Posted: at | |
| ||||||
![]()
| ||||||
na condition make crayfish bend ....NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this Reply
| ||||||
I wish her quick recovering ReplyIf you curse me, I curse you back. If you threaten me, I come for you. NFNF
| ||||||
Yeye umblerra! ReplyI dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| ||||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| ||||||
Quote from: Rihannaaa on 3-09-2012 09:12 PM Yeye umblerra! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| ||||||
This another joke from this failed state called Nigeria..common food poisoning..the first lady is running to Germany..what about the other nigerian citizens who cant go to Germany,where do they go when they have food poisoning?..this is why they will never repair a single hospital in Nigeria or bring it up to standard because our leaders dont go to there,they go abroad when they get sick.. Reply
| ||||||
Na lie.. Na dirty voice box.. she lost her voice ... umbllerraa... Reply
| ||||||
| ||||||
“Chop N Quench Special” ![]() Is there a doctor in this house? Please help...me.!… ![]() I might need some Prune juice after...! ![]() ![]() ![]()
| ||||||
hehehe heheeheheee just passin by Reply
| ||||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| ||||||
Get well soon Reply
| ||||||
Quote from: FinlandGuy on 3-09-2012 02:08 PM Get a life mr man and close ur mouth,i can only sense hatred and ill feeling from this trash you wrote here as comment.She has went ttttto dumb billions of Dollars in Germany,do you have any proof of what you are saying? Get me source of all these trash you are saying? thank u mr proof. So u need proof to see the looting going on in Nigeria. Ur the one saying trash so better shut up ur mouth ok.
| ||||||
get well soon. God is with you Reply
| ||||||
No comment.... ReplyWho Jah Blessed, No Man Cursed......
| ||||||
“Wakie N Quench ” Local Medication I got a wakeup call and I consulted a highly trained Western doctor about my high appetite for free food and fear of food poisoning. He directed me to a good Babalawo because I could not pay his fees given the fact that I am jobless. Below is what transpired between me and the Babalawo in broken English. For intends and purposes he referred to me as patient obviously I am his patient. Balawo – my pickin yu dey eat plenty food every day? Patient – yes sir Babalawo – yu sey yu no get job where yu get money to eat food? Patient – Baba I get free food everyday Babalowo – yu get free money also Patient – yes o o Baba but na allowance Balawo – how yu dey spend yur money Patient – I give everytin for my wife] Balawo = yur iyawo no dey work Patient – Baba e no dey work…. papa make una help me Babalowo – A go treat yu for noting na wetin me go chop? Patient – the next time a get free money a go come for una Babalawo – make una listen to this song every day by Fela them call am “chop and quench” and u no go eat a lot no more. Then yu go get small apeteshi or ogogoro when yu no feel good to white wash then make una dey eat egusi, efo, oporoko, amala, shaki, ponmo, then drink emu (wine) to refresh no drink Oyinbo wine. Emu e better pass Oyinbo shampain self (Champaign). Make u stop Oyinbo food too much kemist (chemicals) e no good for body. Why u dey go to Oyinbo for small small tin all di time Patient – papa mi iyawo no like to go to cooker. Babalawo – na una wahala bi dat..na free food make una no well..my pickin “awoof no get bone e dey choke people o” Patient – a don hia. Babalawo – a neva finis… hia mi well…… well …. yu shake yur body up-down up-down when yu hear Fela … e gud for body (exercise) every day … one tin make ….una no steal from di people wey de give yu free moni. A bi yu de thief? Yu hia me so? Patient – a no dey thief…una do well.. eshe, onduma, nagode, merci, adupe. . “Every Beginning Has an End”
| ||||||
Quote from: papadip on 3-09-2012 10:11 PM “Chop N Quench Special” ![]() Is there a doctor in this house? Please help...me.!… ![]() I might need some Prune juice after...! ![]() ![]() ![]() Hahahahaha ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| ||||||
Quote from: papadip on 3-09-2012 11:57 PM “Wakie N Quench ” Local Medication I got a wakeup call and I consulted a highly trained Western doctor about my high appetite for free food and fear of food poisoning. He directed me to a good Babalawo because I could not pay his fees given the fact that I am jobless. Below is what transpired between me and the Babalawo in broken English. For intends and purposes he referred to me as patient obviously I am his patient. Balawo – my pickin yu dey eat plenty food every day? Patient – yes sir Babalawo – yu sey yu no get job where yu get money to eat food? Patient – Baba I get free food everyday Babalowo – yu get free money also Patient – yes o o Baba but na allowance Balawo – how yu dey spend yur money Patient – I give everytin for my wife] Balawo = yur iyawo no dey work Patient – Baba e no dey work…. papa make una help me Babalowo – A go treat yu for noting na wetin me go chop? Patient – the next time a get free money a go come for una Babalawo – make una listen to this song every day by Fela them call am “chop and quench” and u no go eat a lot no more. Then yu go get small apeteshi or ogogoro when yu no feel good to white wash then make una dey eat egusi, efo, oporoko, amala, shaki, ponmo, then drink emu (wine) to refresh no drink Oyinbo wine. Emu e better pass Oyinbo shampain self (Champaign). Make u stop Oyinbo food too much kemist (chemicals) e no good for body. Why u dey go to Oyinbo for small small tin all di time http://www.youtube.com/watch?v=2L4SCKYVFnQ# Patient – papa mi iyawo no like to go to cooker. Babalawo – na una wahala bi dat..na free food make una no well..my pickin “awoof no get bone e dey choke people o” Patient – a don hia. Babalawo – a neva finis… hia mi well…… well …. yu shake yur body up-down up-down when yu hear Fela … e gud for body (exercise) every day … one tin make ….una no steal from di people wey de give yu free moni. A bi yu de thief? Yu hia me so? Patient – a no dey thief…una do well.. eshe, onduma, nagode, merci, adupe. . “Every Beginning Has an End” ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)