009 02:23 PM Chei bad tin don happen, i need una advice. My guy pregnant one girl, now d girl parents don find out about her condition, nd dem say d only wey 2 4give my guy without taking any drastic measure, na 4 him 2 marry her proper. Meanwhile d bobo no like d girl at all, on d other hand d babe fada na top ranking federal naval officer. If na u wetin u go do. Are u the guy? ![]() ![]()
| |||||
surfing by Reply
| |||||
he deserved to be flogged and incastrated by the girl's father.... Replymuahahahahahahahahahahahaha *evil laughter* when there is booty...there has got to be Myra G.....http://i22.photobucket.com/albums/b304/myragonzales/bootilicious.gif
| |||||
yea dude, ya' friend just needs 2 be responsibe as a matter of fact ..ok Reply
| |||||
.................. Reply
| |||||
HE KNOW LIKE AM HE DEY phyuk YOU TWO NA Reply
| |||||
Quote from: Chixom on 13-04-2009 02:23 PM Chei bad tin don happen, i need una advice. My guy pregnant one girl, now d girl parents don find out about her condition, nd dem say d only wey 2 4give my guy without taking any drastic measure, na 4 him 2 marry her proper. Meanwhile d bobo no like d girl at all, on d other hand d babe fada na top ranking federal naval officer. If na u wetin u go do. Marriage no be by force...If i no love her...... No body fit force her on me....she go born the baby for me and i won't marry her. I'll take care her till she delivers the child. Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
Quote from: SAmyrocko on 14-04-2009 11:05 AM Quote from: Chixom on 13-04-2009 02:23 PM Chei bad tin don happen, i need una advice. My guy pregnant one girl, now d girl parents don find out about her condition, nd dem say d only wey 2 4give my guy without taking any drastic measure, na 4 him 2 marry her proper. Meanwhile d bobo no like d girl at all, on d other hand d babe fada na top ranking federal naval officer. If na u wetin u go do. Marriage no be by force...If i no love her...... No body fit force her on me....she go born the baby for me and i won't marry her. I'll take care her till she delivers the child. anything worth doing is worth doing well
|
Rapper, Phyno Unveils His Daughter, Shares Adorable Video to Mark Her Second Birthday
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Emotional Moment Femi Adebayo Presented His 2025 AMVCA Trophies to His Dad, Adebayo Salami
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners